NewStats: 3,261,183 , 8,173,324 topics. Date: Wednesday, 28 May 2025 at 01:32 PM 4m515k6z3e3g |
Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk (8873607 Views)
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Nobody: 8:26pm On Jan 23, 2022 |
Halcyon123:E be like say,na to come kidnap you go sure ! Who is with me ![]() ![]() |
Halcyon123(f): 8:31pm On Jan 23, 2022 |
miracletoday: 8:33pm On Jan 23, 2022 |
kokaiye: ve aborted manual pump mission,as mamas have shared their experience with it. @kokaiye Na me Boris sent u 2?leave me o. On a serious note,Me sef no like as I come n go.m attending to lots in my personal life right now plus this preg is showing me peri peri. Everything is doing me at same time.i don turn to cry cry mama, nah only credit alert dey make me strong these days April mamas I beg forgive this FTM,anybody wey vex like this, 6 months after birth, d person go return here ni( tho me I want close to that sha). |
miracletoday: 8:39pm On Jan 23, 2022 |
Halcyon123:U this bele woman,what I do for u.Me that can't eat.but wait, tht pounded yam, u finish am? |
whyworryPH(f): 8:42pm On Jan 23, 2022 |
Rejoice012: And she doesn't look big. Amen to your prayers. Thank you. |
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Nobody: 8:45pm On Jan 23, 2022 |
Omakraid:I you,make baby no go refuse breast milk and request for kunu instead ![]() ![]() ![]() 4 Likes 1 Share |
whyworryPH(f): 8:49pm On Jan 23, 2022 |
Halcyon123: Teamie you can look for trouble sha ![]() ![]() |
miracletoday: 8:57pm On Jan 23, 2022 |
Towerofgrace:I no go get wetin, after all these examples. ![]() ![]() Success hungry, kokaiye, omakraid, tank u o. 3 Likes |
Halcyon123(f): 8:59pm On Jan 23, 2022 |
miracletoday:Even lick plate sef come push am with chilled kunu ![]() 1 Like |
Halcyon123(f): 9:01pm On Jan 23, 2022 |
FlowerGirl040:Will gladly obliged him,him go him brother for kunu drinking ministry ![]() |
Halcyon123(f): 9:01pm On Jan 23, 2022 |
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Nobody: 9:05pm On Jan 23, 2022 |
Expectantmom: 9:43pm On Jan 23, 2022 |
Uririandme:Thanks teamie, u appreciate and amen to your prayer. May we all deliver safely. 1 Like |
RhemaDavids(f): 9:55pm On Jan 23, 2022 |
B.A B.A Mamas i have put to birth a bouncing Baby boy, just as my heart desired Edd 30th Jan Dob 23rdJan B.S coming soon, let me rest small Cc semisola 40 Likes |
MorningStar233: 10:01pm On Jan 23, 2022 |
Wait o, December mamas no even too give us BS
|
MorningStar233: 10:02pm On Jan 23, 2022 |
RhemaDavids: Congratulations mama 1 Like |
Funky123(f): 10:07pm On Jan 23, 2022 |
Halcyon123: God abeg ooo, which kind thing be this Make all of una sha ready because my come back on this thread ehn, una go take |
Funky123(f): 10:07pm On Jan 23, 2022 |
MorningStar233: They are stingy with BS We are BS starved ooo, kilode now ![]() 3 Likes |
Funky123(f): 10:09pm On Jan 23, 2022 |
RhemaDavids: Congratulations |
prettmum(f): 10:29pm On Jan 23, 2022 |
whyworryPH:please hammer us with birth story. How is princess doing? 1 Like |
successhungry: 10:33pm On Jan 23, 2022 |
BA! My BBG is here..brb with stories ![]() 32 Likes |
Omakraid(f): 10:52pm On Jan 23, 2022 |
Halcyon123: ![]() ![]() ![]() |
Omakraid(f): 10:53pm On Jan 23, 2022 |
successhungry:Awwn, congratulations to you, BBG you are welcome 2 Likes |
luuvlly: 10:54pm On Jan 23, 2022 |
successhungry:Congrats mama. God will make your baby girl a source of blessings to you and family 1 Like |
Omakraid(f): 10:56pm On Jan 23, 2022 |
Funky123:Make una no worry, I go gather photo of aboki food keep for una for here. As dem dey get appetite make I help them reduce am ![]() |
Omakraid(f): 10:57pm On Jan 23, 2022 |
RhemaDavids:Congratulations ma, thanks to God for safe delivery 1 Like |
Omakraid(f): 10:58pm On Jan 23, 2022 |
FlowerGirl040:Mummy sef will run ![]() ![]() |
bilsworld61: 11:59pm On Jan 23, 2022 |
Orlolahdey:Be patient teamie,she will come soon....though I was worried too,tried everything untill I tried breast stimulation and it seemed to work....I started having contractions. 2 Likes |
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Nobody: 1:27am On Jan 24, 2022 |
Omakraid:Lol ![]() |
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Nobody: 1:30am On Jan 24, 2022 |
RhemaDavids:Congratulations dear |
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Nobody: 1:31am On Jan 24, 2022 |
successhungry:Congratulations dear 1 Like |
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Nobody: 1:34am On Jan 24, 2022 |
Funky123:Better starved my sister. I like to read BS wetin sef. But no BS ![]() ![]() |