NewStats: 3,261,119 , 8,173,090 topics. Date: Wednesday, 28 May 2025 at 09:43 AM c5g736z3e3g |
Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 (46360 Views)
leunseyis(m): 9:31pm On Apr 27, 2022 |
[quote author=Edipet post=112330694] 2404295002 Zenith,, thanks in advance boss[/quote Emmanuel gt bank 0140913856 |
khingTony(m): 9:32pm On Apr 27, 2022 |
![]() Angelfrost:Beauty against Villarreal ![]() ![]() 1 Like |
Gunayo(m): 9:32pm On Apr 27, 2022 |
All of you posting una eyes go soon clear. Make dem dey permutate una for their.
|
israelp(m): 9:32pm On Apr 27, 2022 |
Two English final...cos I know madrid will collect again
11 Likes 1 Share |
cliffypatt(m): 9:33pm On Apr 27, 2022 |
Angelfrost: Are you sure 1 Like |
immortalityk: 9:33pm On Apr 27, 2022 |
I
|
Athemisia: 9:33pm On Apr 27, 2022 |
engrchykae:Na your witch be that? ![]() Awon haters!! It's allowed oh ![]() 3 Likes 1 Share |
Angelfrost(m): 9:34pm On Apr 27, 2022 |
khingTony: I don't understand you sir.... You missed their games against: Man City (FA Cup) Benfica Man United (twice in a row) Arsenal Milan Just name the team this season! Which of them did you miss??!!!! ![]() 7 Likes 1 Share |
Englishisamust: 9:35pm On Apr 27, 2022 |
Angelfrost: You dey talk like say man city na one small team. If no be the injury wey Thier player get, you think say dem go beat man city. 2 Likes |
Angelfrost(m): 9:35pm On Apr 27, 2022 |
cliffypatt: As a non fan who has watched nearly all their games this season, I think I am!!! 3 of their front men have over 20 goals each in all competitions! This is almost Supernatural!!! ![]() 5 Likes 1 Share |
Englishisamust: 9:37pm On Apr 27, 2022 |
engrchykae: Who be dis one nw?? Villarreal wey dey pack bus sey na dem one score 2 goals. 4 Likes |
richmanrichard: 9:37pm On Apr 27, 2022 |
maestro299:then they drew man u not beat |
EbukaHades10(m): 9:37pm On Apr 27, 2022 |
Englishisamust:Una like to dey cap sha. Ederson get injury? you no see the line up wey Pep use? |
Niykayb: 9:39pm On Apr 27, 2022 |
flexyrule: |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by Nobody: 9:39pm On Apr 27, 2022 |
YNWA The Most Controversial Moments In FIFA World Cup History https://www.footballorbit.com/the-most-controversial-moments-fifa-world-cup-history/#more |
EbukaHades10(m): 9:39pm On Apr 27, 2022 |
Origi the legend don enter. Jota doesn't cook well on the left but let's see sha. 1 Like |
Emerald04(m): 9:39pm On Apr 27, 2022 |
Englishisamust:People will always find one excuse or another. Dem comot man city for FA abi dem no comot them? Nothing concern world about if their players get injury or not. Only result matter. 7 Likes |
macho44(m): 9:39pm On Apr 27, 2022 |
Football Is Made In England & Domiciled @ ANFIELD ![]() ![]() 7 Likes |
Englishisamust: 9:40pm On Apr 27, 2022 |
EbukaHades10: Debruyne play? Foden play? You played a ruthless athletico and you think say you no go know for body ask Liverpool in 2020? wetin athletico use thier eyes see 7 Likes |
Jokerman(m): 9:41pm On Apr 27, 2022 |
This thing go pain yeyelona fans well well ![]() |
FantasticJ: 9:41pm On Apr 27, 2022 |
flexyrule: No 3 |
Englishisamust: 9:42pm On Apr 27, 2022 |
Emerald04: Thier key players was absent in the match Debruyne Foden Liverpool was with thier full squad 1 Like |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by Nobody: 9:42pm On Apr 27, 2022 |
A scoreline of 2 - 0 still does not reflect the chances that have been created by Liverpool in this game. Liverpool needs one more goal before they travel to Spain. 5 Likes |
EbukaHades10(m): 9:42pm On Apr 27, 2022 |
Englishisamust:G, check Line up. Foden play. |
macho44(m): 9:42pm On Apr 27, 2022 |
1 Like |
motionarena: 9:43pm On Apr 27, 2022 |
22o62021:thanks mate 1 Like 1 Share |
HopefulFuture: 9:45pm On Apr 27, 2022 |
Spot On�
HoneyBadgerr: |
Angelfrost(m): 9:47pm On Apr 27, 2022 |
Englishisamust: I only have records of the results... Who won and who lost! The rest are explanations for fans to console themselves with. You dig?!! ![]() 5 Likes |
PUSSYHOE(m): 9:48pm On Apr 27, 2022 |
HoneyBadgerr: In Spain if they come out to play their body go do wotowoto. You pack bus gan you collect. You can't come out and play Liverpool 6 Likes |
EbukaHades10(m): 9:48pm On Apr 27, 2022 |
DreamyEyes:Paste me your aza. Person bless me today so as my boys dey win, make I show love. P.s, na 1k o. 2 Likes |
greymiles: 9:48pm On Apr 27, 2022 |
Only Manchester city can match Liverpool in European football at the moment
11 Likes |
Huddersfield Town VS Manchester United (2. - 1) On 21st October 2017
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |