NewStats: 3,262,241 , 8,176,568 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 02:10 PM 252hr6z3e3g |
My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... (3447692 Views)
freshkpomo(m): 11:00am On Oct 27, 2023 |
Shakathezulu1: Mind your business, mind your business na him Life take spoil reach like This. Na full community train me and I am proud of it. Those days them nor go see me dey do bad thing turn look the other direction even if nor be my family member catch me but I must collect put. But this una mind your business generation don spoil finish dey find come dey find who them want drag follow body. Nothing like mind your business when cultism is a societal menace. 25 Likes 1 Share |
Johnnywalker321: 11:22am On Oct 27, 2023 |
I sincerely think NBM/ayes should be reformed or CAC should revoke their license because dey re d major problem of cult clash go to east south north nd west ayes dey war everywhere lagos benin nd ogun just worst inside dis benin 22 dey buccaneer dey but u nor go hear there voice why ayes tins dey different..? See UI make three confra for start pyrates sec nd buccaneers u nor go hear say dem kill student even d bucca there dey very organized abi na uniport make dem found SVC very peaceful sch as vikings dreaded reach dem dey mind there business for AMP but come uniben wen NBM start every year one or two uniben student must go down nd na ayes dey always drop dem just look at d kegites chiefo dat was killed all connected to ayes once u another group 4 uniben na wahala if na so bucca SVC nd sec dey do 4 there mother deck or nest i wonder how many ayes for don go down for UI nd uniport. I call for a reformation in NBM or revoke of certificate by CAC nd not just ayes eiye nd vikings should also be reformed period
12 Likes |
Shakathezulu1: 3:13pm On Oct 27, 2023 |
jumper524:Leave him with his actions. Him don enter movement already, wetin you want make him do. Openly deny the movement, una go just dey yarn rubbish at times. His choices, his repercussions. |
Shakathezulu1: 3:19pm On Oct 27, 2023 |
freshkpomo:No dey yarn like kpomo whey don spoil, cultism don dey b4 Dem born, cultism go still dey long after, you are gone. Yes na community train most ppl, but e no mean say, we no still run 1 or more paroles, despite community control. The day, whey Dem carry confra enter streets, na that day, confra spoil. The Koko be say, use your head. If you be hot-headed game player, good for you. If you be cool-headed game player, good for you also. Dem no force anybody enter confra, na who bam willingly carry himself enter. Just train your kids right and allow them know the dangers of cultism. But e no still mean say, confra go eradicate completely for this World. |
Shakathezulu1: 3:23pm On Oct 27, 2023 |
Johnnywalker321:For your mind, you don talk sense. But I'm telling you, you just typed rubbish. So na only NBM be the bad one among various confraternities in Nigeria abi. Otondo. |
Johnnywalker321: 7:56am On Oct 28, 2023 |
Shakathezulu1:I nor say na only NBM bad o, of course eiye vikings nd even mf nor good nd frm d look of tins b lyk na eiye b first frat mk even enter street because of their population for street dem b even get cage birds & baby birds dat year wen i dey secondary sch. Waiting I dey try talk be say na ayes dey always dey front line for war nd na dem dey cause most of d war imagine e one of abiza nest now na ayes cause am i late ibk john terry mk ayes fall for abiza 019 na ayes still cause dat war na many souls go down dat year abeg mk we hands together stop there killings even if frat must continue at least mk d killings stop just imagine waiting happen for fj1 (uniben) yesterday only God knows wat will happen next 2 Likes |
Anansa0003: 8:23am On Oct 28, 2023 |
Johnnywalker321:wetin happen for Uniben?? Cos I nor hear anything oo |
Johnnywalker321: 10:09am On Oct 28, 2023 |
Anansa0003:Three students were shot inside uniben yesterday nd one died u can do ur findings, it's cult related 1 Like |
Anansa0003: 11:18am On Oct 28, 2023 |
Johnnywalker321: Yes...verified...them shot one guy wey dae inside him tinted Corolla self for evening |
Anansa0003: 11:19am On Oct 28, 2023 |
Anansa0003: 1 Like 1 Share |
dododawa1: 11:32am On Oct 28, 2023 |
All cultism dey go HELL 🔥 1 Like |
Johnnywalker321: 11:47am On Oct 28, 2023 |
dododawa1:point of correction all sinners re going to hell not just cultists we should be right in all we do dat it all is there any different with d guy make butcher him gf for ph with cultist..? 1 Like |
Johnnywalker321: 11:50am On Oct 28, 2023 |
uniben na just one dreaded sch till tomorrow all d sch mk dey hot those days don cool even aau ekpoma but uniben still dey hot every year dem must shot uniben student die nawa for uniben nd it's management
1 Like 1 Share |
dododawa1: 12:23pm On Oct 28, 2023 |
Johnnywalker321:all cultism dey go hell 🔥. 1 Like |
Careente7(m): 12:32pm On Oct 28, 2023 |
Shakathezulu1:I tell you 😂😂😂.They wan dy carry person matter like gala. |
EDUECO(m): 4:58pm On Oct 28, 2023 |
Shakathezulu1:The guy said nothing but the truth,no be only UNIBEN fraternity start. UNIBEN is a useless school! UNIBEN as a school is to be blamed for not preventing killings on campus. UNIBEN encourages cultism on campus, a large percentage of their teaching and non-teaching staff have affiliation to a particular violent cult or fraternity that started from UNIBEN. 1 Like |
kingthreat(m): 6:39pm On Oct 29, 2023 |
Johnnywalker321: Dey bobo yourself. You think your judgement for killing people and the judgement of commiting fornications are the same? You must for every blood you shed. If you don't your children and children's children will. 9 Likes |
ekene101: 11:57am On Oct 30, 2023 |
Shakathezulu1:He is actually right,why always Ayes all the time. The same Ayes shot those three maphites guys where one died. Thought there was an agreement as I heard that as long as you are within the four walls of campus,no killings but ur same Ayes who cosigned the agreement have broken it multiple times,killing other frats, especially maphites. Just dey whine urself. Why always Ayes all the time. Make una go sensitize una self. Una own don too much. 4 Likes |
Johnnywalker321: 12:10pm On Oct 30, 2023 |
ekene101:haba na ayes still pull d hit for uniben..? Nd i think say na map or eiye sef, ayes own don really too much nd uniben nor go talk because dem dey back dem up. I nor go lie ayes don take more life devil himself i blame d founders of NBM rubbish 2 Likes |
ekene101: 4:13pm On Oct 30, 2023 |
Johnnywalker321:d guy that was killed is a confirmed mf. it's same Ayes that first killed that mf guy called schoolboy which led to the series of killings bw both frats few months ago. Even tony kabaka and other person's have voiced out for peace talk(story for d gods) Yet still same Ayes is having issues with eiye currently and still went ahead to shoot three mf which one died. Same Ayes drafted the agreement that even if there is stress,as long as u are in campus,no trigger should be pulled on the target,which every other frats respected so much. Now na them they break their own proposed agreement. Tomorrow dem go say dem be freedom fighters. 10 Likes 1 Share |
Johnnywalker321: 5:14pm On Oct 30, 2023 |
ekene101:I wonder d freedom dey re fighting for useless fellows 8 Likes |
Hardcore11: 7:08pm On Oct 30, 2023 |
3 Likes |
Shakathezulu1: 8:44pm On Oct 30, 2023 |
ekene101:You be Maphite abi. Say the truth. |
ekene101: 2:26am On Oct 31, 2023 |
Shakathezulu1:say I no know wetin I won carry my life do abi? I rather go die for for Mediterranean sea trying to cross into Europe than one useless person go slaughter me like catfish. As for ur assumption, the dj guy killed sometime inside uniben and this one,no be mf . Even small pikin know these things as far u dey Edo state. 19 Likes 1 Share |
Hardcore11: 9:03am On Oct 31, 2023 |
ekene101:at this level of life. ing cult is like you're blind. I really hate Nigeria government so the government want to let everyone know that this killings is non if there business because they're the only organization that can put complete full stop to this nonsense. It will never be well will all our leaders mostly this current once. They're soul takers greedy beast. They will die useless death too. Just see how great souls are dieing like a foul everyday because of confratanity 2 Likes |
Caseywilliams(m): 9:46am On Oct 31, 2023 |
[quote author=Hardcore11 post=126712116] at this level of life. ing cult is like you're blind. I really hate Nigeria government so the government want to let everyone know that this killings is non if there business because they're the only organization that can put complete full stop to this nonsense. It will never be well will all our leaders mostly this current once. They're soul takers greedy beast. They will die useless death too. Just see how great souls are dieing like a foul everyday because of confratanity Jxt lyk america nd gun violence, 9ja gvrmnt are one of the greatest beneficiaries of all dz cult related vises. Who would do their devilish desires if they choose to put an end to their ills? Wel my guess is as good as urs coz neither u nor i would do that. 3 Likes |
Johnnywalker321: 12:16pm On Oct 31, 2023 |
I think d question should b why do people still cults dispite all d killings...I friend of mind just called me nd told me e now belong to a frat in school i asked him! why a cult? e said e did not any cult dat e only a frat whc is common even in US colleges. I asked him whc group he said buccaneers confraternity dat he is now a fineboi! I just tire for d guy i try preach to am, i even tell am to come dis tread dis guy nor won listen say buccaneers nor b lyk d others say bucca na finebois i just wish am d best of luck! I just tire. Now my question is why do youths still cults frats or confraternities especially nice guys lyk dis my friend..? 7 Likes |
LifeOfTrigga(m): 12:29pm On Oct 31, 2023 |
Johnnywalker321: just leave m bro, him body go tell m soon. If no be rival make e know say BKB dey go on too. Brother kill brother! 6 Likes |
Hardcore11: 12:36pm On Oct 31, 2023 |
Johnnywalker321:believe me that your friend will regret ing that frat. I believe his not up to 30. From 35 to 40 all you will be looking for is peace to keep your family safe. No frat in this Nigeria worth ing them. My friend with 3 kids was kill at from of his wife store. The kids and his wife was there when a Corolla tinted glass park at the store and he was so unfortunate to come out to welcome unknown guest just imagine the pain the wife and the kids are ing through. Immediately you ed any frat you has lost your freedom there is no way you can go anywhere anyhow in this country. Mostly if you're not financially stable you will regret the very day you make that useless move. 12 Likes 1 Share |
Johnnywalker321: 12:54pm On Oct 31, 2023 |
Hardcore11:bros dis my guy na young dude he should be in his 20's i think he is in 200l dis e decision just tire me, well na him life i nor get say. Dis tread nd NV actually taught me alot about d dangers of cultism i even tell am to go read Falklandsaga op story on NL to learn one or two about d dangers of dis bucca group mk e but e was kind of adamant. So i just think have tried as a good friend nd brother to him dat all 6 Likes |
Shakathezulu1: 8:29pm On Oct 31, 2023 |
ekene101:So y u come dey carry the matter for head like dandruff. Anybody whey bam willingly enter am, Dem no dey force person bam, even if Dem force bam you, you fit still run away and start a new life in a new location. I still insist, any body whey dey into system, make him bear anything, whey him see. |