NewStats: 3,262,341 , 8,176,874 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 08:59 PM 4l2s2j6z3e3g |
Badluck After Sleeping With A Virgin (3478 Views)
(1) (Go Down)
SultanOfPuna: 4:43pm On Mar 14, 2023 |
If I hear any bastard say virgin are the best, I go burst your head. Nonesense Ordinary sales girl wey I disviigin for my shop, since February. No serious customer wants enter my shop. I used to think that it was because of cashless policy. But my neigbour wey dey repair shoe dey sell everyday, my other neighbor is repaing fridge and everyday many people dey enter him shop steady All this started happening after I disviigin this sales girl Is this what the hype of virginity is all about?? |
Tenrack: 4:49pm On Mar 14, 2023 |
SultanOfPuna: ![]() |
SyrusdeHansome(m): 5:05pm On Mar 14, 2023 |
Kontinue
|
baralatie(m): 5:14pm On Mar 14, 2023 |
Shey you no go find wetin be the offense laidis
2 Likes |
Rajahbite(m): 5:19pm On Mar 14, 2023 |
It may not necessarily have anything to do with virginity . I think it might have something to do with desecrating your shop by having sex in your business place .
29 Likes 1 Share |
AmancalledGod: 5:30pm On Mar 14, 2023 |
Nah you do yourself, why you go dey have sex for your shop, you never ready
1 Like 1 Share |
Danlax(f): 6:33pm On Mar 14, 2023 |
Brr is not about the virginity but the sex.... Sex is more spiritual than we men see it..! Pray she doesn't wreck Ur business in no distance time.. |
Illegal1(m): 6:46pm On Mar 14, 2023 |
Omoh....i tink say na only me dey experience dis tin.. sum grls nah total badluck and barrier to progress,since feb 8 wen i knack one hook up grl for area,my life turn frm bad to worst...nah every day my truck(tipper) dey spoil.. all my other source of incum no dey favour me again... omoh....no sex b4 marriage is nt for me ooh,jst imagine say i marry dis kind badluck for house....i go kukuma turn begger be dat nah. 3 Likes |
BigYash: 7:00pm On Mar 14, 2023 |
SultanOfPuna:You marry the girl? If you no marry am,say you were just out to take her virginity ,tell me why your own no go spoil? More over ,na inside shop you go dey Bleep . Na village dey hungry you to go dey make farm.. 1 Like 1 Share |
Goodlady(f): 7:07pm On Mar 14, 2023 |
SultanOfPuna:Fabricated story. You nor kuku get destiny anyways so it's just a lifeless boy wasting his data here thinking he's catching cruise. 1 Like |
hakeemhakeem(m): 7:55pm On Mar 14, 2023 |
Village people disguise as sales girl voom you took her into shop they do pa pa pa,enjoys your hand work
|
LikeAking: 9:54pm On Mar 14, 2023 |
SultanOfPuna: Wetin you dey sell? |
DanielPat01: 9:59pm On Mar 14, 2023 |
SultanOfPuna: No It's not bad luck. Na just God dey punish you for taking advantage of the poor girl situation. It's seems your own Karma came too early. |
angelboy01(m): 10:12pm On Mar 14, 2023 |
Bros let me tell you something about sex, sex is very spiritual. Never have sex in your place of work or where you earn your daily bread.
2 Likes 1 Share |
Messi1: 11:03pm On Mar 14, 2023 |
Goodlady I know you are a virgin and I hope you don't have bad luck. I want to know how I can price your virginity ![]() |
SultanOfPuna: 11:07pm On Mar 14, 2023 |
Tenrack:Na just knack wey I knack |
Goodlady(f): 11:12pm On Mar 14, 2023 |
Messi1:Now for the last time, stop talking to me as if we are mates. Maybe the pic in my dp is deceiving you. That's not me. I don't tolerate shît from men. Stop it or else you see the bad side of me 1 Like |
Intoboy(m): 11:18pm On Mar 14, 2023 |
Goodlady: Who be diswan? |
Goodlady(f): 11:20pm On Mar 14, 2023 |
Intoboy:Ask ifa
|
QQIA: 12:00am On Mar 15, 2023 |
Goodlady: Non virgin that doesn't take shit from men. ![]() Rather she gives them used sanitary pad🥴 |
Messi1: 12:03am On Mar 15, 2023 |
Goodlady:Please don't kill me with laughter ![]() ![]() ![]() You don't take shit from men, what do you take? Urine? ![]() I want to be seeing you in pain like this, such gives me orgasm. |
EastAlchemist: 12:37am On Mar 15, 2023 |
SultanOfPuna:You win first before going for war You already lost to yourself how you wan win war? |
Rickmann: 12:43am On Mar 15, 2023 |
SultanOfPuna: You never see anything. |
EastAlchemist: 12:44am On Mar 15, 2023 |
Well realistically you know you deserved a better pussy But conji no let you think well You stooped too low Now the consequences of your actions Your spirit has been attacked by no one else but yourself You’re judging yourself for something you did wrong I guess the sex was one you’re not supposed to get involved with but you did. Now you’re blaming the little poor girl even after taking advantage of her Castration and sambisa forest with toy gun for you |
Stillwhites(m): 5:05am On Mar 15, 2023 |
Goodlady:So what happen? |
Oboto700(m): 9:45am On Mar 15, 2023 |
angelboy01:why? Even when you married? Is sex not ordained by God? So why should it cause bad luck |
angelboy01(m): 10:26am On Mar 15, 2023 |
Oboto700:Madam I once had sex in my studio, I broke anything. Having sex where you generate money that's my point. Whether the person get goodluck or badluck, it's not cool. |
Oboto700(m): 10:41am On Mar 15, 2023 |
angelboy01:why should it be like that? That means sex is evil or what.. what about hotels? |
angelboy01(m): 10:49am On Mar 15, 2023 |
Oboto700:Sex isn't evil but having sex in your shop or office is bad. That's my point. |
(1) (Reply)
Ivorian Footballer Who Lost Everything To Former Wife, Marries Again - Lessons
(Go Up)
Sections: How To . 47 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |