NewStats: 3,259,596 , 8,170,582 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 04:48 PM 5d5i5g6z3e3g |
What Movie Are You Watching Now? (4443298 Views)
pu7pl3(m): 5:57pm On Oct 24, 2022 |
abduleez1(m): 5:59pm On Oct 24, 2022 |
IbrahimMav: Bro!! You dey para o. One month unlimited sub. That network don suffer. ![]() No wonder. I come dey wonder who get liver binge watch Scot Adkins films all in one go back to back. ![]() For my own, I use am for one week on different occasions in both months. I wan slap dierich5 and him second wey cast that thing for this thread that month. na me use my hand fvvk up sef. I go use my hand mistakenly reboot my phone. I nearly shed tears as I no fit chop. ![]() ![]() |
pu7pl3(m): 6:03pm On Oct 24, 2022 |
abduleez1: I follow gather dey wait the shows... I wan jump on Pennyworth S3 sef. |
Baddestguyp(m): 6:03pm On Oct 24, 2022 |
pu7pl3:many anime dey if you want... Na just to open my hard drive and type list for you |
Raalsalghul: 6:07pm On Oct 24, 2022 |
1 Like 1 Share |
Raalsalghul: 6:08pm On Oct 24, 2022 |
Maybe I'll have to jump on the D.C bandwagon again. Phewww, after a whole 6 years wait. E no go better for WB. ![]() 2 Likes 2 Shares |
abduleez1(m): 6:09pm On Oct 24, 2022 |
pu7pl3: Omo that Pennyworth sef I just dey postpone am. ![]() Many DC shows wey no be from HBOMax I just dey pend am. There's still Sweet Tooth, Gotham, Y: The Last Man etc I'd like to watch. ![]() I never even finish Stargirl S2 and Harley Quinn S2. |
pu7pl3(m): 6:16pm On Oct 24, 2022 |
Baddestguyp: see this man ![]() ![]() No worry ![]() I go let you know when I need more Animé IP's to follow. |
abduleez1(m): 6:17pm On Oct 24, 2022 |
Raalsalghul: Enjoy the goodness of this news my gee. What we need next is a DC president, then a long term release slate specifically for 2024 & beyond. 1 Like 1 Share |
pu7pl3(m): 6:18pm On Oct 24, 2022 |
Raalsalghul: You fit hang like conductor first then when the DC wagon set well you jump on.. We'll understand
|
pu7pl3(m): 6:19pm On Oct 24, 2022 |
abduleez1: Wait G Since last year you never still see that sweet tooth? well, it'll be easy to binge cos it's interesting sha. As usual, you worse me ![]() |
abduleez1(m): 6:50pm On Oct 24, 2022 |
pu7pl3: Lol, you wan dare me again abi. ![]() ![]() I haven't really been interested in Sweet Tooth to be honest. That's why I postpone for other shows with higher hierarchy. 1 Like 1 Share |
nani667: 6:55pm On Oct 24, 2022 |
8.8 / 10
|
Brokeloser: 6:58pm On Oct 24, 2022 |
abduleez1:Baba abeg drop update for me.You can drop it on a dead thread. |
abduleez1(m): 7:12pm On Oct 24, 2022 |
Brokeloser: No be get the update. My own don expire. ![]() |
Kaycee7(m): 7:13pm On Oct 24, 2022 |
pu7pl3:Content yakpa. Na time to watch am be the issue. |
100naira(m): 7:14pm On Oct 24, 2022 |
1 Like 1 Share |
Brokeloser: 7:16pm On Oct 24, 2022 |
abduleez1:OK boss. Abeg make person give me the link make I still use am for MTN. |
GloriousGbola: 7:19pm On Oct 24, 2022 |
100naira: Place looks like xen from half life. |
blingxx(m): 8:16pm On Oct 24, 2022 |
Wtf ![]() ![]()
|
NaijaMemes: 8:40pm On Oct 24, 2022 |
Black Adam. 7.5/10 I stand by my statement that some people lied about watching the movie with their fake ratings. The movie was back to back action. Far better than morbius, Thor and venom 2. The irony is that this felt like a Marvel action comedy. Great movie. Shame I couldn't wait for the after credits 7 Likes 1 Share |
GloriousGbola: 9:28pm On Oct 24, 2022 |
Enders game. @Kaycee7, you want this for your next weekend of military movies - if you haven't watched it already. Incidentally it us based off the book enders game, is true to the source material and the book is recommended reading for the US military. Movie flopped, apparently because lgbtq geeks wanted to Fk over orson Scott card for his previous outspoken anti gay views 2 Likes 1 Share |
Parizz: 9:46pm On Oct 24, 2022 |
abduleez1:When are we seeing a black superman? I'm tired of these sadistic snowbunnies playing the role. |
SOZINN: 9:49pm On Oct 24, 2022 |
Some people dey smoke sha
|
Parizz: 9:51pm On Oct 24, 2022 |
pu7pl3:Try and watch tyler perry's Sistas. Its been on for like three seasons now. Unless you are racist and hate black people, you may not like it. |
pu7pl3(m): 9:54pm On Oct 24, 2022 |
pu7pl3(m): 9:58pm On Oct 24, 2022 |
abduleez1: Now that you even mentioned it, I didn't that Y:the last man was DC related... I bet I'll still see that one before you see sweet tooth ![]() Slothy morafvcka ![]() |
pu7pl3(m): 10:02pm On Oct 24, 2022 |
100naira: Will this one be more serious than the previous instalments? With Kang there is hope sha. |
100naira(m): 10:07pm On Oct 24, 2022 |
pu7pl3:the director said it will be serious and from the rumours and theories I believe it will. I mean it looks like antman may die in this movie |
pu7pl3(m): 10:11pm On Oct 24, 2022 |
100naira: You got that from this trailer? 1 Like |
100naira(m): 10:23pm On Oct 24, 2022 |
pu7pl3:no from film theory in YouTube, apparently there was a backstage t shirt that showed antman's helmet shattered by Kang. if you look closely at the top right of his helmet, you can see kang
|
BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: Beorn and 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 33 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |