NewStats: 3,264,963 , 8,185,226 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 12:09 AM 2b6s50

6z3e3g

Arsenal Fans Thread: Finally Reborn! The Red & White Army: FA CUP Champions 2020 (2802544 Views)

(4)

Go Down)

Jodera: 12:41pm On Aug 28, 2021
Lol... This defence no get 1 leader at all.
No coordination cha cha
Roland17(m): 12:41pm On Aug 28, 2021
To imagine dey had a decent start to the game sef
Jodera: 12:42pm On Aug 28, 2021
embarassed embarassed embarassed embarassed
Jodera: 12:43pm On Aug 28, 2021
Mustafi and kolasinac vibes in defence grin
Roland17(m): 12:44pm On Aug 28, 2021
Na fair score we dey beg for oh! Choiiii
olabode89(m): 12:44pm On Aug 28, 2021
Useless team!

Una no fit put up small fight make person enjoy football for weekend. Nonsense. Make I go continue KOB wey I been dey watch jare.
afrodoc2: 12:45pm On Aug 28, 2021
Arsenal does not need defenders. cheesy
afrodoc2: 12:46pm On Aug 28, 2021
Jodera:
Lol... This defence no get 1 leader at all.
No coordination cha cha

Arsenal does not need defenders. cheesy
Oasis007(m): 12:46pm On Aug 28, 2021
grin

This Club shall. Dem no want collect, yet they pack Toys as Buses.

3 Likes

Roland17(m): 12:47pm On Aug 28, 2021
Wetin dem dey do for training na one question wen I don dey ask for 2 seasons now.
Jodera: 12:48pm On Aug 28, 2021
afrodoc2:


Arsenal does not need defenders. cheesy
Jodera: 12:49pm On Aug 28, 2021
We dey suffer

Chai!!
ndidibabe(f): 12:50pm On Aug 28, 2021
Jodera:
Lol... This defence no get 1 leader at all.
No coordination cha cha
Don't conclude. Wait till 90 mins..
Roland17(m): 12:50pm On Aug 28, 2021
Jodera:
We dey suffer

Chai!!

Na today u sabi?
Jodera: 12:51pm On Aug 28, 2021
ndidibabe:
Don't conclude. Wait till 90 mins..
Lol..
Jodera: 12:52pm On Aug 28, 2021
Roland17:


Na today u sabi?
Omo.. This wan pain me cos na two careless goals.

Worst part is that no hope sef
Jodera: 12:53pm On Aug 28, 2021
Arteta have never won a game wen losing at half time.

#just saying incase you've something more important to do undecided
Jodera: 1:06pm On Aug 28, 2021
Can it get any worse?? embarassed

Na Person board and coach see give 4yr contract

Smh
NinjaMetahuman: 1:06pm On Aug 28, 2021
Lol red
NinjaMetahuman: 1:09pm On Aug 28, 2021
Lol Arsenal fans going home already or what?


They didn't even finish first half? cheesy
afrodoc2: 1:09pm On Aug 28, 2021
Jodera:
Can it get any worse?? embarassed

Na Person board and coach see give 4yr contract

Smh

Yes it can.

Xhakabula! grin
iamoyindamola(m): 1:10pm On Aug 28, 2021
Hallelujah I won't get to see this fool again
Partey should be back after international break
Jodera: 1:11pm On Aug 28, 2021
afrodoc2:


Yes it can.

Xhakabula! grin
Na stupid board and coach I blame. Person wey suppose dey As Roma now
iamoyindamola(m): 1:11pm On Aug 28, 2021
We complained of xhaka and you left only him as holding 4 angry
Person that can't do anything for himself
Arteta and edu should just go
ndidibabe(f): 1:12pm On Aug 28, 2021
Anyway, Guardiola and Arteta are friends. He will definitely talk to his boys at half time. I really don't expect them to score more than 3 goals...
Jodera: 1:12pm On Aug 28, 2021
iamoyindamola:
Hallelujah I won't get to see this fool again
Partey should be back after international break
Perhaps it might be a blessing in disguise for the partey/lokonga pairing.

But then we have a clown as coach
ndidibabe(f): 1:12pm On Aug 28, 2021
iamoyindamola:
Hallelujah I won't get to see this fool again
Partey should be back after international break
Partey na player..
iamoyindamola(m): 1:13pm On Aug 28, 2021
....
Jodera: 1:13pm On Aug 28, 2021
Issorait

3-0





















..And counting
Jodera: 1:16pm On Aug 28, 2021
Abeg if I be auba and laca, tell me why I no go revolt?
iamoyindamola(m): 1:16pm On Aug 28, 2021
Yet some people will still tell me we need defenders, just look at the 3rd goal, the transition from defense to attack with just 3 touches, where are the midfielders
They should go and buy maldini and baresi na
Roland17(m): 1:17pm On Aug 28, 2021
E mi o le waku!

Post match, Pep go come give Arteta all the compliments like say Arteta sabi anything. I don talk and I go continue to dey talk am.. Arteta Na the biggest scam!

Reply)

Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion

(Go Up)

Sections: How To . 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.