NewStats: 3,259,438 , 8,170,116 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 01:44 AM 3i6kf6z3e3g |
Yahoo Guys (4490 Views)
(1) Go Down)
Blupen(m): 12:33pm On Feb 04, 2023 |
I don't know if am a weak guy for not wanting to do yahoo, i have a clean heart not that am holy..... But i just don't know why i can't do yahoo even though am very broke, sad and sapalized.......yahoo guys waiting deh motivate una abeg make una give me una motivational update abeg, because this life bitter without money 1 Like |
falcon01: 12:46pm On Feb 04, 2023 |
You think say Yahoo easy? The motivation is patience, strategy and not giving a single fùck if you ruin somebody's life or not.
24 Likes 1 Share |
Blupen(m): 12:49pm On Feb 04, 2023 |
falcon01:who deh find easy now?? na where deh money deh in bulk we deh find, suffer don taya me i swear 1 Like |
falcon01: 12:53pm On Feb 04, 2023 |
Blupen:whatever you want do, money no dey easy that's the reality! There's nothing like easy Money!! Legal or illegal you must suffer and there's risk the only difference is if you can take the risk doing the illegal business you get the money quicker. Now what do you want? 9 Likes |
Creamcrest(m): 12:55pm On Feb 04, 2023 |
Lazy Nigerians. Always looking for Yahoo money when there are lots of skills you can acquire and earn more than a yahoo guy legit. Most programmers in my circle are even richer than so called Yahoo guys. We get this jobs from top foreign websites. They don't want to spend time to learn a high income skill always looking for free money. 6 Likes 1 Share |
Re: Yahoo Guys by Nobody: 1:01pm On Feb 04, 2023 |
I don modify my post. Do gee bros. People wey dey do am no get two head. People wey dey drop opinion here no go help you when you dey h. , actions have consequences 3 Likes |
Re: Yahoo Guys by Nobody: 1:02pm On Feb 04, 2023 |
deal with what comes later, go that HK
2 Likes |
ikeno(m): 2:33pm On Feb 04, 2023 |
Yahoo too don cast,maga don dey get sense😄
8 Likes 1 Share |
Blupen(m): 4:33pm On Feb 04, 2023 |
falcon01:Hmmmmmm i want the legal money bro 1 Like 1 Share |
Blupen(m): 4:36pm On Feb 04, 2023 |
Creamcrest:I don't blame you bro, na how you deh you deh see the life, no be your fault sha.... 4 Likes |
Blupen(m): 4:43pm On Feb 04, 2023 |
Olasyke:Am actually learning barbing bro, am already barbing little kids, it's just that there is this co-worker he can barb very well but he still wants to leave barbing and go HK in ghana (yahoo stuff) so i began asking myself some questions what deh hell am i doing with my life? 2 Likes |
Blupen(m): 4:45pm On Feb 04, 2023 |
Olasyke:It is really scary my guy, that's what am considering everytime, i just want to make clean money and sleep well at night 1 Like |
Blupen(m): 4:47pm On Feb 04, 2023 |
[quote author=ikeno post=120630027]Yahoo too don cast,maga don dey get sense
|
Re: Yahoo Guys by Nobody: 5:04pm On Feb 04, 2023 |
Blupen:Still on, life no balance, do what you have to do and live with the consequences. |
Illegal1(m): 5:45pm On Feb 04, 2023 |
Even God slf knw say i dn made up my mind to H.K.... I dn draw my map,i jst de wait till rainy season,make i enter asaba to do the dirties.... las las all die nah die,them no use suffer take baptize me... i dn see am finish say"i no fit make am again for dis life thru legit/legal way.... i dn try reach for the legit work,its time for the illegal work... 2 Likes |
iInjureHerYansh: 5:48pm On Feb 04, 2023 |
You dey find motivation to take hustle. The Sapa never choke you
1 Like 1 Share |
Illegal1(m): 5:52pm On Feb 04, 2023 |
Blupen: notin motivate me wen mussi call me,then ask me to help her with sum money bt i tell her say"i no get.... dat tin dey pain me reach blood/bone... 2 Likes |
Illegal1(m): 5:54pm On Feb 04, 2023 |
Creamcrest: bros....abeg no vex. will u teach me free? 2 Likes |
Illegal1(m): 5:56pm On Feb 04, 2023 |
Blupen: i swear... 1 Like |
Illegal1(m): 5:59pm On Feb 04, 2023 |
Olasyke: bros....4get english. notin dey scary wen u are totaly broke,u go hate urslf... brokeness is the highest kind of fever. 10 Likes |
Illegal1(m): 6:01pm On Feb 04, 2023 |
iInjureHerYansh: i swear... |
Uchenna10(m): 6:02pm On Feb 04, 2023 |
Blupen: No do dating if at all u wanna start....find another updates 3 Likes |
Nathaniel33(m): 6:16pm On Feb 04, 2023 |
Oya make I motivate you .One of my guy collect 500 Dolls yesterday...I told another guy and he told.me that he collected two iphone 14 ( Carting ) Guy find where they bomb make you they follow osu they talk
2 Likes |
benqo01(m): 6:20pm On Feb 04, 2023 |
Blupen: GTFO U SAYING TRASH |
Vinnie2000(m): 6:22pm On Feb 04, 2023 |
OP, sit down in a Quiet place and think deeply about ur Capabilities!🤔 Then think of how you can Raise money from them.🙂 God did NOT create anyone without a Talent/Gift! ![]() Most of Naija Youth are too LAZY or too engaged in FRIVOLITIES! ![]() ![]() 1 Like |
falcon01: 6:45pm On Feb 04, 2023 |
Blupen:Then work hard pray hard doesn't matter how long, you shall reach there. |
Blupen(m): 7:09pm On Feb 04, 2023 |
Illegal1:I swear down bro, E no good at all |
Blupen(m): 7:11pm On Feb 04, 2023 |
Illegal1:Him no go ever understand shit, so no need to waste my time and be explaining |
Blupen(m): 7:12pm On Feb 04, 2023 |
Uchenna10:Abi?? maybe na you go even give me update |
Blupen(m): 7:12pm On Feb 04, 2023 |
falcon01:Amen thanks mahn |
Blupen(m): 7:19pm On Feb 04, 2023 |
Illegal1:Bro i understand you, life no easy at all.....i wish you all the best tho |
Blupen(m): 7:25pm On Feb 04, 2023 |
[quote author=Vinnie2000 post=120635936] OP, sit down in a Quiet place and think deeply about ur Capabilities! |
(1) Reply)
Does The Ring On A Married Woman's Finger Really Scare Men Off?
(Go Up)
Sections: How To . 33 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |