NewStats: 3,262,179 , 8,176,341 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 07:54 AM 6v1f2e6z3e3g |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ (1081549 Views)
ThatrealestApex: 5:47pm On Jun 27, 2023 |
Zee0007: Baba don chop ban ![]() ![]() ![]() ![]() This calls for a Celebration 1 Like |
blaquemyc: 6:06pm On Jun 27, 2023 |
ThatrealestApex:The man said nobody can ban him but now he's behind nairaland bars.
|
Reloadedisraelp: 6:11pm On Jun 27, 2023 |
Two days left to .... Full capitalization odd on LIVEBET... I Dy run am sharply 🤑
|
wiseone28: 6:16pm On Jun 27, 2023 |
Kuopio wey dey on full form dey lost to a relegation bound club at home.. Alabi wonders 🤣🤣😂😂 1 Like |
dahgifted(m): 6:18pm On Jun 27, 2023 |
wiseone28:I doubt if one can win the bigger prizes, i keep on winning 2h airtime. |
Reloadedisraelp: 6:22pm On Jun 27, 2023 |
blaquemyc:he tot we are joking here... ![]()
|
oyewale0001(m): 6:34pm On Jun 27, 2023 |
wiseone28: ![]() ![]() ![]() |
erniok(m): 6:36pm On Jun 27, 2023 |
spadar4u:Na all those ones dem go give. Abi to give phone na offense? |
erniok(m): 6:38pm On Jun 27, 2023 |
wiseone28:Na dem cut my ticket. Over 6 straight winning na today i say make i play dem, dey lose. |
recieve(m): 6:52pm On Jun 27, 2023 |
Reloadedisraelp:Pure fact Bro, imagine me having six wins this week, sporty is the easiest investment ever but for only those who knows the way |
odenkirk: 6:56pm On Jun 27, 2023 |
recieve:dey play |
ThatrealestApex: 6:58pm On Jun 27, 2023 |
blaquemyc: I know say na chest-beating him dey do ![]() ![]() ![]()
|
Reloadedisraelp: 6:58pm On Jun 27, 2023 |
odenkirk:lol the guy don high 🤣 |
ThatrealestApex: 7:03pm On Jun 27, 2023 |
odenkirk: You called us “Wretched Gamblers” not long ago, yet, no day es without you not grazing this place ![]() What impression are you now giving us about yourself?
|
wiseone28: 7:27pm On Jun 27, 2023 |
dahgifted:I don't know why they keep giving you recharge cards 😁 I never see shi shi |
spadar4u(m): 7:41pm On Jun 27, 2023 |
erniok:Hahaha |
ThatrealestApex: 7:55pm On Jun 27, 2023 |
I can see terrezo2002 viewing this thread ![]() ![]() Comment na if them born you well ![]() ![]() ![]() ![]() 1 Like |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:00pm On Jun 27, 2023 |
spadar4u:Me self I don win airtime, but na that 160K I wan win. |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:03pm On Jun 27, 2023 |
wiseone28: I thought dey shift the deadline to 7 August 2023. |
Kingofhoes: 8:14pm On Jun 27, 2023 |
ThatrealestApex:My guy. What's good? Been looking out for your games. Especially the over 2.5 |
poshemmanuel(m): 8:18pm On Jun 27, 2023 |
.
|
ThatrealestApex: 8:18pm On Jun 27, 2023 |
Kingofhoes: Omoh, games no dey my mind like this oo, e don like 2 weeks I last play games oo bro, Even the Nairaland na once once,, I dey try work my papers fess |
wiseone28: 8:20pm On Jun 27, 2023 |
castro2468:3 July always one month. I think there will be another one by December |
WHITELIGHTER: 8:33pm On Jun 27, 2023 |
WHITELIGHTER: WON! |
WHITELIGHTER: 8:34pm On Jun 27, 2023 |
poshemmanuel: Congratulations 2 Likes |
Lordofalmajiri(f): 8:36pm On Jun 27, 2023 |
My opay was locked earlier this month.. Omo I wan die , and people money dey inside 😢. I tried to reach them on social media plus customer , didn't get any reasonable solution to unfreeze it. I called my Dad but I knew I'll explain how I got the money. Omo I told him the whole truth. Well he connected with some people and I submitted the documents required... Roughly 2days later my was opened. ![]() ![]() I started here and have learned so many things since I ed in 2017... I greet my OGA Chief piko aka ogwuego.. E be like I go your club soon ![]() ![]() ![]()
|
Lordofalmajiri(f): 8:41pm On Jun 27, 2023 |
You'll should be cautious while using opay... Get a POS if you want to carry out huge transactions... Meanwhile I want to drop a token for 5people here . I'm picking randomly 3 Likes 2 Shares |
Reloadedisraelp: 8:49pm On Jun 27, 2023 |
Lordofalmajiri:🙄 |
Tekahashi: 8:49pm On Jun 27, 2023 |
Lordofalmajiri:how does one qualify sir? |
Lordofalmajiri(f): 8:51pm On Jun 27, 2023 |
Tekahashi:Those that have been active on this thread |
Tekahashi: 8:55pm On Jun 27, 2023 |
Lordofalmajiri:i pray I'm lucky to be one of them 🙏🙏 |
blaquemyc: 9:00pm On Jun 27, 2023 |
Lordofalmajiri:Just put me inside anyhow you wan run abeg . I'm sapalized laiso. |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15
Viewing this topic: 6 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 28 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |