NewStats: 3,263,008 , 8,178,804 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 11:13 AM 6d4b1m

6z3e3g

Nottingham Forest Vs Chelsea (1 - 1) On 1st January 2023 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (8) - Nairaland 2l3q47

Nottingham Forest Vs Chelsea (1 - 1) On 1st January 2023 (25164 Views)

(4)

Go Down)

PureMe01: 9:41pm On Jan 01, 2023
Psady:
See how the mighty has fallen!
. Who is mighty and who has fallen?

1 Like

Hendrixky: 9:53pm On Jan 01, 2023
Jalaw:


How you dey take get these games?

Na common sense bro

Epl na the easiest league to predict

Na only the other leagues dey difficult

wonlasewonimi48: 10:03pm On Jan 01, 2023
So many norms are changing...OBidients are truly ready to salvage Nigeria
Oladeee90: I knew this would come one day....Another forum that Nigerians can rely on

DoroGift: 10:09pm On Jan 01, 2023
Hendrixky:
You sure say Chelsea go fit win for this stadium

Na here them for beat Liverpool

Make rc lens do my new year gift for me
Make una just beat psg for me

Dem go beat psg

1 Like

UncleHaba22: 10:11pm On Jan 01, 2023
Hendrixky:
You sure say Chelsea go fit win for this stadium

Na here them for beat Liverpool

Make rc lens do my new year gift for me
Make una just beat psg for me


Baba your game don enter oo

1 Like

erandom801(m): 10:14pm On Jan 01, 2023
Hendrixky:
You sure say Chelsea go fit win for this stadium

Na here them for beat Liverpool

Make rc lens do my new year gift for me
Make una just beat psg for me

Congratulations

1 Like

Hope88: 10:15pm On Jan 01, 2023
Hendrixky:
You sure say Chelsea go fit win for this stadium

Na here them for beat Liverpool

Make rc lens do my new year gift for me
Make una just beat psg for me
Congrats Hendrixky.
Trojan8(m): 10:18pm On Jan 01, 2023
Hope88:
Congrats Hendrixky. I am happy for you sir..Please sir if u can help me with anything sir, even if it is 1000. please sir.

He should give you 1000 out of the 7500 he won. You don't know how much he has lost before winning this one.

See greed

3 Likes 1 Share

Hope88: 10:21pm On Jan 01, 2023
Trojan8:


He should give you 1000 out of the 7500 he won. You don't know how much he has most before winning this one.

See greed
NohurryInLife: 10:21pm On Jan 01, 2023
Be like na 1.5 sure for all these games. Just carry like 5 to 7 matches in a day and put better money. Gbam!!

All those long ticket na problem. You fit carry 20 games wey game number 19 go come spoil ticket wey you don dey nurse.

But nevertheless, dey use your head as far as betting is concerned. Always stake wisely. Nobody go help you if you broke oooo. Dey always get that one for your skull.

1 Like 1 Share

xynerise: 10:26pm On Jan 01, 2023
Hope88:
It is not greed sir. I said any amount. It is the way things are.I fell in the bathroom, My teeth press my jaw out, so I hv been treating myself,vso I do not hv anything on my hand

grin grin

Anything for crumbs grin

1 Like

Blake755: 10:29pm On Jan 01, 2023
Hendrixky:
You sure say Chelsea go fit win for this stadium

Na here them for beat Liverpool

Make rc lens do my new year gift for me
Make una just beat psg for me
Congrats u won wink wink cheesy grin

1 Like 1 Share

Hope88: 10:35pm On Jan 01, 2023
xynerise:


grin grin

Anything for crumbs grin
Pearlqueen(f): 10:38pm On Jan 01, 2023
Hendrixky:
You sure say Chelsea go fit win for this stadium

Na here them for beat Liverpool

Make rc lens do my new year gift for me
Make una just beat psg for me
Congratulations!!!

1 Like 1 Share

Ayobeck(m): 10:48pm On Jan 01, 2023
Hendrixky:
Make rc lens beat psg for me...make every where clear

For me today

Bro,thank God the prayer has been ans.the game don boom..any amount to my sportybet 08148316840 more millions winning for us dis year by the special grace of God amen

1 Like 1 Share

Hendrixky: 10:50pm On Jan 01, 2023
ModCaller:


Which kind gambling be this? It's not a logical bet. The odds of winning this bet is almost zero

He shock you

3 Likes 2 Shares

Bobdaddy0007(m): 10:55pm On Jan 01, 2023
Hendrixky:
You sure say Chelsea go fit win for this stadium

Na here them for beat Liverpool

Make rc lens do my new year gift for me
Make una just beat psg for me
Where you see this game
PJtech: 10:56pm On Jan 01, 2023
Hendrixky:

He shock you
congrats boss, i tld u lens go win
pls run me small change make i take guide tommorow (even if nah 5h)
ModCaller: 10:57pm On Jan 01, 2023
Hendrixky:


He shock you

Lucky guy. That's an irrational bet tho.
porthouse7(f): 10:58pm On Jan 01, 2023
TTMoreno:
..
u have finish Vaseline on this girl
ominilongest(m): 11:04pm On Jan 01, 2023
Hendrixky:
You sure say Chelsea go fit win for this stadium

Na here them for beat Liverpool

Make rc lens do my new year gift for me
Make una just beat psg for me
Gimme game make i put better money like 100k.
Even if na just one game and I go give u %
All this small small money just dey waste ur talent baba.
U too good abegi.
Hendrixky: 11:05pm On Jan 01, 2023
ModCaller:


Lucky guy. That's an irrational bet tho.

I saw it brother

If you are a critical thinker then football predictions are very easy especially English league (epl)

ModCaller: 11:14pm On Jan 01, 2023
Hendrixky:


I saw it brother

If you are a critical thinker then football predictions are very easy especially English league (epl)


You didn't see nothing else you would have bet with your lifesaving

3 Likes

zeeace(m): 11:16pm On Jan 01, 2023
Hendrixky:
You sure say Chelsea go fit win for this stadium

Na here them for beat Liverpool

Make rc lens do my new year gift for me
Make una just beat psg for me
congratulations bro. Do me happy new year with 1k abeg .make I chop. I help you pray for this ticket
Haymus007(m): 11:20pm On Jan 01, 2023
ModCaller:

Lucky guy. That's an irrational bet tho.
Be like you be JJC for dis betting thing
Hendrixky: 11:22pm On Jan 01, 2023
ModCaller:


You didn't see nothing else you would have bet with your lifesaving

The first rule of betting you don't use your ife savings
If I didn't see nothing

How come yesterday game ...I won 17k

Scamburster(m): 11:26pm On Jan 01, 2023
Hendrixky:


Na common sense bro

Epl na the easiest league to predict

Na only the other leagues dey difficult
Guy I just dey follow you now, just dey drop odd for me, I get money to play for fun just as you. Just mention me anytime.

2 Likes 1 Share

Scamburster(m): 11:27pm On Jan 01, 2023
NohurryInLife:
Be like na 1.5 sure for all these games. Just carry like 5 to 7 matches in a day and put better money. Gbam!!

All those long ticket na problem. You fit carry 20 games wey game number 19 go come spoil ticket wey you don dey nurse.

But nevertheless, dey use your head as far as betting is concerned. Always stake wisely. Nobody go help you if you broke oooo. Dey always get that one for your skull.
Just for fun guy.

1 Like

Janosky: 11:31pm On Jan 01, 2023
This is the kind of results to expect when the new money miss road Owner ,Todd Boehly gambles with an average,mid table, naive Coach to manage a high profile EPL & UCL title challenging club side.


Head Coach GP go carry Chelsea go where dem no know.. las las.
Did the BBC foresaw this coming?

Emax911: 11:45pm On Jan 01, 2023
Hendrixky:
You sure say Chelsea go fit win for this stadium

Na here them for beat Liverpool

Make rc lens do my new year gift for me
Make una just beat psg for me
Congrats

Reply)

Liverpool Vs Newcastle United (2 - 1) On 31st August 2022

(Go Up)

Sections: How To . 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.