NewStats: 3,259,496 , 8,170,324 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 10:33 AM 2y1o2k6z3e3g |
Nairalander Eats Gbegiri soup and Amala For The First Time (37687 Views)
amakanancy(f): 7:22pm On Aug 26, 2022 |
Successfulben:You need help 2 Likes |
wumi2017(f): 7:26pm On Aug 26, 2022 |
My worldbest,,,amala and gbegiri with koret ponmo and ogunfe
|
Wilson212: 7:39pm On Aug 26, 2022 |
tellsblinks:Abakaliki street |
pointblank247(m): 7:40pm On Aug 26, 2022 |
englishmart: Tatashi nko ![]() |
pointblank247(m): 7:43pm On Aug 26, 2022 |
saintokwuluora:hmmmm don't you think you need deliverance |
Clinghton: 7:44pm On Aug 26, 2022 |
I would love to try it, if the opportunity presents it's self.
|
donforeign: 7:54pm On Aug 26, 2022 |
Disclaimer12:i ask u to eat my food or dem tell u say i get food ni? i dnt like d food when i ate it, na force.. na everything una dey turn upside down.. |
donforeign: 7:54pm On Aug 26, 2022 |
Oduduwa707:sorry o |
donforeign: 7:55pm On Aug 26, 2022 |
placeofallure:i no dey eat o.. count me out |
donforeign: 7:55pm On Aug 26, 2022 |
damosky12:tried it but no just like am baba.. |
donforeign: 7:56pm On Aug 26, 2022 |
shortIGBOman:am from edo state, na everything una dey turn tribal or mentn igbos. igbos dey give una sleepless night .. na wa... 1 Like |
ike007(m): 8:21pm On Aug 26, 2022 |
But men Amala is so expensive these days o
1 Like |
dFroshie(m): 8:23pm On Aug 26, 2022 |
Na Alhaja canteen b this for Asubiaro road
|
shortIGBOman: 8:33pm On Aug 26, 2022 |
donforeign: Emeka you are not from Edo. Na yourself you dey deceive. 2 Likes |
Awise09(m): 8:36pm On Aug 26, 2022 |
englishmart:Lie kill you there. |
SweetDipBenny(m): 8:38pm On Aug 26, 2022 |
I've never tried it before. dont think I'd like it. Not even a fan of swallow that's y I can't b bothered wit it ![]() |
damosky12(m): 8:40pm On Aug 26, 2022 |
donforeign: Them no prepare am well. You no chop am for correct amala spot. |
Ok12345(f): 8:42pm On Aug 26, 2022 |
Sleekfingers: Bodija, near university of ibadan |
Ok12345(f): 8:45pm On Aug 26, 2022 |
NohurryInLife: I have not oo Kindly drop her location in ib 1 Like |
donforeign: 8:46pm On Aug 26, 2022 |
damosky12:even if na angel cook am, i no go eat.. i no just like amm |
donforeign: 8:47pm On Aug 26, 2022 |
shortIGBOman:animal on uniform .. tribal bigot... |
damosky12(m): 8:50pm On Aug 26, 2022 |
donforeign: Where you dey make I carry you enter correct buka. Amala sky for ibadan is one |
arkonpoint: 8:54pm On Aug 26, 2022 |
NwaNimo1: How will you hate food? Amala made from yam and gbegiri made from beans, tell me please |
shortIGBOman: 8:56pm On Aug 26, 2022 |
donforeign:.
|
Electorate: 9:07pm On Aug 26, 2022 |
englishmart: NwaNimo1: buygala: donforeign: Same way i hate your okro soup, hunger never fire you that's why you dey select food, with hunger garri go taste like fried rice for your mouth. Your ancestors started eating themselves during the civil war when they ran out of food, abi your parents no tell you the story.
|
EmekaA125(m): 9:09pm On Aug 26, 2022 |
englishmart:The thing is that Yorubas hardly feel the pepper. I don't know the God that created them. |
LienwaltAbel(m): 9:10pm On Aug 26, 2022 |
What is this crap doing on fp?? Ah. Nawa oh
|
LienwaltAbel(m): 9:11pm On Aug 26, 2022 |
Electorate:No be Yoruba people get am. |
EmekaA125(m): 9:13pm On Aug 26, 2022 |
I'm Yoruba but I hate Amala and Ewedu.
|
emmyluizzz: 9:15pm On Aug 26, 2022 |
skinnyzsam: where are you? |
Electorate: 9:24pm On Aug 26, 2022 |
shortIGBOman: Go back to the first page of this thread and see who started it first...this post is about Yoruba food, abeg na wetin carry Emeka come here? You igbos are just obsessed with the Yorubas, you leave your potopoto republic to settle in Yoruba land and start taking trash about your landlords, the Yoruba's are indeed peaceful people. Yoruba people are living rent free in an average igbo man's head. 1 Like |
donforeign: 9:24pm On Aug 26, 2022 |
Electorate: u just dey write story jorrrrr.. no matter how hungry i am, no fit chop nonsense.. i rather drink garri n sleep. u see dt amala n ewedu, i no dey eat am abeg.... |
Foods That Can Help You Look Younger
(Go Up)
Sections: How To . 31 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |