NewStats: 3,265,113 , 8,185,711 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 02:07 PM 4l431r6z3e3g |
Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 (25005 Views)
Rahkman(f): 8:40pm On Oct 27, 2022 |
Why you go dey showboat when u never score 1 goal
|
seunny4lif(m): 8:41pm On Oct 27, 2022 |
Which kind rubbish Man Utd dey play? Anthony dey mad for playing that rubbish |
Kyase(m): 8:41pm On Oct 27, 2022 |
Fira09:Be ready |
Jack500: 8:41pm On Oct 27, 2022 |
EgusiShankly: 8:41pm On Oct 27, 2022 |
Kyase:Full time jor |
Kyase(m): 8:42pm On Oct 27, 2022 |
Sheriff for score now
|
Fira09(m): 8:43pm On Oct 27, 2022 |
Kyase: Man U to beat Barcelona?, say wetin happen? |
Kyase(m): 8:43pm On Oct 27, 2022 |
EgusiShankly:Make we put money ? |
Jokerman(m): 8:43pm On Oct 27, 2022 |
Jack500: Na only Ronaldo dey pitch? Why can't you focus on someone else? |
Kyase(m): 8:44pm On Oct 27, 2022 |
Fira09:say we better una |
Kyase(m): 8:45pm On Oct 27, 2022 |
Dalot Goal |
Jokerman(m): 8:46pm On Oct 27, 2022 |
Good Dalot... Now this would reduce pressure, and more goals will enter.... 1 Like |
Fira09(m): 8:46pm On Oct 27, 2022 |
Kyase: ![]() ![]() This ediot Dalot don score. ![]() 1 Like |
Kyase(m): 8:47pm On Oct 27, 2022 |
Fira09:You say? 1 Like |
Fesline(m): 8:48pm On Oct 27, 2022 |
Goal........ Dalot scores Man Utd 1 - 0 sherif |
Kingcalls: 8:48pm On Oct 27, 2022 |
Look at Dalot that ole wanted to destroy his career...playing that good for nothing wissaka
5 Likes |
Jack500: 8:48pm On Oct 27, 2022 |
Jokerman: Yes, I dey focus on him because of people like you, that prefer Ronaldo over Man u. Ronaldo at this moment is not better than Rashford. Know that and have peace. 2 Likes |
Jokerman(m): 8:49pm On Oct 27, 2022 |
Jack500: Your business... face other players... hater!! 1 Like |
Angelfrost(m): 8:50pm On Oct 27, 2022 |
United should score more goals early so that Maguire and the rest of the team B youngsters can have a kick of the ball! ![]() I hope Ronaldo gets at least a goal today for all his recent troubles... So that his Nigerian fanboys can heave a sigh of relief! ![]() 3 Likes |
frankson1(m): 8:50pm On Oct 27, 2022 |
Kingcalls: Even with his goal, Dalot is nothing close to Wan Bissaka when it comes to defending. 3 Likes 1 Share |
EgusiShankly: 8:50pm On Oct 27, 2022 |
Kyase:For where ![]() ![]() ![]() fergie001: angelfrost 1 Like |
Ade1177: 8:51pm On Oct 27, 2022 |
Jack500:This coach sef is nice Starting him straight away after not apologising That his old method of coming to midfield is making united not have an attacking focus Is Ronaldo a midfielder because I don't understand his position in this game |
Fesline(m): 8:51pm On Oct 27, 2022 |
Jack500: leave am like dat... Even if he is worst than the worsest player... leave am. |
Angelfrost(m): 8:52pm On Oct 27, 2022 |
Kingcalls: How does a serious club even splash over 40 million for Wan Bissaka?!! Well, the same club spent almost twice for one of the worst defenders on Earth! ![]() 2 Likes |
Johnson225(m): 8:52pm On Oct 27, 2022 |
frankson1: There’s more to a RB than just defending, hope you realize that! Dalot is by far a complete package than bisaka 2 Likes |
BABANGBALI: 8:52pm On Oct 27, 2022 |
Omo did you saw the roundabout Antonie did with the ball? That boy na baller.
|
Fira09(m): 8:53pm On Oct 27, 2022 |
Kyase: Haa, though Man U would win this match but at the knockout stages I hope they don't suffer loss against teams like ATM and the likes. |
Hermes119: 8:53pm On Oct 27, 2022 |
Angelfrost:He already missed a tap in in the first half |
Angelfrost(m): 8:53pm On Oct 27, 2022 |
EgusiShankly: Until their second goal, Draw is very much in the horizon! As far say na United! ![]() |
riverbird: 8:53pm On Oct 27, 2022 |
Chelsea Vs West Brom (3 - 0) On 12th February 2018
(Go Up)
Sections: How To . 32 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |