NewStats: 3,261,518 , 8,174,241 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 01:40 PM 5p5j296z3e3g |
SOLD.....2004 Honda Accord EOD @ 1.5 (11986 Views)
(1) Go Down)
lolly24000: 9:40pm On Oct 28, 2023 |
SOLD Naija used 2004 honda accord (EOD) Absolutely nothing to fix 4 plug engine Sound, Engine, gear, AC.....all 100% Price: 1.5 SOLD
|
lolly24000: 9:48pm On Oct 28, 2023 |
Clean interior
|
Bintabisiriyu2: 9:54pm On Oct 28, 2023 |
800k serious buyer
1 Like |
Aaaaarghmed(m): 1:45am On Oct 29, 2023 |
Bintabisiriyu2:u still dey ice age .u can get scrap for 800k ![]() 7 Likes |
Bintabisiriyu2: 6:18am On Oct 29, 2023 |
Aaaaarghmed:Wetin dey dis motor, dis 2004 model carton, oga sell am 800k for me 2 Likes |
Kenmatt(m): 6:46am On Oct 29, 2023 |
Bintabisiriyu2: Ya head correct at all? You wan buy Carton 800k? 7 Likes |
Benwallt(m): 7:29am On Oct 29, 2023 |
2004? Joker.
|
lolly24000: 7:47am On Oct 29, 2023 |
available
|
Aaaaarghmed(m): 9:42am On Oct 29, 2023 |
Bintabisiriyu2:then dont buy it,look for the one wey no be carton |
Bintabisiriyu2: 11:46am On Oct 29, 2023 |
Kenmatt:Ahhh, guy you be mad family oh? |
Bintabisiriyu2: 11:50am On Oct 29, 2023 |
Aaaaarghmed:Bros dis thing na carton na, u cant even see me inside it at all okay im not even the one driving it, i just wanna buy it as a gift to one of our uncle in the village naim de op dey yarn opata. I currently drive a latest SUV by the way 1 Like |
lolly24000: 12:12pm On Oct 29, 2023 |
Available
|
lolly24000: 12:49pm On Oct 29, 2023 |
lolly24000: |
Aaaaarghmed(m): 1:47pm On Oct 29, 2023 |
Bintabisiriyu2:ok,hope you have paid the loan apps ,Mr suv ![]() 15 Likes |
lolly24000: 2:18pm On Oct 29, 2023 |
Available
|
lolly24000: 3:19pm On Oct 29, 2023 |
lolly24000: |
Kenmatt(m): 3:48pm On Oct 29, 2023 |
Bintabisiriyu2:Say you carry Lapi dey edit ma comment dey insert bomshit you dey tink say you smart. Muumu |
lolly24000: 4:21pm On Oct 29, 2023 |
Available
|
lolly24000: 5:43pm On Oct 29, 2023 |
lolly24000: |
lolly24000: 6:30pm On Oct 29, 2023 |
Available
|
lolly24000: 8:20pm On Oct 29, 2023 |
lolly24000: |
buygala(m): 8:32pm On Oct 29, 2023 |
Bintabisiriyu2: But this is you yeah? https://nairaland.unblockandhide.com/7881687/please-want-collect-loan-squander 9 Likes |
lolly24000: 10:41pm On Oct 29, 2023 |
Available
|
lolly24000: 7:25am On Oct 30, 2023 |
lolly24000: |
lolly24000: 7:30am On Oct 30, 2023 |
lolly24000: |
lolly24000: 10:56am On Oct 30, 2023 |
Available
|
lolly24000: 12:48pm On Oct 30, 2023 |
lolly24000: |
lolly24000: 2:27pm On Oct 30, 2023 |
Available
|
lolly24000: 4:59pm On Oct 30, 2023 |
lolly24000: |
lolly24000: 8:11pm On Oct 30, 2023 |
Available
|
lolly24000: 9:24am On Oct 31, 2023 |
lolly24000: |
lolly24000: 1:03pm On Oct 31, 2023 |
Available
|
(1) Reply)
-{ Deals Of January 2016:::: Come On In And Pick Yours**Affordable From Fhemmmy*
(Go Up)
Sections: How To . 15 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |