NewStats: 3,264,967 , 8,185,228 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 12:29 AM 4y32106z3e3g |
Olakunle Churchill's Wife Rosy Meurer Prepares Banga Soup: Pics & Video (4447 Views)
(1) (Go Down)
film3four: 3:55pm On Sep 12, 2021 |
https://www.youtube.com/watch?v=bPilw7y-C6w https://www.instagram.com/p/CTuWHSRqY3Q/?utm_medium=copy_link Mukina2 1 Share |
Karemarealty288(m): 4:01pm On Sep 12, 2021 |
Why can these people stay off social media for awhile.....small time we go hear another story that touch.
5 Likes 1 Share |
SarkinYarki: 4:30pm On Sep 12, 2021 |
If you marry better woman na enjoyment get you ..if you marry bad woman peace go depart your house
21 Likes 1 Share |
SarkinYarki: 4:31pm On Sep 12, 2021 |
Karemarealty288: They have to pepper tontoh na ![]() ![]() 9 Likes |
cassidy1996(m): 4:57pm On Sep 12, 2021 |
Cover your garri, make dem nor pour sand put, but una nor dey hear word 1 Like |
Netanya(f): 5:00pm On Sep 12, 2021 |
I'm happy Churchill found peace of mind at the end..
8 Likes 1 Share |
Re: Olakunle Churchill's Wife Rosy Meurer Prepares Banga Soup: Pics & Video by Nobody: 5:04pm On Sep 12, 2021 |
Let's see how this is gona last.
1 Like |
pepperdemzombie: 5:10pm On Sep 12, 2021 |
Karemarealty288:What while? Na your SM? Why can't you stay off SM and NL for a while? Just ask why they can't wait for 72 hours, we go understand. No story, she is not begging for preeq but enjoying her 40secs without complaining. 7 Likes |
pepperdemzombie: 5:14pm On Sep 12, 2021 |
Iyaebe:Till death do them apart at old age In Jesus Name! Na Dem! Lekki Toll Gate aka Preeq beggar fans. Squirrel don climb Iroko, hunter eyes don clear! 2 Likes |
Onyi22(f): 5:15pm On Sep 12, 2021 |
This one na to pepper Tonto ![]() 5 Likes 1 Share |
pepperdemzombie: 5:21pm On Sep 12, 2021 |
Fowl lay 10 eggs, e take hatch 10, dem say e no sabi hatch. Dem carry hen with 10 chickens go sell, take the whole money buy one guinea fowl cos e sabi lay plenty. Guinea fowl lay 15, dem dey happy, guinea fowl no see one hatch o! Dem take stick beat guinea fowl, e go die for Bush, vulture carry. Eyes don clear! 1 Like |
TEDHorsePower: 5:24pm On Sep 12, 2021 |
film3four: Churchill dey enjoy 2 Likes |
pepperdemzombie: 5:30pm On Sep 12, 2021 |
Onyi22:She peppered with Kponkpon, aka One bullet man! No story! Let's all pepper any pepperable. Kponkpon na assassin, walahi! Targeted bullet! Just ONE! PRINCE dethroned KING without a coup. Lesson: No be every height cat fit scale! Kponkpon no be Churchill! 2 Likes |
SATELLITENET: 5:58pm On Sep 12, 2021 |
lkillbrokehoes: 6:15pm On Sep 12, 2021 |
Netanya:Chinansa |
lkillbrokehoes: 6:17pm On Sep 12, 2021 |
SarkinYarki:Bad woman like toto decay 1 Like |
Re: Olakunle Churchill's Wife Rosy Meurer Prepares Banga Soup: Pics & Video by Nobody: 7:26pm On Sep 12, 2021 |
Wow.. I like how she's keeping it real with the starch and Banga. She said "the ponmo is chewy" lol... .. Nice. Whatever rocks their boat. |
SKGtalkof9jaboi: 7:45pm On Sep 12, 2021 |
Ma niggar chilling, las las na woman wey calm down dey enjoy men.
2 Likes |
Charmingrascal(m): 8:18pm On Sep 12, 2021 |
I will still pray for you, no weapon formed against you by any bitter and an unruly woman shall thrive. Whoever prays for your marriage to scatter to prove a point will not succeed. Churchill Rosy no go give you rat poison. You should also learn not to post everything on social media. Posting this online was not necessary, people no dey put eye for wetin dem no see. The more you post the more they see and wish you all sort of negativities. Marriage is not to spite others and no be competition I know someone close to them is reading this please show it to them |
Mrjumiavoucher: 8:24pm On Sep 12, 2021 |
Social media is a drug, attention is the currency. Enjoy as much as 25% off on Jumia today! Check my signature. |
MufasaLion: 8:31pm On Sep 12, 2021 |
Beautiful thick woman ![]() One toxic fake ![]() |
Charmingrascal(m): 8:33pm On Sep 12, 2021 |
Karemarealty288: The evil you wish people comes back to you one way or the other. Don't wish for people's marriage to scatter, they didn't offend you. |
nerdfrost(m): 10:18pm On Sep 12, 2021 |
No one really cares meanwhile pi is here to stay,make una begin dey mine pi as e still free like this oo....check my signature for more info ![]() |
TheWolfen(m): 6:10am On Sep 13, 2021 |
Better wife wey sabi cook.. Nah woman u be |
cigaricon(m): 6:25am On Sep 13, 2021 |
After cook don sweat inside kitchen finish, you carry phone dey pose for SM say na you cook banga soup...
|
zolajpower: 6:54am On Sep 13, 2021 |
cigaricon:Jealousy is like slow poison...... Stay away from jealousy |
Em222: 11:52am On Sep 13, 2021 |
Pls guys help a brother haven't eaten since yesday and no hope for today am just broke no work at the moment every where tight for me 0032949821 bank God bless up
|
emmabest2000(m): 12:56pm On Sep 13, 2021 |
If both of you didn't nack each other while Churchill was still married to TONTO then , May you both live happily in peace continually But if there was a nack then just that...... KARMA is a bitch ![]() 4 Likes 2 Shares |
film3four: 6:50am On Sep 14, 2021 |
(1) (Reply)
D'banj & New 'Girlfriend' Bonang Matheba Loved Up In New Photos
(Go Up)
Sections: How To . 21 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |