NewStats: 3,259,174 , 8,169,295 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 06:24 AM 631t3y6z3e3g |
Moon Is Shrinking, And Researchers Reveal Reasons (29053 Views)
(1) Go Down)
Dbestbrest: 9:11am On Feb 02, 2024 |
A new study has revealed that the Moon is gradually shrinking, leading to a growing number of landslides that may threaten future astronauts. https://www.vanguardngr.com/2024/02/moon-is-shrinking-and-researchers-reveal-reasons/ 5 Likes 1 Share |
immortalcrown(m): 9:12am On Feb 02, 2024 |
Na who survive this bad economy dey worry about moon.
276 Likes 25 Shares |
Emma513: 10:07am On Feb 02, 2024 |
immortalcrown:SO FUNNY, ![]() 52 Likes 3 Shares |
immortalcrown(m): 10:41am On Feb 02, 2024 |
Emma513:The Moon sef dey feel the bad economy. 62 Likes 4 Shares |
Chicagograduate(m): 11:20am On Feb 02, 2024 |
What is our problem if the moon is shrinking.
22 Likes 4 Shares |
WayStage(m): 11:56am On Feb 02, 2024 |
Moon is shrinking? Who observe am abeg? Wetin concern the observer?
16 Likes 2 Shares |
ironheart(m): 11:56am On Feb 02, 2024 |
Na dollar dey worry us. We never eat well to think of moon
18 Likes 3 Shares |
Vlibray: 11:56am On Feb 02, 2024 |
Wetin we dey find for moon 😒
10 Likes 2 Shares |
bestman09(m): 11:56am On Feb 02, 2024 |
![]() ![]() ![]() 1 Like |
Dididrumz(m): 11:56am On Feb 02, 2024 |
Another one.
2 Likes 3 Shares |
Originality007: 11:57am On Feb 02, 2024 |
normal normal the Op that posted this news and the Mod that take is to front page should both b Jailed for no reason ![]() 13 Likes 3 Shares |
OfficialGaGa(m): 11:57am On Feb 02, 2024 |
Dey whine..... na everything wan shrink now wen jagaban be president?.... dick dey shrink, balls dey shrink, boobs sef dey shrink into slippers mode... now moon sef wan shrink.. e be like say the moon don tire for work, e wan use style turn to star.. na why e wan shrink... lolz 8 Likes 2 Shares |
LOVEGINO(m): 11:58am On Feb 02, 2024 |
immortalcrown:I no even know weda moon dey exit sef. 3 Likes 1 Share |
ShugaSneh: 11:59am On Feb 02, 2024 |
Good, check my signature please, Ejoor 🙏
2 Likes |
Coolsat(m): 11:59am On Feb 02, 2024 |
This one no concern Nigerians ooo
|
free2ryhme: 11:59am On Feb 02, 2024 |
CaptainFM1: 11:59am On Feb 02, 2024 |
Abeg make e shrink. Lunar energy wey I no fit use charge my phone.
5 Likes |
bigdammyj: 11:59am On Feb 02, 2024 |
Noted.
|
solmusdesigns: 11:59am On Feb 02, 2024 |
100 million years
1 Like 1 Share |
Kaxmytex(m): 12:00pm On Feb 02, 2024 |
Sapa sef reach moon Who i come be?? 7 Likes |
CaptainFM1: 12:00pm On Feb 02, 2024 |
7 Likes 1 Share |
Creamypie(m): 12:01pm On Feb 02, 2024 |
Na corruption for Nigeria cause am
|
Bigframe: 12:01pm On Feb 02, 2024 |
No be person wey don chop dey worry say moon dey shrink...lol
1 Like |
Honestey: 12:02pm On Feb 02, 2024 |
a
|
matiandu(m): 12:03pm On Feb 02, 2024 |
If the moon shrinks that means the Muslims should prepare to reduce the days of Ramadan. Abeg make no terrorist reason my quote in d name of jihad o ![]() 3 Likes |
GRACEGLORY: 12:03pm On Feb 02, 2024 |
😂😂😂 Which your moon Dey shrink |
toscotech(m): 12:03pm On Feb 02, 2024 |
this nah nothing compare with what we are facing presently
1 Like |
tefund(m): 12:03pm On Feb 02, 2024 |
Too much money chasing research..
|
Coolsat(m): 12:03pm On Feb 02, 2024 |
CaptainFM1:Go out and tell Nigerians and their present condition that the moon is shrinking 🎤🎤🎤🎙️ 3 Likes 1 Share |
Fighttillvictory: 12:03pm On Feb 02, 2024 |
Chicagograduate:Aboki, if moon fall for your head you wan be dinosour |
ShangTsung000: 12:03pm On Feb 02, 2024 |
IYOO... Moon shrinking is directly proportional to naira shrinking abi? ONYE ANWULU!!! 1 Like |
geoworldedu: 12:04pm On Feb 02, 2024 |
End time people will still come to tell us the correlation between a shrinking moon and a magical moon turned blood. ![]() ![]() ![]() BTW, where is end time Lasisi? It's been a while. |
(1) Reply)
25 Worst Earthquakes In History(pics)
(Go Up)
Sections: How To . 21 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |