NewStats: 3,262,927 , 8,178,535 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 05:42 AM 5w6e326z3e3g |
Manchester United Vs Barcelona : Europa League (2 - 1) On 23rd Feb 2023 (47361 Views)
Infolenka: 10:10pm On Feb 23, 2023 |
Anthony playing at the right has elevated our game
|
Fuckingmallam45(m): 10:10pm On Feb 23, 2023 |
Infolenka:Fred is unpredictable 🤪🤪😂😅 2 Likes |
Infolenka: 10:10pm On Feb 23, 2023 |
Rashford try dey sometimes
1 Like |
Nazgul: 10:11pm On Feb 23, 2023 |
This rashford sef, he's stingy sometimes...he should have square that ball.
|
prinsam30: 10:11pm On Feb 23, 2023 |
this match get as e be oo
|
Infolenka: 10:12pm On Feb 23, 2023 |
CrEaToRmalden: Rashford can play nine. We have enough wingers. 1 Like 1 Share |
Angelfrost(m): 10:12pm On Feb 23, 2023 |
Fuckingmallam45(m): 10:12pm On Feb 23, 2023 |
Rashford must you score in every match? Oga make another person score nau.
|
cyberghost23: 10:13pm On Feb 23, 2023 |
Infolenka:Fred is good because he always goes for the ball 2 Likes 1 Share |
Nazgul: 10:13pm On Feb 23, 2023 |
Nice effort from Anthony...
|
DumbGeek(m): 10:14pm On Feb 23, 2023 |
![]() ![]() ![]() |
cyberghost23: 10:15pm On Feb 23, 2023 |
No pedri, no garvi, no dembele... Man u better win dis Match |
Veezy4u(m): 10:15pm On Feb 23, 2023 |
link please
|
cyberghost23: 10:15pm On Feb 23, 2023 |
Fuckingmallam45:very yeye player |
Fuckingmallam45(m): 10:15pm On Feb 23, 2023 |
Den dey beat Ajax mercilessly like person wey thief Goat for Oja Oba🤪😂😂😅
5 Likes 2 Shares |
Stargangz: 10:16pm On Feb 23, 2023 |
Abeg how Fred score the goal, I no watch the match
|
Infolenka: 10:17pm On Feb 23, 2023 |
Only one shot on target for Uefalona, and it's the penalty. Useless dogs.
2 Likes |
Nazgul: 10:18pm On Feb 23, 2023 |
Bruno and Anthony booked...this bronu sef, why would you fire ball on someone's stomach, he's lucky he didn't see red.
|
moodyguy: 10:19pm On Feb 23, 2023 |
Grimlon:bloody urchin |
Fuckingmallam45(m): 10:19pm On Feb 23, 2023 |
cyberghost23:Na useless boy jor 😂🤪 |
gentlesmithugo(m): 10:20pm On Feb 23, 2023 |
cyberghost23:useless excuse.wetin gavi and pedri play for first leg abi barca players no dey eleven 4 Likes 1 Share |
Nazgul: 10:20pm On Feb 23, 2023 |
Anthony release ball naaa. ![]() |
prinsam30: 10:21pm On Feb 23, 2023 |
aswear this Antony na big fool I don dey talk am
|
Nazgul: 10:22pm On Feb 23, 2023 |
Nice save from degea...Barca almost scored o!
|
Johnson225(m): 10:22pm On Feb 23, 2023 |
1 Like |
Infolenka: 10:22pm On Feb 23, 2023 |
Did Sancho have sex before this match? Dude is playing like a weak ass idiot.
|
TIDDOLL(m): 10:22pm On Feb 23, 2023 |
This Sancho is bang nonsense !!
|
Fuckingmallam45(m): 10:22pm On Feb 23, 2023 |
Remove Sancho, abi till den score us again
|
prinsam30: 10:22pm On Feb 23, 2023 |
why our defense just dey porous today na
|
Reussite: 10:24pm On Feb 23, 2023 |
Yes it's time for Garnacho to be introduced. That was a point blank save from Degea 1 Like |
Manchester City Vs Leicester City : (2 - 5) 27th September 2020
(Go Up)
Sections: How To . 13 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |