NewStats: 3,263,416 , 8,180,058 topics. Date: Thursday, 05 June 2025 at 08:12 PM 38375h6z3e3g |
BBNaija 2022 Live Updates Thread (2252931 Views)
Chiefheywhy(m): 7:07pm On Aug 07, 2022 |
This guy dey talk like mumu o . ![]() |
safarigirl(f): 7:07pm On Aug 07, 2022 |
Brownsun: I have never cared less for new housemates. Dem don choke us. Abeg, make she come collect Sheggz or Adekunle. Anyone is fine for me 2 Likes |
Innocentchild(m): 7:07pm On Aug 07, 2022 |
Big brother done run us scam ![]() But no be wetin dey picture be this na ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 7:07pm On Aug 07, 2022 |
eleshin:That sounded like a hate speech. No problem eleshin. |
MizzD: 7:07pm On Aug 07, 2022 |
Trenches straight please
|
100naira(m): 7:07pm On Aug 07, 2022 |
2nd new housemate Chizzy |
Romanoff(f): 7:07pm On Aug 07, 2022 |
Titaniumental: You done run go check poster. |
Giel: 7:07pm On Aug 07, 2022 |
.
|
Lhimeet(m): 7:07pm On Aug 07, 2022 |
Chizzy, new male HM
|
fergieboy: 7:07pm On Aug 07, 2022 |
Fake house mate
|
iamyemiakins(m): 7:07pm On Aug 07, 2022 |
This new guy na the real trenches ![]() 3 Likes |
scondy(f): 7:08pm On Aug 07, 2022 |
This one never popular ...he don dey dash item
3 Likes |
mariahAngel(f): 7:08pm On Aug 07, 2022 |
bukolaademi001(f): 7:08pm On Aug 07, 2022 |
Chizzy is going to trenches
|
paiporte: 7:08pm On Aug 07, 2022 |
so that leaked pics is fake
|
Titaniumental: 7:08pm On Aug 07, 2022 |
This guy na trenches straight ![]() 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 7:08pm On Aug 07, 2022 |
Rachael ain't an halfcaste. Abi its my dstv.
2 Likes 1 Share |
Giel: 7:08pm On Aug 07, 2022 |
Ok he's using Chizzy. Chizzy from Anambra. Welcome ![]() 4 Likes |
Eeghe(f): 7:08pm On Aug 07, 2022 |
Rosebloom: 7:08pm On Aug 07, 2022 |
This season jus dey chaotic
2 Likes |
Rossycee(f): 7:08pm On Aug 07, 2022 |
iamyemiakins:You are not nice � 1 Like |
safarigirl(f): 7:08pm On Aug 07, 2022 |
Na Onitsha dem bring this one from?
2 Likes |
Hadeaks(m): 7:09pm On Aug 07, 2022 |
Did I hear "you have to apply your 99 intelligence before you talk to me"? 99 gini? ![]() ![]() |
Lhimeet(m): 7:09pm On Aug 07, 2022 |
paiporte: But the names on point... 3 Likes |
LoveGifted(m): 7:09pm On Aug 07, 2022 |
I'm already liking this Chizzy.
4 Likes |
eleshin(m): 7:09pm On Aug 07, 2022 |
MissAnneboleyn:She's still a Legend Má. |
Amillionnn: 7:09pm On Aug 07, 2022 |
OMG! Where have I been? Just seeing that BEAUTY has been disqualified. But this Rachael is a freaking fraud. Why put that mixed race picture for gbegiri only to bring a darkie. ![]() This new guy defo belongs to trenches. I wonder what drama racheal wants to bring. Rachael please go and scatter okoye and kunle |
Eeghe(f): 7:09pm On Aug 07, 2022 |
safarigirl: Does it matter? 1 Like |
claseek(f): 7:10pm On Aug 07, 2022 |
:These two new HM are so underwhelming ![]() 1 Like |
Dannyxy(m): 7:10pm On Aug 07, 2022 |
Where the Rachel wey I want na ![]() 1 Like |
Tatiana4u: 7:10pm On Aug 07, 2022 |
Hadeaks:Kwa kwa kwa kwa This one na cultist o ![]() |
safarigirl(f): 7:11pm On Aug 07, 2022 |
Big Brother Naija 2017: Live Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 13 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |