NewStats: 3,262,521 , 8,177,372 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 02:38 PM 204g626z3e3g |
How Many Days Should A Guy Wear Boxers Before Washing? (43628 Views)
Dminister(m): 3:30pm On Oct 20, 2023 |
One boxer morning after shower for hustling or gym, One boxer afternoon after shower for normal relaxation and one boxer evening after shower for sleeping, outing or clubbing
|
NoToPile: 3:40pm On Oct 20, 2023 |
What a thread!!! Ewww 1 Like |
stagger: 3:40pm On Oct 20, 2023 |
I wear mine once.
|
ndukwejoe(m): 4:25pm On Oct 20, 2023 |
Is 4 months not too short? Me think one year is ok
Daniel7543: 1 Like |
DaveHarry(m): 4:27pm On Oct 20, 2023 |
Segun2222:To your question: no one! But you can't tell me to put on boxer in the morning and change it in the evening after shower, e no fit happen. |
FreeBiafra2018(m): 4:34pm On Oct 20, 2023 |
slimjohn2k5:Una too dey form for this social media, na wetin dey tire me for where una dey be that. Two boxers a day? Bros you no dey work? Abi you dey take break from work just to go and change boxers? |
Dennisbulkan: 4:40pm On Oct 20, 2023 |
macho44(m): 4:47pm On Oct 20, 2023 |
KillIgbohoN0W:Still on still, for peeps whose daily activities make them perspire, courtesy demands they put on a new pair every day. |
Segun2222: 4:50pm On Oct 20, 2023 |
DaveHarry:why wear the same undies after showering? |
winner37(m): 4:50pm On Oct 20, 2023 |
100smile: That is to say , after my freestyle with ikpakuse I should not wear the boxer again abi ? If I have like Three to four bleeping so I have to change three to four boxes for that day? |
Enemyofpeace: 4:54pm On Oct 20, 2023 |
Now that everything is very expenses in the country. It should be at least two or three weeks, so as to save cost.
|
Karnice600: 5:22pm On Oct 20, 2023 |
Gbadugbakun: If you dey fold tyre for Ladipo, 3 in a day. One morning, one noon and one night. This is doctor’s prescription. If you dey do Bank marketing job, dey hawk or sell goods in the market, follow same pattern above. God searches the hidden parts of men. If you like dey play. |
Sammy101111(m): 5:58pm On Oct 20, 2023 |
1 boxer for 1 day and anything way make me off my boxer na another one. I can’t wear a boxer for 24 hours straight because after coming back from work na to change the boxer oh lol
|
Brandiebird: 6:00pm On Oct 20, 2023 |
Segzy19: 6:42pm On Oct 20, 2023 |
2 days
|
Felimax(m): 6:46pm On Oct 20, 2023 |
nedekid: You nor just get sense! Learn to read and understand. I traveled all the from Lagos to Sunti in Niger state and the journey took me three days to Sunti. If not be wash, dry and wear shey na your papa boxer I go wear? |
Sniper101(m): 6:50pm On Oct 20, 2023 |
younger bro uses 3 or 4 in one day ![]() If he commot, he come back, baff He dun change to another pair Dude has UpTo 30pair in his wardrobe ...very funny something} |
77up(m): 6:52pm On Oct 20, 2023 |
ExudeLoveToAll:So you change boxer twice a day ? We know you are lieing but continue. Op , 1 par day is ok. |
mabea: 7:06pm On Oct 20, 2023 |
One day not more
|
100smile(m): 7:40pm On Oct 20, 2023 |
winner37:After ur freestyle with ikpakuse, u nor go baff?? Why u go Bleep 4 different banny a day, you be fowl?? ![]() |
ExudeLoveToAll: 7:55pm On Oct 20, 2023 |
77up: I don't need your validation, I'm only telling you what I do. |
77up(m): 7:57pm On Oct 20, 2023 |
ExudeLoveToAll:Happy doing o ![]() |
nedekid: 7:58pm On Oct 20, 2023 |
Felimax:Crass as usual. Did I diss you in anyway? Watin I write na yab? Anyway, me I de bury my papa on Friday, since you ask if na him boxer you go wear, I am willing to give you some of his as he no longer needs them. |
fobiflex(m): 8:13pm On Oct 20, 2023 |
Omo me dy wear boxer twice
|
KillIgbohoN0W: 9:34pm On Oct 20, 2023 |
ttobizz: Career women are the dirtiest. |
Dennisbulkan: 9:49pm On Oct 20, 2023 |
Felimax(m): 10:06pm On Oct 20, 2023 |
nedekid: Bury your father in peace and very importantly carry some common sense along the way. You may need it very seriously. Rest in peace to the dead! |
Taiwo20(m): 10:19pm On Oct 20, 2023 |
One boxers' shorts per day anything else is a No NL
|
SeunOsewaIsDiot: 10:19pm On Oct 20, 2023 |
slimjohn2k5: Dey play |
lesson44: 2:16am On Oct 21, 2023 |
Gbadugbakun: I pity girls that give an average Nigerians men head. How is this even a question? Change your boxer every day or every time you take it off. 1 Like |
KayCee92(m): 3:25am On Oct 21, 2023 |
I use two boxers in a day. There are days I do it up to three times. Cannot repeat a boxers after taking my bath also. I don't know how people stay 4 days or wait for days before changing boxers.
|
Deogratiasfx: 4:14am On Oct 21, 2023 |
As soon as u can't bear the odour any more
1 Like |
Ghanaian Boy Born With His Organs Outside His Stomach (exomphalos)
(Go Up)
Sections: How To . 47 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |