NewStats: 3,263,062 , 8,178,986 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 02:44 PM 3a5a5o6z3e3g |
Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread (1306472 Views)
hayzed19(m): 12:24am On Jan 28, 2023 |
You sef imagine naa...if guy kiss you laidat you no go use sango pursue am ![]() ![]() ![]() ibkayeebbn: 5 Likes |
Lauryn41(f): 12:24am On Jan 28, 2023 |
Kanaga has got the sauce yo He would have picked a badder girl sha |
Rahkman(f): 12:24am On Jan 28, 2023 |
Titaniumental:ur useless stammerer go chop dq soon ....you think miracle go fight am ?? With him thin thin legs |
ibkayeebbn(f): 12:25am On Jan 28, 2023 |
hayzed19:ππ |
hayzed19(m): 12:25am On Jan 28, 2023 |
you need handkerchief ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Rahkman: 3 Likes 1 Share |
Titaniumental: 12:25am On Jan 28, 2023 |
Khosi even turned for the Agba awo Yemo ![]() ![]() 8 Likes |
Linqueen: 12:26am On Jan 28, 2023 |
Wotowotoman: 12:26am On Jan 28, 2023 |
Biggest losers tonight: Yaya, Nana, Marvin, JP. Their confidence can never be the same after tonight. Ebubu, Theo and Justin confidence don dey low before the game. Canβt get lower 6 Likes 2 Shares |
ItisHi: 12:26am On Jan 28, 2023 |
Rahkman:Dem no get. Na Yemi bring him jealousy come am. Miracle is trying to show him he would have his bitch ![]() 2 Likes |
Lauryn41(f): 12:26am On Jan 28, 2023 |
Yemi opened khosiβs ass , pussy and everything Yemi is king abeg God of mercy 7 Likes 1 Share |
queentener(f): 12:26am On Jan 28, 2023 |
Ihavethingstodo:the camera man is petty |
Titaniumental: 12:27am On Jan 28, 2023 |
Rahkman:All this Primary sch bant ![]() ![]() Rest biko. You still nvr recognize your daddy just like ur Mumucle 11 Likes |
Smoothgio: 12:27am On Jan 28, 2023 |
ItisHi:Give up so soon ![]() |
Lauryn41(f): 12:27am On Jan 28, 2023 |
Titaniumental: Khosi is gone gone gonnneeeeee 4 Likes |
ItisHi: 12:27am On Jan 28, 2023 |
Wotowotoman:na Marvin dey reject kisses o. I dont think he would be affected 3 Likes |
Fadafada231(m): 12:28am On Jan 28, 2023 |
IGoComotYaTeeth: I like that miracle guy 1 Like |
Wotowotoman: 12:28am On Jan 28, 2023 |
ItisHi: Lousy JP kisses ![]() Look at his face and tell me that looks like a happy man |
Smoothgio: 12:29am On Jan 28, 2023 |
Titaniumental:I dey pity Miracle and those two clowns We still get night kiss and cuddles to chop ooo |
hayzed19(m): 12:29am On Jan 28, 2023 |
Mirakunians...Oba Yemi ni baba yin ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 13 Likes 1 Share |
ItisHi: 12:30am On Jan 28, 2023 |
Wotowotoman:JP and Nana kisses. You think he expected kisses from other girls. People that kissed today are all on entanglement na |
Titaniumental: 12:30am On Jan 28, 2023 |
Thabang to Khosi: but did you like it Khosi: I mean Thabang : did you like ittt?! Khosi : I mean yes Thabang: thank you 1 Like |
hayzed19(m): 12:30am On Jan 28, 2023 |
1 Like |
Titaniumental: 12:32am On Jan 28, 2023 |
hayzed19:The difference is clear Khosi was so into that kissing 1 Like |
Zoroaster: 12:32am On Jan 28, 2023 |
Are these camera guys insane?
1 Like |
Wotowotoman: 12:32am On Jan 28, 2023 |
ItisHi: Of all the girls wey dey there if na Nana and JP pick you, you go sleep well? ![]() 1 Like |
newnigerdelta00: 12:33am On Jan 28, 2023 |
Titaniumental: Dirty pig's, peter Obi idiot's 1 Like |
SmallDick99(m): 12:34am On Jan 28, 2023 |
Wotowotoman:πππ |
ItisHi: 12:34am On Jan 28, 2023 |
Wotowotoman:sorry na Yaya and JP kisses he reject and thoese two na him entaglement |
Opulencepee(f): 12:35am On Jan 28, 2023 |
hayzed19:the difference is clear! π Yemi is the kingπ 1 Like |
Titaniumental: 12:36am On Jan 28, 2023 |
The FATHER, GRANDFATHER and GREAT GRAND FATHER of All PLAYERS!!! King YEMI i stan
16 Likes 2 Shares |
Lauryn41(f): 12:36am On Jan 28, 2023 |
Wahala don start
|
ItisHi: 12:37am On Jan 28, 2023 |
See una King. ![]() ![]() 1 Like |
What Sites Can You Series For Free?
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |