NewStats: 3,265,463 , 8,186,806 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 05:32 AM 11r5b6z3e3g |
Naija Man Goes To Rio De Janeiro, Brazil! (pix) (31222 Views)
(1) Go Down)
naijamanyoutube(m): 11:42pm On Nov 07, 2022 |
I don land for Rio o! If any Nairalander dey Rio, make una give me tips about the city and where to find Naija food if them get am o! I will post more photos soon. Nice booty just dey everywhere for this town. ![]() 52 Likes 4 Shares |
naijamanyoutube(m): 11:42pm On Nov 07, 2022 |
3 Likes 1 Share |
HarlequinLekex: 12:14am On Nov 08, 2022 |
When will i get to europe na? I don dey wait for too long. 6 Likes 1 Share |
TheGiftedOne(m): 12:15am On Nov 08, 2022 |
Greet Roberto Carlos for me if you see am. Tell him the football world haven't seen anything close to his person in the game.
89 Likes 3 Shares |
Freestainworld(m): 1:21am On Nov 08, 2022 |
So you still follow olosho go brazil ![]() 26 Likes 2 Shares |
Davidf555: 11:14pm On Nov 08, 2022 |
See as hot guys plenty Omo this country na suffer 10 Likes |
money121(m): 3:21pm On Dec 01, 2022 |
Seen
|
Reporting34(f): 3:21pm On Dec 01, 2022 |
Please everyone don't mind this fraudsters Anthony okeke is back with a full forces to continue scamming Nairaland people with the same format he has always been using, so just check the format oloriburuku man is still using to defraud a lot of people's here on Nairaland just be aware not to be scam Pls guys don't just scroll , pls kindly assist me i have,i have nothing left again for me and my brother to eat. We have been hungry since this week, no money to cook something to eat pls assist us with whatever little you have in any little way, we will be eternally grateful pls. May God almighty bless u and come to your aid as u have come to ours. : Annie Please don't send penny to this fraudsters . He has always been using this same format to still continues scamming a lot of people here on nairaland he even used to say he got an asthma and so on please don't mind this fraudsters, they are working as a group here doing this as a full time job & business 7 Likes 1 Share |
tydi(m): 3:21pm On Dec 01, 2022 |
![]() Enjoy your stay Mehn I love those huge Brazilian asse$ I'm seeing there. 7 Likes |
pocohantas(f): 3:22pm On Dec 01, 2022 |
naijamanyoutube: At least you are not cooking today. Enjoy your trip. 13 Likes 1 Share |
DamnnNiggarr: 3:22pm On Dec 01, 2022 |
![]() So you just went to Rio to be snapping people's booties and taking pictures of them without their notice bah? Make sure them no catch and bundle you back to Nigeria ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 11 Likes 1 Share |
chris4gold(m): 3:22pm On Dec 01, 2022 |
you soon!
|
GoldenJAT(m): 3:23pm On Dec 01, 2022 |
To go heaven go hard o!! C yanshes na!!
2 Likes |
chatinent: 3:23pm On Dec 01, 2022 |
Please, don't push drugs.
7 Likes |
davodyguy: 3:23pm On Dec 01, 2022 |
Davidf555: Do you know about the crime rate in Brazil? 1 Like |
Slawomirr: 3:23pm On Dec 01, 2022 |
Damnnn niggar Isoright |
CalabarPikin: 3:23pm On Dec 01, 2022 |
See as baba d get joy for breast Me na South Africa I wan go......I wan confirm something for that Zulu nation Jahwinaboy: backtovillage: Breast is life 8 Likes 2 Shares |
sofeo(m): 3:24pm On Dec 01, 2022 |
Ok.
|
bigeliot(m): 3:24pm On Dec 01, 2022 |
Where d naija man? na just our jersey i dey see
2 Likes |
Ballzproblem2: 3:24pm On Dec 01, 2022 |
damn ,I really need to blow fast ,start my sex tourism, Brazil na the first country I go hit ![]() 4 Likes 1 Share |
Dangrace01: 3:24pm On Dec 01, 2022 |
Cool
|
Techm8: 3:24pm On Dec 01, 2022 |
Naijaman living the life
|
djkirkoo2(m): 3:25pm On Dec 01, 2022 |
HarlequinLekex:Rio is not Europe but South America. 2 Likes |
Drickles: 3:25pm On Dec 01, 2022 |
Ok....?
|
Re: Naija Man Goes To Rio De Janeiro, Brazil! (pix) by Nobody: 3:25pm On Dec 01, 2022 |
I am not praying for your down fall but be careful about these booty call everywhere to avoid had I known. But focus and get what you want.
2 Likes |
Olam09(m): 3:25pm On Dec 01, 2022 |
Your pics
|
Mikyle: 3:26pm On Dec 01, 2022 |
no be lie
|
Brendaniel: 3:26pm On Dec 01, 2022 |
Wow....
|
thesicilian: 3:26pm On Dec 01, 2022 |
Lol
|
900warriorz: 3:27pm On Dec 01, 2022 |
![]() |
Alexbio: 3:29pm On Dec 01, 2022 |
If na Nigeria be this now. Some Holier-than-thou "pastors" go preach against am say na Sodom. Yankee guys dey enjoy their lives no stress! 1 Like |
(1) Reply)
Dangote Cement Truck In Onitsha Kills Several People (Graphic Pics)
(Go Up)
Sections: How To . 16 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |