NewStats: 3,259,429 , 8,170,069 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 11:12 PM 4941b6z3e3g |
Nigeria Vs Equatorial Guinea: AFCON 2023 (1 - 1 ) On 14th January 2024 (108442 Views)
MANNABBQGRILLS: 3:09pm On Jan 14, 2024 |
Wow, that was close by Victor Osimhen
2 Likes 2 Shares |
MT: 3:09pm On Jan 14, 2024 |
abbyyzino: They could not afford the ticket fee. Sad optic for the world 1 Like |
MIGHTYMAN82(m): 3:10pm On Jan 14, 2024 |
AchrafHakimi:be serious for once bru |
Kudducini(m): 3:10pm On Jan 14, 2024 |
Can you imagine 3 on the dot NEPA come take light this country sef ehn
10 Likes 1 Share |
Akwamkpuruamu: 3:10pm On Jan 14, 2024 |
I see us winning this match... See goal wey Sanusi miss 2 Likes |
KingAzubuike(f): 3:10pm On Jan 14, 2024 |
See this aboki Sanusi
4 Likes 1 Share |
Ray07(m): 3:11pm On Jan 14, 2024 |
Kudducini:Na today you know say no be country be this. 1 Like |
Infolenka: 3:11pm On Jan 14, 2024 |
Open post we no fit score.
1 Like |
G00dharddick: 3:11pm On Jan 14, 2024 |
MIGHTYMAN82: He is right bro 1 Like |
abbyyzino(m): 3:11pm On Jan 14, 2024 |
Dem don start, see as this one don sleep.
|
Freakman23xxxx(m): 3:12pm On Jan 14, 2024 |
Hit link on my signature for live streaming English
|
Akwamkpuruamu: 3:12pm On Jan 14, 2024 |
Alhassan Yusuf is doing good
1 Like 1 Share |
MT: 3:12pm On Jan 14, 2024 |
Sanusi missed an open goal ! ![]() ![]() ![]() 3 Likes |
teebaxy(m): 3:12pm On Jan 14, 2024 |
We need to quickly rebuke the spirit of Yakubu aiyegbeni wastefulness..
4 Likes 1 Share |
etrange: 3:12pm On Jan 14, 2024 |
Please, where can I watch this online? Preferably a site accessible in North America without VPN. Thanks!
|
G00dharddick: 3:12pm On Jan 14, 2024 |
Infolenka: Super chickens never serious for life. Guinea go beat them shege pro Max today |
MIGHTYMAN82(m): 3:13pm On Jan 14, 2024 |
Midehi3:sorry Bru hahaha hahaha hahaha hahaha hahaha |
AdeProgrammer(m): 3:13pm On Jan 14, 2024 |
adeblow:No longer playing... Any alternative please? 1 Like 1 Share |
7upnigeria: 3:13pm On Jan 14, 2024 |
See goal wey Sanusi miss.
|
BabaO2: 3:13pm On Jan 14, 2024 |
osihmen should not let his big fan Drogba down today and in this tournament generally.
2 Likes |
Myhusband(m): 3:13pm On Jan 14, 2024 |
Super Eagles will win this match but if Equatorial Guinea should score first, the match might end 1-1 these Guinea guys never get chances so you don't know how they take advantage of their opportunities Super Eagles need to load goals on time like 2 before first half 1 Like |
femi4: 3:13pm On Jan 14, 2024 |
SoNature(m): 3:14pm On Jan 14, 2024 |
That stadium is practically empty. FIFA will lose a lot of money due to poor ticket sales.
1 Like |
JoshTim: 3:14pm On Jan 14, 2024 |
Best player so far is Alhassan with those dangerous crosses
2 Likes 1 Share |
blesoh(f): 3:14pm On Jan 14, 2024 |
Naija please make us proud
|
Kudducini(m): 3:14pm On Jan 14, 2024 |
Ray07: Ah swear |
ogawisdom(m): 3:15pm On Jan 14, 2024 |
We are dominating them
|
Vipro(m): 3:15pm On Jan 14, 2024 |
Afcon of 2013 downward was lit. Afcon of 2014 upward has really lost its value. See as stadium empty, na just yesterday i even know say Afcon dey start. This is very unusual. 2 Likes |
Infolenka: 3:15pm On Jan 14, 2024 |
Low quality match so far. Our players think this is American football Everybody firing shots outside the stadium. Even Osimhen.. 3 Likes |
Francisca Ordega Builds House For Her Mother (Photos)
(Go Up)
Sections: How To . 14 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |