NewStats: 3,260,963 , 8,172,920 topics. Date: Wednesday, 28 May 2025 at 03:49 AM 4xk6k6z3e3g |
El Shawarma Don Eqwalise For Us: AS Roma Celebrate Equaliser Against Napoli (27514 Views)
9japarts: 8:46pm On Apr 18, 2022 |
Spectacular performance
1 Like |
Jokerman(m): 8:47pm On Apr 18, 2022 |
MangekyoAlt: Putin pikin... the er of war.... ![]() 1 Like |
goldtube(m): 8:48pm On Apr 18, 2022 |
![]() |
Starzo: 8:51pm On Apr 18, 2022 |
DispatcherLagos:which nonsense pidgin do dey blow? That nonsense dey speak that annoys someone is what you're calling pidgin. Infact the little they know they learnt from Nigerians living or visiting there 4 Likes |
jaxxy(m): 8:52pm On Apr 18, 2022 |
Nice. lol
|
MangekyoAlt: 8:53pm On Apr 18, 2022 |
Jokerman:I don't wars....... Let's be guided ![]() 1 Like |
FashionMarket: 8:58pm On Apr 18, 2022 |
I really like this Roma page
|
BigDawsNet: 8:58pm On Apr 18, 2022 |
Give400: He con biiike say all Official Italian league twitter handles don learn broken English and sabi naija culture and slangs... ![]() ![]() I think only liecester city too fir England dey do all dis kin funny things |
valETA1(m): 9:00pm On Apr 18, 2022 |
Roma and any other European club using pidgin is nothing special or worth being proud of, especially when we all know they do restrict such post to only Nigerians, and not to the world. Dem dey use us to catch cruise while at the same time raising their followers on social media. ![]() ![]() 1 Like |
AutoRedux: 9:01pm On Apr 18, 2022 |
Emadani: Make una go rest. Girl wey dey untop dey ride better dicktus na im una dey talk say na rape. Go rest abeg. |
cadet222(m): 9:01pm On Apr 18, 2022 |
emmanuelbrown26:Oga which African Player he signed for Real Madrid and Tottenham? Get your fact right. |
tradepunter: 9:02pm On Apr 18, 2022 |
MangekyoAlt: The thunder when go fire you errnnn |
PROPHETmichael: 9:07pm On Apr 18, 2022 |
So what's special in this? Can't you see the is their pidgin page and it's run by a Nigerian? Same way they have french page, German page etc
|
faithfull18(f): 9:08pm On Apr 18, 2022 |
![]() |
theTranslator: 9:28pm On Apr 18, 2022 |
1 Like |
LOVEGINO(m): 9:29pm On Apr 18, 2022 |
DispatcherLagos:jealousy kee u there! |
theTranslator: 9:31pm On Apr 18, 2022 |
MangekyoAlt:exactly. They think opposing western madness is ing war |
ionate888: 9:33pm On Apr 18, 2022 |
emmanuelbrown26:Arsene Wenger |
Polynek(m): 9:36pm On Apr 18, 2022 |
theTranslator: 9:38pm On Apr 18, 2022 |
Kwestionair: 9:44pm On Apr 18, 2022 |
DispatcherLagos: Who get the pidgin wey those countries dey speak and which people own sweet for ear ? 2 Likes |
guychidile: 9:45pm On Apr 18, 2022 |
What a wonderful prayer
|
ComeToJesus: 9:49pm On Apr 18, 2022 |
MangekyoAlt: Pedestrian |
DaveHarry(m): 10:19pm On Apr 18, 2022 |
Nice game. But that nicolo zaniolo was just slowing the pace of the game with his unnecessary falls n appeals. Well done AS Roma!
|
vikgreen01(m): 10:21pm On Apr 18, 2022 |
Life gave me two legs to play football… not to be behind a woman who isn’t interested ~ Steve El shaarawy
|
Yampotatocarrot(m): 10:27pm On Apr 18, 2022 |
DispatcherLagos: Trust me, you can't compare abeg... Their pidgin no dey sweet to hear sef and it's mixed with their native languages in most cases. One country with a funny pidgin though is Guinea, if you've ever heard them speak, you'll love it, looks like an infusion of Warri pidgin plus their language 2 Likes |
emmanuelbrown26: 10:31pm On Apr 18, 2022 |
cadet222:Una go dey talk waiting una no no . Didn't Emmanuel Adebayo played with madrid under JOSE MOU? What about Michael Essie.? 2 Likes |
Akhee: 10:45pm On Apr 18, 2022 |
fergie001:No na El Kilishi |
Cristiano Ronaldo, Others Make 2018 Ballon D'or Top 30 Nominees [Full List]
(Go Up)
Sections: How To . 33 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |