NewStats: 3,259,448 , 8,170,130 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 03:29 AM 5r3vv6z3e3g |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ (1077015 Views)
SultanOfPuna: 7:32pm On Apr 04, 2022 |
JackDaAlienz:If i use vex wooze you slap u no go see road again. Abegii Getat from here before i use vex talk wetin i no wan talk ![]() 2 Likes 1 Share |
SultanOfPuna: 7:37pm On Apr 04, 2022 |
You see say person ticket cut you still dey beg am for 3h. Una no get conscience ![]() Thunder fire you dia, 1 Like |
ugnoble: 7:49pm On Apr 04, 2022 |
SultanOfPuna: Its annoying seeing folks here beg for money to gamble(bet). If you don't have money, rest! Its never a must to punt every single day. This singular act will make someone refuse giving games cause once you perceive it as won, you make a quote the next seconds asking for "crumbs" as some call it here. |
SultanOfPuna: 8:00pm On Apr 04, 2022 |
ugnoble:Honestly i would have helped but im so angry the way my sweet game cut by albaina fools He choose the wrong time to ask for help |
betshopagent(m): 8:17pm On Apr 04, 2022 |
mceze:tuchel just got a divorce from his wife prior to that game |
betshopagent(m): 8:21pm On Apr 04, 2022 |
Vivov21e:drugs wed cost u triple of that in a month.hard drugs I mean 2 Likes |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:26pm On Apr 04, 2022 |
SultanOfPuna: The daily 5k CEO I can see alabi is digging u real hard. |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:29pm On Apr 04, 2022 |
GoodnessMILAYO: Shut the dumb fucck.. You make senseless picks of 12 frigging odds and above, then bloody post it here just to come back here to screwing say this thread is jinxing your already casted ticket? Just shut the duck off ![]() 3 Likes |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:30pm On Apr 04, 2022 |
Phiheywhy1: 8:30pm On Apr 04, 2022 |
Just for test-run purpose, Using Eseka UNDER STYLE.... remain Porto to boom this sweet whopping 19 Odds ![]()
|
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:31pm On Apr 04, 2022 |
Tolu181 the repentant drunk how are u?
|
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:31pm On Apr 04, 2022 |
Phiheywhy1: How much u take play the 19 odds? |
Phiheywhy1: 8:40pm On Apr 04, 2022 |
Aliyu007: ![]() ![]() ![]() ![]() |
GoodnessMILAYO(f): 8:44pm On Apr 04, 2022 |
Go Go go for it 3 - 0 FT
|
CaptainZubi: 8:46pm On Apr 04, 2022 |
Abeg for bet9ja basketball. They don't have overtime, only option of 1 or 2. But if the match ends in draw and goes to overtime , what happens to my bet? Valid answer get 3h funds. |
Phiheywhy1: 8:50pm On Apr 04, 2022 |
CaptainZubi:but wait oo, there must be something behind it, how can dey just wiped just like that?.... Maybe the guy done use abitrage bet finish them, wey make them vex ![]() ![]() |
wiseone28: 8:52pm On Apr 04, 2022 |
betshopagent:Stop arguing for those failures.. it is them that cut my 3 tickets |
betshopagent(m): 8:55pm On Apr 04, 2022 |
wiseone28:hahaha! Ndo |
SultanOfPuna: 8:57pm On Apr 04, 2022 |
Miracood2:
|
wiseone28: 9:00pm On Apr 04, 2022 |
Ac Milan 1 or over 2.5 abeg
|
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:40pm On Apr 04, 2022 |
wiseone28:TEAR THE TICKET ABEG 2 Likes 1 Share |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:42pm On Apr 04, 2022 |
Emsco The daily 5k CEO
1 Like 1 Share |
wiseone28: 9:43pm On Apr 04, 2022 |
ac Milan stupid club
3 Likes 1 Share |
Uzomarrr12345: 9:45pm On Apr 04, 2022 |
Oya oooo ! I don come !! ![]()
|
SultanOfPuna: 9:46pm On Apr 04, 2022 |
wiseone28:E go reach everybody tonight
|
Uzomarrr12345: 9:46pm On Apr 04, 2022 |
Abeg , who fit find me 2H , I wan sub my fone .. ![]() Sultanofpuna, abeg , I for help me |
Pussyassniggar(f): 9:47pm On Apr 04, 2022 |
Phiheywhy1:guyy u try Just pray make 1 goal nor enter Porto game No be match like that Porto u suppose play un2.5 Good luck sha |
Pussyassniggar(f): 9:48pm On Apr 04, 2022 |
wiseone28: 9:48pm On Apr 04, 2022 |
So bcoz i gave crystal palace handicap 3 goals msport locked cash out when palace was 2 goals up
1 Like |
Pussyassniggar(f): 9:50pm On Apr 04, 2022 |
wiseone28: ![]() ![]() ![]() Lamentations everywhere |
wiseone28: 9:51pm On Apr 04, 2022 |
If i take that 1k go ashawo house i for get value for my money with 1 hour enjoyment
2 Likes |
SultanOfPuna: 9:52pm On Apr 04, 2022 |
SultanOfPuna:Albania and Turkey spoil matter for here. That Albania na match fixing fools. |
EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |