NewStats: 3,259,434 , 8,170,095 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 12:05 AM 3h5ed6z3e3g |
(1) (10) (of 194 pages)
![]() |
drimzsmoke:na u be ode... As e dey flirt with am make e rape am..most of una no get sense.. na to type hardman online but clowns in real life... 2 Likes |
![]() |
Hahaha.. mmelli too funny ..see him calling juicy Jay nkena nkena
|
![]() |
Hahaha
|
![]() |
Titaniumental:na so Dem be . Ur Nigerian girls wey Dem fool demselves now ,how e be |
![]() |
Juicy Jay wan nak o lol.
1 Like |
![]() |
Titaniumental:na lie... |
![]() |
hayzed19:dnt tink so.. shee de way she dey open pant since for ground.. her eye dey fall self .. 1 Like |
![]() |
Ibukzy:na people like una worse .. na love no blame am |
![]() |
fitzmayowa:she's drunk actually |
![]() |
Juvonne dn high .... Wahala
|
![]() |
The way thabang ed in dt conversation show that he's a clown .
1 Like |
![]() |
thatigboman:better one 1 Like |
![]() |
Juicy Jay is pissed. .. juvonne is drunk
|
![]() |
fitzmayowa:he's taking it too serious abeg 2 Likes |
![]() |
Love800:he's taking it too serious abeg 1 Like |
![]() |
prewtyjulie:9ja guys no get exposure 1 Like |
![]() |
Reussite:blue dn cast , just that na Nigerian guy dey involved. Sa guys ain't like dt |
![]() |
livelymatilda:unfortunately he was paired to jeni o.. they might leave tomorrow 4 Likes |
![]() |
Sa guys dey more exposed than Nigeria guys by farrrr..
2 Likes |
![]() |
COOL10:na no nonsense persn 4 Likes |
![]() |
Jenni o dn come with nana come listen to gossip
2 Likes |
![]() |
Mmeli too dey para..baba e dn do
2 Likes 1 Share |
![]() |
COOL10:what happened to mmeli and why is he angry |
![]() |
Sanqa:she's tipsy and like she's having issues with juicy cos ipeleng I guess |
![]() |
Juvonne dn high lol..
|
![]() |
Pharoh:Marvin respect Maya and love her as a friend . |
![]() |
thatigboman:she's tipsy |
![]() |
Beorn:thabang na idiot abeg.. |
![]() |
Ibukzy:she's the one wasting her time 1 Like |
![]() |
prewtyjulie:thabang na idiot.. 3 Likes |
![]() |
Pharoh:let her be..not that serious .. |
![]() |
Lauryn41:enemy of progress |
(1) (10) (of 194 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 28 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |