NewStats: 3,259,750 , 8,170,794 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 09:26 PM 4x4f1a6z3e3g |
My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... (3443029 Views)
godgrace777(m): 10:12am On Nov 25, 2023 |
Looking4massage:Oga na only you know wetin wan happen,i put 777 for my name no mean anything,there are many people on this forum with the same 777 on their name so stop all this your threat and also stop deceiving yourself,na negative thoughts dey your head na why you see the 777 as a number meant for cultisms only,Don't say what you don't know cause even if i come to nigeria nothing will happen,my sm then was the lord then in the confra,the day i gave up i call him and pleaded with him cos we are somehow related he agreed to take the risk and remove me but i had to pay a huge some of amount to all the ,even when i left i still came across some but there did nothing to me 6 Likes |
godgrace777(m): 10:29am On Nov 25, 2023 |
Looking4massage:Or do you think all the things i wrote there happened recently? This is something of 2 to 3yrs bro,even as i went back for a visit to my parents in nigeria on january this year they saw me but nothing happened,you don't know my story,you only know the one i wanted you to know and stop giving yourself false hopes on cultism,even the op that started this topic is still alive till today and even in better in a better position in life so am i too,and if you ever attempt to or in any way this cultisms of a thing then all i will wise for you is death and a very painful one for seeing all this on social media but you still gave yourself false hopes in it... I rest my case 1 Like |
BigBlackPreek(m): 8:23am On Dec 01, 2023 |
You're so right. Here in PH where I'm serving, yeah girls here boyfriends are cultists hence I dey avoid the girls here like plague and some of them go dey vex self 😂 😂... I no want wahala o 😂 😂..... Funnily enough one of the Baggers wey be there Excavator according to them, him bought drink for me and persuade me them, all of them just dey nice to me...... Funnily enough them gun down the guy on the 23rd of November, e shock me and the thing enter news self....
TRUTHaDDICTED: 2 Likes |
JasperVII(m): 10:56pm On Dec 01, 2023 |
BigBlackPreek:You probably stay around Rumuakalagbor area. I heard the news. |
BigBlackPreek(m): 8:00am On Dec 02, 2023 |
I stayed at Apostolic Church corpers lodge located inside Rumuodaolu hall briefly between February 14 when we left camp and April the church is very popular there , but I used to go smoke weed at Rumuola junction 😂 😂 that's where I met Fregene Akpan ,him dey sell Loud Colorado and Thailand and him senior sister dey sell the normal weed for the same place the first day I must say he's a very nice ,he bought trophy for me and also satchet hot drinks 😂 😂, I was surprised sha coz them no sabi me before, naso we dey gather smoke and him go use style ask me which frat I belong to, me go tell ham say I be jewman o and I no get mind for una way ooo 😂 😂...and him really like me.... I was shocked by his sudden demise coz him dey nice and cool JasperVII: 3 Likes |
Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Nobody: 11:38am On Dec 02, 2023 |
BigBlackPreek:Some cultists are truly nice, unassuming nd cool,but once you any frat, you become a moving target. Rivals go just hate u for no reason especially those axemen nd anything fit happen anyday. 2 Likes 1 Share |
JasperVII(m): 1:23pm On Dec 03, 2023 |
BigBlackPreek:Yup, that was his name. |
ekene101: 5:15am On Dec 04, 2023 |
Leone001:majority of the cultists I have met are nice people, some don't have that time for violence,they are just after good life but are just cultists by name. Some due to lessons learnt the hard way,no longer have time for violence,they can even beat you up if you carry anything cult matters near them. But you see those illiterates ones, not only the ones that didn't go to school,some whose parents are forcing them to school,street thugs,agberos, ragamuffians are the real problem in confraternity. Fraternity lost it's credibility when it full entered street and started initiation of anything with two legs. Almost all the aboki for Auchi don blend finish. You can imagine,na aboki dem dey blend now, matter never reach anything bike man don dey put call. SMH 5 Likes |
ekene101: 5:18am On Dec 04, 2023 |
Even the one dem shoot some time back which I reported here,na aboki.. Though he survived but guy don go hide he remaining small life far away. 1 Like 1 Share |
ekene101: 7:50am On Dec 04, 2023 |
Update from Benin eiye and black axxe don clashed for oluku area side one man don already go down abeg hide your head if u re living around that side. Black axxe first kpai two eiye guys last week around that location. Medical side to be precise. 2 Likes |
Hardcore11: 11:37am On Dec 04, 2023 |
ekene101:just imagine ![]() |
Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Nobody: 11:57am On Dec 04, 2023 |
ekene101:True, and the painful tin besay the street frat nor dey even respect d intellectual again.One elebe guy make come from sch(university)get some argument with one street elebe bfoe we know d street elebe don burst gordon bottle for d uni elebe head con tell am say make d go do anything e wan do say e dey wan am.The guy just go treat himself,and d don commot for d area lyk dis nothing happen.After eiye go say bird nor dey eat bird and na dem be oga pata pata for bkb.Cult na just useless tin abeg. 3 Likes |
Makamatic: 3:36pm On Dec 04, 2023 |
Leone001: Until u enta bush .. you go know say nothing like nice cultist 9 Likes |
thelegend1(m): 3:56pm On Dec 04, 2023 |
Makamatic: I back in university days. My guy that went for 2nd phase never looked at his friends the same way. Anyways before he graduated, it was no love lost. But I can never forget how he said "they almost killed him in bush". 2 Likes |
Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Nobody: 4:26pm On Dec 04, 2023 |
thelegend1:For the initiation aspect it depend on who drill u,i have few relatives who are eiye ,nd i can say i know some people wen go through eiye initiation without the much beating,i even hear dat time say dem dey pay money for who nor won't caking.Though na street eiye i nor know about acada eiye and i think eiye na d most easy but deadly cult to because two people fit even initiate anybody for eiye give am t ot,for eiye once u get ot,den fit call one ibk name say na him hatch u nd call ur gf name u be eiye.Very useless cult naim make dem plenty so. Eiye fit hatch pickin make dem born today today ![]() 2 Likes |
Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Nobody: 4:37pm On Dec 04, 2023 |
Makamatic:Not everybody make go initiation be true cultists,some go and after dem nor relate again u fit even burst there head nobody go fall out,na just ot be there cultism.Na acada na u must relate after ing so dat u go fit go school.I don dey with men bfoe so i know all dis tins just thanking God i didn't nd have stop hanging around maybe baggers for don run enter me or fellow elebe for don burst my head untop ruggedity matter abeg na who get money rugged o. 1 Like |
ekene101: 12:59pm On Dec 06, 2023 |
Leone001:Na so one idiot for warri around 2007 say make I buy raw egg,chelsea dry gin and grinded pepper make him hatch him papa for eiye unto say na fowl him papa be no be me. D mugu say na him be ibaka for coconut nest,say if him papa get any issues men go fall out. D next day,na one small arobaga stab am die, him squard no fit do anything till tomorrow,even him grave now na one woman put caravan now dey sell soup things. 13 Likes |
Perkins1: 2:53pm On Dec 06, 2023 |
ekene101: Wait bros, you say na those Sabo Bike Men dey play 7 now for Auchi? Ah! Cultism is totally a dead game. Meanwhile you the guy that obtained my former roommate and collected his phone and wallet. As we speak, him dey jail for here for fraud related issue, na 4 years him go serve. All Axe and Cutlass men don abandon am as them do me way back ![]() Shun Cultism. 3 Likes |
ekene101: 4:44pm On Dec 06, 2023 |
Perkins1:bros no be carry talk matter, I believe say Auchi people still dey here dey read update. Ayes don bam almost all the whole bike men for Auchi finish,minus those igarra bike men o, because those ones na eiye or jurist dem the do. I mean aboki real aboki. The one wey dem shoot for ehekhi girls road close to Suleiman street wey cause war some months ago,na better aboki. Person no know who be who again for the auchi lifestyle like this. No go carry dey mend person wey u no know o. 3 Likes |
Hardcore11: 5:42pm On Dec 06, 2023 |
ekene101:just imagine how cultism is becoming more useless everyday 4 Likes |
ekene101: 7:47am On Dec 08, 2023 |
Another Man down in Uwelu Benin city...In a Clash between Eiye men vs Black axxe Hide ur head oo. See as this one family just dey cry. 3 Likes |
a4turitoroman: 7:54am On Dec 08, 2023 |
Na person head dem cut like this ![]() 1 Like |
ekene101: 12:03pm On Dec 08, 2023 |
Another one down again this morning. Benin make una rest abeg 1 Like |
Nemesis0147(m): 1:35pm On Dec 08, 2023 |
People doing this are not humans abeg
|
Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Nobody: 1:54pm On Dec 08, 2023 |
But benin boys get mind o,na we still get corrupt politicians.but where benin police na? Cus from my understanding these boys dey roll for morning, afternoon nd evening with there faces open. How come police nor dey see dem. Cultists nor fit get rest of mind for benin o.
2 Likes |
akwesenana: 4:26pm On Dec 08, 2023 |
Leone001:Not to talk of VGN. I believe say Edo go be be one of the states where vigilante active like mad, yet all these. |
ekene101: 9:39pm On Dec 08, 2023 |
Even the police and vigilante don belong,na them dey pull most of these hits for their confra. Benin wey be minority still dey kpai dem selves mumu people. More than 14 people have gone down since my last update but I chose not to post it because nobody dey pay me,who get sense make him hear. But sentiment aside,this aye people are the problem everywhere,they are always the first to knack which leads to these unnecessary kpaings. Make them dey use their sense sometimes, everything no be violence,if dem knack dem now, dem go say no be their member. U wey won go aye, dem Sabi deny casualty,if dem knack na legit,but if dem knack u or any of their member,d person na Jew according to them. I no tell you say others good o,abeg run from even town hall meeting talkless of anything colour. Dem go post u here if u no get sense. 2 Likes |
ekene101: 9:45pm On Dec 08, 2023 |
Get sense abeg.. All na scam.. 1 Like |
freshkpomo(m): 7:19am On Dec 09, 2023 |
Leone001: The Police are happy, government too dey happy. They still hold grudges since the end SARS incident. Have you not noticed since that time the Police no longer care about anything that affects the youths? |
freshkpomo(m): 7:23am On Dec 09, 2023 |
ekene101: Ask me why then dey fight and you won't see anything reasonable from them as a reason and this is Same cult group that swore to defend the black race, na them come dey reduce black race population. Oba get him own share of the guilt, all obas just sit their axe in their palace doing nothing while their subjects die. That's why I like Auchi o, that their oba too go get coordination and love for him people. Oba of Benin go prefer to swear for him people on too Thier problems self. |
akwesenana: 8:37am On Dec 09, 2023 |
freshkpomo:Cult clash no dey occur for Auchi? |
freshkpomo(m): 8:40am On Dec 09, 2023 |
akwesenana: It does but hardly do you see it exceed a month, their traditional leaders and vigilante are quick to wade into it and make peace.. they understand the pain of loosing a fellow tribesman and it's impact on the survival of the whole tribe in a country currently facing extermination from Sahel forces! 2 Likes |