NewStats: 3,259,436 , 8,170,115 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 01:25 AM 724zh6z3e3g |
See Human Being Brain Like Plasta Blackaxe And Eiye In Warri - PHOTOS (6490 Views)
tutudesz: 9:15pm On Apr 18, 2022 |
Killerbag36:See this idiot O! ![]() ![]() 2 Likes |
tutudesz: 9:21pm On Apr 18, 2022 |
Killerbag36:Mr Stronge Man were u dey ![]() 1 Like |
Killerbag36: 9:47pm On Apr 18, 2022 |
tutudesz: I de stupid to tell u where I de u might b a police or ritualistic human bro ![]() Wats ur busy wit where I am. Funk off |
Basheer22: 9:59pm On Apr 18, 2022 |
Borntosmoke: Alora dey pay but you still dey do factory work. You dey suffer for this life and you still wan die like dog. https://nairaland.unblockandhide.com/7062026/factory-work-na-hell-earth 5 Likes |
tutudesz: 10:00pm On Apr 18, 2022 |
Killerbag36:Wow!! Stronge man like you dey fear weak man like me ![]() You asked for my location & I gave you ![]() ![]() When Dem say cultists are coward, una go dey vex ![]() 10 Likes 1 Share |
Basheer22: 10:01pm On Apr 18, 2022 |
Borntosmoke:Foolishness dey your blood. Them go use woman trap you kill you throway. |
Basheer22: 10:03pm On Apr 18, 2022 |
Killerbag36: Cultist dey fear ritualist ![]() Who bam you? Strong man, strong man, you dey fear ritualist. ![]() Dumb as morafokka Cultistupdate, come see this funny animal. 5 Likes |
Neddstark: 10:17pm On Apr 18, 2022 |
Killerbag36: Im neither cultist or killer. You are |
SarkinYarki: 10:23pm On Apr 18, 2022 |
A country of sub human savages
|
Killerbag36: 6:33am On Apr 19, 2022 |
Neddstark: Cus I kill ur papa how u take know say i kill cus no b two of go kill idiot |
Killerbag36: 6:36am On Apr 19, 2022 |
Basheer22: Na ur mama bam me idiot who tell u say I de fear guy should incase anything happens to you abeg my hands re clean ![]() ![]() ![]() ![]() |
Cultistupdate: 11:34am On Apr 19, 2022 |
Neddstark: U dey mind dem ![]() |
Cultistupdate: 11:36am On Apr 19, 2022 |
Killerbag36: Oh mehn this your own cult don enter your head. The other guy wey dm u him location how far. No make people reason u. U think say u strong everybody for this nairaland. U no know who u dey follow comment for nairaland. Any small thing DM your location I be axeman. U know who him be? Even Reno Omokri has an here. Nairaland is a wide forum. No go mumu yourself here think say na u strong as u don cult. 8 Likes |
Cultistupdate: 11:37am On Apr 19, 2022 |
tutudesz: Which time in the thing any small thing DM location. Him know who him dey follow talk on this faceless forum |
tutudesz: 12:34pm On Apr 19, 2022 |
Cultistupdate:Cultists like intimidating people, thinking they are strong ![]() |
Re: See Human Being Brain Like Plasta Blackaxe And Eiye In Warri - PHOTOS by Nobody: 12:57pm On Apr 19, 2022 |
Basheer22: Who goes you. By the way the money I need, I don get aaam. So I don't even have mind to do factory work again. Na you go die like dog. Mind your words. Don't think because this is faceless forum. You can be talking to me anyhow? |
Re: See Human Being Brain Like Plasta Blackaxe And Eiye In Warri - PHOTOS by Nobody: 1:00pm On Apr 19, 2022 |
Basheer22: You don dey do do. To blast you with Kala dey hungry. U dey talk anyhow. We know your type |
Obagofixxy: 1:15pm On Apr 19, 2022 |
Basheer22:HHahahaha ,this table you are shaking 2 Likes |
Basheer22: 1:43pm On Apr 19, 2022 |
Borntosmoke: Borntosmoke:Will you shut up there, dumb pauper. Your mates are building multi-million dollar tech products, you are a dirty factory worker by day and cultist plus armed robber at night. Guy, if you cross the line, I will involve DSS to track and pick you up. They have a unit that handles animals like you. Nairaland logs your details and they will get it freely from Nairaland office at Ota. This is not a threat, it is a warning. Be very very careful. 3 Likes |
Basheer22: 1:46pm On Apr 19, 2022 |
Killerbag36: This morning, I made a formal report against you to the DSS. Anything you see, take it like that. Others will learn from you. 2 Likes |
aimmoney9: 3:07pm On Apr 20, 2022 |
Borntosmoke:U dey whine me ni...... ![]() ![]() ![]() Guy small small dey rub oil for my head...... ![]() ![]() ![]() |
elonmuskbaby: 12:00am On Apr 21, 2022 |
Neddstark:but the strong man Yash big o ![]() E big some women own ![]() |
elonmuskbaby: 12:00am On Apr 21, 2022 |
Neddstark:but strong man Yash big o ![]() E big some women own ![]() |
Edyice: 12:02am On Apr 21, 2022 |
Him say him na strong man ![]() See am for ground , who strong now ![]() |
NSCDC Arrests Tricyclist For Snatching 15 Cellphones From Maiduguri Housewives
(Go Up)
Sections: How To . 33 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |