NewStats: 3,262,067 , 8,176,008 topics. Date: Saturday, 31 May 2025 at 05:21 PM 4o4x1j6z3e3g |
How Can A Sensible Girlfriend Do This On A Sunday! (3653 Views)
(1) (Go Down)
Andyblaze: 3:49pm On Feb 13, 2022 |
I am just tired of trying to teach her certain characteristics and way to act. Today is Sunday and everybody know weather you go to church or not once it's time to eat on Sunday it's rice and stew with plenty okporoko and meat and my girl cooked beans. How can I eat beans on a sunday and she have eat her own portion and soon she will be messing messing, why beans on Sunday ![]() 4 Likes 1 Share |
Kobojunkiee: 3:52pm On Feb 13, 2022 |
Andyblaze:You be leper abi you dey disabled? Why can't you yourself cook your special Sunday meal yourself? Is she your maid?. ![]() I don't blame you at all, I blame the gals wey get low self-esteem that stoop to engaging individuals such as yourself in relationships. ![]() 10 Likes |
FERNANDEZISBACK: 3:52pm On Feb 13, 2022 |
Andyblaze:You sound like a cry baby.. Well this didn't happen I bet your balls it didn't.. Chico you posted this for some sort of petty attention huh.. ![]() 1 Like |
ruggedboych: 3:53pm On Feb 13, 2022 |
Oga no be all Sunday we de eat rice nah
2 Likes |
Lisabi01: 3:54pm On Feb 13, 2022 |
Ewa na beans nau.... Food is food. Eat ewa to your life jare. Hope say you no tall sha... Lol
|
phorget(m): 3:55pm On Feb 13, 2022 |
Lol...
|
EzegeNdiigbo: 3:55pm On Feb 13, 2022 |
![]() ![]() |
Re: How Can A Sensible Girlfriend Do This On A Sunday! by Nobody: 3:55pm On Feb 13, 2022 |
Lol. Why be say na only on Sunday Una wan chop better food??
|
ifex370(m): 4:04pm On Feb 13, 2022 |
Andyblaze: Andy blaze is still on naira land... Wow |
Re: How Can A Sensible Girlfriend Do This On A Sunday! by Nobody: 4:06pm On Feb 13, 2022 |
Lol... What a messful Sunday. You no fit cook the rice by yourself? Me that ate Eba with vegetable soup today nkor? Abeg it's not compulsory to cook rice on Sundays. 1 Like |
Conwarden: 4:28pm On Feb 13, 2022 |
Andyblaze: Welcome back ![]() Hafa ur music career? I believe in you bro ![]() Life sentence for all scammers . . . Including paternity fraudsters! Leviticus 19:13 KJV fall on you all ![]() ![]() ![]() |
Conwarden: 4:29pm On Feb 13, 2022 |
ifex370: Pleasant surprise right? Blast from the past. ![]() Life sentence for all scammers . . . Including paternity fraudsters! Leviticus 19:13 KJV fall on you all ![]() ![]() ![]() |
Olumighty123(m): 6:20pm On Feb 13, 2022 |
Wey I dey here dey crave beans, meanwhile na rice madam cook ![]() |
chisea(m): 6:22pm On Feb 13, 2022 |
FERNANDEZISBACK:seconded ![]() |
FERNANDEZISBACK: 6:24pm On Feb 13, 2022 |
chisea:Gracias.. ![]() |
chisea(m): 6:26pm On Feb 13, 2022 |
FERNANDEZISBACK:but ehh let me as this question why did you have doubting spirit in you ![]() |
FERNANDEZISBACK: 6:27pm On Feb 13, 2022 |
chisea:It happens when you think deeply.. ![]() |
rickpat(m): 6:31pm On Feb 13, 2022 |
hahahahahahaha...na wa
|
jimmyolasun: 7:20pm On Feb 13, 2022 |
ifex370: What I'm about typing too. But just that his trolling don reduce. For you to know the guy, I had to check your registration year and I'm not surprised.. Be like he needs give cork some of the pills that got him sane a little.. cus that one don enter market |
bigcee(m): 7:44pm On Feb 13, 2022 |
Lwkmd ![]() ![]()
|
77star: 8:42pm On Feb 13, 2022 |
jimmyolasun:no offeinse ![]() pumpumking ![]() nothing can change him |
sammuell(m): 8:56pm On Feb 13, 2022 |
Andyblaze: Abeg waybill am com my side ![]() |
goshikid: 9:01pm On Feb 13, 2022 |
bros even me self na beans i chop ![]() Nowadays them no the reject food except say no be naija you dy |
Truvelisback(m): 9:01pm On Feb 13, 2022 |
Andyblaze:Did u tell her to cook rice? |
Toctic(m): 9:22pm On Feb 13, 2022 |
for my house , na every sunday i dey eat rice , so my gf surpose learn.... Asuming she is to be my future wife nko ? ![]() |
Re: How Can A Sensible Girlfriend Do This On A Sunday! by Nobody: 10:07pm On Feb 13, 2022 |
Assholemods, wetin Tinubu the Lekki massacre Lord bullion Van eat go oba of ijebu's palace today? Abi na dodo or that yeye food wey em wife cook give am? Abi em Pampers don full comot body... Ezenwo Nyesom Wike is the solution to Nigeria's problem.... Wike 2023 Amen....
|
assholemods: 12:10am On Feb 14, 2022 |
Competence5050:Smh... What a pity! |
jayworld15(m): 2:02pm On Feb 14, 2022 |
FERNANDEZISBACK: Why do you always reply in some kind of ways when you could deduce the guy was only "cruising around" and fooling himself? |
jayworld15(m): 2:05pm On Feb 14, 2022 |
Andyblaze: You chop beans on Sunday for dis Oga Bubu era, u no thank God. My guy, you took my speech away to leave me speechless, without voice, killed by startling wonderment. |
(1) (Reply)
Love Without Money Can It Really Work
(Go Up)
Sections: How To . 40 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |