NewStats: 3,259,425 , 8,170,058 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 10:52 PM 241l18

6z3e3g

My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... - Crime (615) - Nairaland 5ua29

My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... (3442372 Views)

(4)

Go Down)

LINSAR: 12:31pm On Sep 18, 2023
Deripper:
I confuse oo, some say na bucca some, say na eiye, some even say na axeman. I nor know d one to believe maybe e dey all of dem.

I think he is neutral. He couldn't have been suffering like that if he has men, even if Naira and Larry are rugged too.
OBO and Africa giant wey dey same frat sef don jam heads together before.

Even naira sef no rugged, he just get men wey rugged. Rugged artists are not difficult to identify e.g Zino, Bella, portable, oritse femi and the likes.

4 Likes

FuckYou: 1:29pm On Sep 18, 2023
LINSAR:

Maybe na the guy get the company grin
Wahala grin grin
negro77: 3:10pm On Sep 18, 2023
FuckYou:
Wahala grin grin
Ayes don scatter Sagamu
Eiye killed Anene first
Now Ayes don kill 8 birds in two days Lol

2 Likes

a4turitoroman: 4:19pm On Sep 18, 2023
negro77:
Ayes don scatter Sagamu
Eiye killed Anene first
Now Ayes don kill 8 birds in two days Lol
Make them dey kill theirselves useless people

10 Likes 2 Shares

ekene101: 5:48am On Sep 20, 2023
FuckYou:

I search Google for the name "setraco"...na construction company
His late father is the owner of the company before his demise(Alhaji inu umoru) they still owned another construction company called hartland and other series of businesses. That family na billionaires,no go fhuck o.

The father rolled with men like Goddy Ainabor, Ade Bendel and all those billionaires of the 70s to 90s.

The family are buccaneers.

4 Likes 3 Shares

ekene101: 6:10am On Sep 20, 2023
Perkins1:

You must be in SPAT.
2008/2009
yes I was a spartan.

1 Like

Deripper: 9:13am On Sep 20, 2023
ekene101:
His late father is the owner of the company before his demise(Alhaji inu umoru) they still owned another construction company called hartland and other series of businesses. That family na billionaires,no go fhuck o.

The father rolled with men like Goddy Ainabor, Ade Bendel and all those billionaires of the 70s to 90s.

The family are buccaneers.
which buccaneers are you talking about? Is it the buccaneers confraternity that i know or what?
FuckYou: 12:58pm On Sep 20, 2023

Maddd oo

1 Like

Battalion1: 4:29pm On Sep 20, 2023
Makamatic:
Because you wear sandal or fine slipper enter school ,next thing na phone call .calls go be like this
Aiye man - Egede How far

You - I bam bros
Aiye man - we see you for acada with easy wear why u no wear iron wear when u they acada , we they so so place . They come here now now .

You - ok bros

Next thing na Wembley . Sieze ur phone till u pay money

Just imagine the fear , no freedom and beating u go collect because of shoe .

Na so dove for eiye go carry that birdman for faculty go parking lot put inside motor they slap am because he no see money remit .
Life of fear , no freedom . Why u come the cult . Leave confra and face school students, nothing they game oo .
why u go even wear sandal...or slipper enter school ...some kind lecturers for some departments go even pursue you comot class if u nor wear shoe....see ehen bros all this things when una dey yarn na bomb..

Dem say na pains nai ddy bring out masculinity ..without cultism the likes of saynotocultism go dey run when dem hear gun sound ..but him don bam...men don mend am him don dey game

Theres stil peace of mind in the cultism u wan stop ...na 6 befor 7 oo...play ur game brain...had it been i stumbled on this thread prior to my ini ..fear for catch me ...but guyy una dey yarn born here....
Battalion1: 4:36pm On Sep 20, 2023
Perking u don explain the kind person when you be...becox of woman nai u dey reason bring ur self com out..6 befor 7 ...that ur story touch me ooo ...omi ... But even God sef no like jews ...i fit sight bible verses to butress wetn i talk ....

May korofo heal ur pains
Makamatic: 5:53pm On Sep 20, 2023
Battalion1:
why u go even wear sandal...or slipper enter school ...some kind lecturers for some departments go even pursue you comot class if u nor wear shoe....see ehen bros all this things when una dey yarn na bomb..

Dem say na pains nai ddy bring out masculinity ..without cultism the likes of saynotocultism go dey run when dem hear gun sound ..but him don bam...men don mend am him don dey game

Theres stil peace of mind in the cultism u wan stop ...na 6 befor 7 oo...play ur game brain...had it been i stumbled on this thread prior to my ini ..fear for catch me ...but guyy una dey yarn born here....

Game still they shack u abi . No sorry as strong man make eiye or maphite catch u , we go see how u strong reach. Shior

9 Likes 1 Share

Deripper: 7:03pm On Sep 20, 2023
The only game i fit play na be bucca, because na there na my mind fit rest. If rs sup i go abs and i nor go cast myself because acada before agbamurere.

Any order game na die young expect probably pyrates.

1 Like 1 Share

Pkid1: 10:50pm On Sep 20, 2023
negro77:
Ayes don scatter Sagamu
Eiye killed Anene first
Now Ayes don kill 8 birds in two days Lol
Them go learn New thing
ekene101: 2:24pm On Sep 21, 2023
Deripper:
which buccaneers are you talking about? Is it the buccaneers confraternity that i know or what?
yes, bella Shmurda people.. one of his brother was gun down by ayes sometime around 2011. That issue caused big stress for auchi that year.

2 Likes

ekene101: 2:40pm On Sep 21, 2023
Deripper:
The only game i fit play na be bucca, because na there na my mind fit rest. If rs sup i go abs and i nor go cast myself because acada before agbamurere.

Any order game na die young expect probably pyrates.
Guy throway that spit commot 4 ur mouth. No injews wey no dey gey stress

As u dey waka freely so u no know wetin God do 4 u,same people u won nai go worse u .

U go begin call small pikin wey no reach ur lastborn for house bros because him senior u for game.

Person wey u go mend one on one as u just dey go come pack ur things and nothing u go fit do and u go still chop matching ontop.

Forget as dem dey paint buca here,my real guy around 2010 run am and he no graduate till today,he one of the people I type up there. During exam this guy too small to spend 20mins inside hall.

Him school fees na dues him use am pay for second year, then u fit go school for 3 years without paying fees but will later pay all after graduation unlike now wey be online things. So as he derail that second year he no fit meet up again.

Final exam guy no fit spend 20minutes write exam, na him name he just write submit, meanwhile people don dey pack him things 4 house for taxi him charter straight to Benin. He load even first am reach Benin.

Till tomorrow that guy no near auchi again. Na my very best friend and I know wetin buccaneers use him eyes see. Abi na the maphite guy own I won talk, or ayes or jurist or eiye guy wey no dey gree enter class,na window he dey perch put and na him dey first lecture finish.

No cult wey no dey gey issues,just forget that thing guy

24 Likes

Perkins1: 11:48pm On Sep 21, 2023
ekene101:
yes, bella Shmurda people.. one of his brother was gun down by ayes sometime around 2011. That issue caused big stress for auchi that year.

The incident surrounding the death of Ahmad was more of political than cult related. Alh. Inu Umoru was the chief financier of PDP In Edo North at the time and as such won so many contracts with his setraco company. Opponents were not happy with that hence they targeted his sons to get to him and it led to cult clash.

You Comrade Aigbe Kingsley? MC Oriwo? You ed when the bus Oshomhole gave to the student union that had accident and killed a student closed to the campus 2 gate? If I tell you that case didn't actually died as people thought. That knocked down student was a member of NBBN a HIT was declared on the SUG president but a peace price was paid at the back of Engineering. I hope you recall when the sug president was slapped by Mrs. Philipa Idogho.

Well Boss make we leave these events. That school has gone deep into cultism that ekosodin appears like apprentice before it.

Just advise anyone you know to shun Cultism. It appears like cultists are ballers. When you find yourself in one, you go know why skirt different from tro.

21 Likes 2 Shares

Deripper: 1:05pm On Sep 22, 2023
ekene101:
Guy throway that spit commot 4 ur mouth. No injews wey no dey gey stress

As u dey waka freely so u no know wetin God do 4 u,same people u won nai go worse u .

U go begin call small pikin wey no reach ur lastborn for house bros because him senior u for game.

Person wey u go mend one on one as u just dey go come pack ur things and nothing u go fit do and u go still chop matching ontop.

Forget as dem dey paint buca here,my real guy around 2010 run am and he no graduate till today,he one of the people I type up there. During exam this guy too small to spend 20mins inside hall.

Him school fees na dues him use am pay for second year, then u fit go school for 3 years without paying fees but will later pay all after graduation unlike now wey be online things. So as he derail that second year he no fit meet up again.

Final exam guy no fit spend 20minutes write exam, na him name he just write submit, meanwhile people don dey pack him things 4 house for taxi him charter straight to Benin. He load even first am reach Benin.

Till tomorrow that guy no near auchi again. Na my very best friend and I know wetin buccaneers use him eyes see. Abi na the maphite guy own I won talk, or ayes or jurist or eiye guy wey no dey gree enter class,na window he dey perch put and na him dey first lecture finish.

No cult wey no dey gey issues,just forget that thing guy
thank you for ur word of advice, i appreciate.

Moral lesson: no cult is a saint, cult na cult nd all cultists are liable to die young. For it's cap 2 sera sera anything can happen

5 Likes

LINSAR: 5:36pm On Sep 22, 2023
Battalion1:
why u go even wear sandal...or slipper enter school ...some kind lecturers for some departments go even pursue you comot class if u nor wear shoe....see ehen bros all this things when una dey yarn na bomb..

Dem say na pains nai ddy bring out masculinity ..without cultism the likes of saynotocultism go dey run when dem hear gun sound ..but him don bam...men don mend am him don dey game

Theres stil peace of mind in the cultism u wan stop ...na 6 befor 7 oo...play ur game brain...had it been i stumbled on this thread prior to my ini ..fear for catch me ...but guyy una dey yarn born here....

The brainwashing they brainwash you guys during initiation is similar to the brainwashing Boko haram give to its .

Even if they shoot you but you managed to survive, you'll still be glorifying cultism.
Una no fit learn. Na for after life una dey learn when it's too late.

25 Likes

Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Nobody: 10:40am On Sep 24, 2023
Must of the things said here about buccaneers are probably hearsay, i am a graduate and i don't buccaneers through any roadside person i went through the right channel which many people rearly go through and today i have no regret.

We are ed as buccaneers confraternity outside nigeria, and brodas across nigeria (BAN) here in nigeria, after my JJ by my Ge not any so-called big eye i became a frigate lord in wish i am proud of today.

My wife knows it and also my family if i was a cultist as u guys have claim here i don't think my family would have been aware of my hip. Just saynotocultism and follow the right path alright.

2 Likes

Makamatic: 10:26pm On Sep 24, 2023
Afta all the shalaye . Bros talk about alora , u they here they shout Ban

5 Likes

Badadvisor: 11:43am On Sep 27, 2023
Caicedobets:
is Mohbad a buka?
I see hits and counterhits like Damoche's case in 2013 repeating itself
He's a bird.
Seems like he tried to cross carpet and all of that. His issues is really complicated.
Rotimi47: 1:29am On Sep 28, 2023
Badadvisor:

He's a bird.
Seems like he tried to cross carpet and all of that. His issues is really complicated.
He carpeted before his last show which he did for D'general bitters in Ikorodu.

Go check cubanachief priest and zlantan ibile histogram page you will see him behind both using the fingers x sign.

If you know you know ..

1 Like

Rotimi47: 1:50am On Sep 28, 2023
Sagamu Cult Clash

12:34, 19th Sep, 2023 BY ARISENEWS
Ogun Governor Abiodun Orders Crackdown on Cultists in Sagamu As Cult Clash Leaves About 20 People Dead
Regional
He said a new security approach in collaboration with critical stakeholders will be implemented.

Ogun State Governor, Mr. Dapo Abiodun, has directed security agencies in the state to rid Sagamu and its environs of the menace of cultists and cult-related activities in the state.

This was just as no fewer than 20 young men were feared dead in Sagamu, headquarters of Sagamu Local Government area of Ogun State, during clashes between the two rival cult groups, who engaged each other in supremacy battle in the town.

The directive from the governor came as the renewed clashes among rival cult gangs in the town raised tension and panic among residents of the town.

But the security agents are already on ground in the troubled town to restore normalcy.

Abiodun, in a statement by his Chief Press Secretary, Lekan Adeniran, regretted the avoidable loss of innocent lives and wanton destruction of properties by the hoodlums.

According to him, the police and sister security agencies have been given directives to deal ruthlessly and decisively with those disturbing the peace of the town.

Reiterating the state government’s zero tolerance to acts of brigandage and lawlessness, Abiodun warned that those responsible for this current crisis would find themselves to blame.

He said: ” As a responsible and responsive government, we are very sad with the resurgence of activities of criminal elements under different outlawed groups, raising unnecessary tension in the sleepy town of Sagamu and its environs.

“Let me categorically state that we are more than determined to put an end quickly to the nefarious activities of these hoodlums and enemies of our people; who are hell bent to truncate the peace of our land.

“Let these urchins be rest assured that the state will be too hot for them to operate as we are reevaluating the security architecture for greater surveillance and tactical operation.”

The governor noted that the new security approach would be implemented in collaboration with the traditional institution, community and religious leaders, youth groups as well as other critical stakeholders.

Abiodun, therefore, appealed to the people to provide adequate and useful information to security agents for prompt response to prevent future occurrences.

It was gathered that among the casualties of the clash, which started on Friday, were secondary schools students

Speaking on the development on the condition of anonymity, a resident of Sagamu lamented that the town had been on edge since Friday, as people go about in fear, so as not to be victims of stray bullets from the cultists.

The source listed Agbowa behind Ewusi Palace, Makun, Ijagba, Ajaka, Isale Oko and Sabo as centres of the mindless killings in the ancient town.

The source said, “those boys have started killing themselves since Friday. As we speak, they must have killed about 20 people but many of these victims were innocent.

“For instance, three secondary schools’ students who had gone to cut their hairs on Sunday in preparation for the school resumption today, Monday were gunned down around Sabo.

“The target was actually the owner of the barbing saloon, but when he wasn’t found there, the cultists decided to kill those that were found in the shop. “About four people were also killed on Ode Lemo road under the same circumstances. The target of the cultists was also not around when they came calling in the middle of the night, but they killed the four people they met in his room. It is terrible and no one can really say this is why they are fighting.”

Reacting to the killings in Sagamu on his X handle, the Nigeria Police Force Public Relations Officer, Muyiwa Adejobi, said the situation goes beyond the deployment of an anti-cultism squad only, stressing that all hands must be on the deck.

He wrote, “Sagamu case goes beyond the mere anti-cultism squad. The elders know how to handle them. The politicians know what to do. I was in their midst in Sagamu between 2006 and 2008. But no single cult clash before I left in 2008. I worked then with the late Akarigbo, Oba Michael Sonariwo and others.”

The Force PRO added that the Ogun State Commissioner of Police, Mr. Abiodun Alamutu, should look inward and take action on the report by some residents that the cultists are well known to security agents.

“I will engage the on this. Whoever is dealing with cultists and criminals must not compromise. That person must stand firm, and operate against all odds.”

Adejobi added, “Most of those who cause this wahala (problem) in Sagamu are not even Sagamites. At times, they come from Ijebu Ode or Ago Iwoye to strike and move. In some cases, they come as far as Edo State. It’s a problem that the whole system must tackle, not only the security forces. It requires multi-track diplomacy.

“We will discuss this with the and take the necessary steps. In Sagamu, almost every young one is a cultist. Okada riders, artisans, etc. are into cultism even more than students, and I think the whole town and Remoland, in general, should take action on it.

“I think the community should rise up to it. They should have an urgent meeting with the heads of all the quarters in Sagamu with the police and vigilante group to address this matter. Sagamites know and understand what I am saying here. I worked in Sagamu for almost 2 years.”

When ed, the spokesperson of the Ogun State Police Command, Omolola Odutola said the number of those killed wasn’t up to 20, but failed to state the actual figures.

James Sowole in Abeokuta

REGIONAL
26th Sep, 2023

© 2023 Arise News - Part of the Arise Media Group.

Arise News
en ▼

2 Likes

LINSAR: 10:32pm On Sep 28, 2023
https://youtube.com/shorts/WThaLrg3tmo?si=BrPHPXfLsU4dMENF

These people no fit get sense till tomorrow
denzel231: 3:09pm On Sep 29, 2023
LINSAR:

I think he is neutral. He couldn't have been suffering like that if he has men, even if Naira and Larry are rugged too.
OBO and Africa giant wey dey same frat sef don jam heads together before.

Even naira sef no rugged, he just get men wey rugged. Rugged artists are not difficult to identify e.g Zino, Bella, portable, oritse femi and the likes.
lmao

Na zino you dey call rugged,that one wey be slave for marlians record.. Dem wan use drugs finish am.... portable na loud mouth and nothing more.. bella na buccaneer wey dey mind him business.. only oritsefemi get mouth for ur list cos him na axeman from wayback

5 Likes

Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Nobody: 3:13pm On Sep 29, 2023
undecided

2 Likes

denzel231: 3:15pm On Sep 29, 2023
Makamatic:
Afta all the shalaye . Bros talk about alora , u they here they shout Ban
go find out urself idiot

2 Likes

denzel231: 3:20pm On Sep 29, 2023
Deripper:
The only game i fit play na be bucca, because na there na my mind fit rest. If rs sup i go abs and i nor go cast myself because acada before agbamurere.

Any order game na die young expect probably pyrates.
you are free to , Dem no dey advice person again, anything u see you bear am
denzel231: 4:02pm On Sep 29, 2023
MrAbufayed:

He stopped associating after he ed marlians record
u can talk lie for Africa..open mouth waaaah

2 Likes

Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Nobody: 5:03pm On Sep 29, 2023
denzel231:
go find out urself idiot
undecided

2 Likes

LINSAR: 10:29pm On Sep 29, 2023
denzel231:
lmao

Na zino you dey call rugged,that one wey be slave for marlians record.. Dem wan use drugs finish am.... portable na loud mouth and nothing more.. bella na buccaneer wey dey mind him business.. only oritsefemi get mouth for ur list cos him na axeman from wayback

I don see Zino dey identify with his eiye brothers before. I don see portable identify with his eiye brothers too. He even called himself eiye when making jest of Shallipopi for singing "men mount o".

2 Likes

thelegend1(m): 11:21pm On Sep 29, 2023
I'm still hoping on the day that people will come on this thread to say things like..."since I left cult issues, I made my first legitimate N10m, bought a house, took care of my family and mentored my friends".

All this dragging of superiority, trying to identify which frat person wey done die belong to, counting scores with your fellow brother (meanwhile herdsmen will butcher you fellow indigene and silence will prevail, Dollar is $1 to N1,000, high unemployment in Nigeria, Govt by selection etc...SMH.

Wake up!!!

8 Likes

Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: How To . 78
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.