NewStats: 3,264,653 , 8,184,350 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 09:21 PM 26k3q6z3e3g |
(14) (of 44 pages)
![]() |
forgiveness:outside England very possible just that our players are always hungry for British port which I understand With he’s current form he won’t attract a top team in the epl unless midtable teams 1 Like |
![]() |
Leeds with their gree die football don relegate 🤣🤣🤣
|
![]() |
forgiveness:collect fire. If u play bet against them ur money don go 🤣🤣🤣🤣🤣 |
![]() |
elyte89:na children wey start to watch ball 2015 just because that particular season leicester was above united at the table 🤣🤣🤣🤣🤣 |
![]() |
League cup and ucl qualification in the bag with an FA cup finals with city on the 3rd of next month Tnk you ten hag, next season will be better. GGMU!!!!!❤️❤️❤️❤️❤️❤️ 3 Likes |
![]() |
Odogwujayy:🤣🤣🤣🤣🤣🤣 |
![]() |
JohnBullMySon:the same leicester many here few seasons ago claimed is bigger than man united 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 |
![]() |
It seem no one here is yet to notice that liverpool will be playing Thursday night football next season 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 The hate is real cus if na united even the ones wey no Dey gree accept say dem Dey any club go just to avoid yabbing go done curse my beloved team tire 🤣🤣🤣🤣🤣 This life no balance at all 🤣🤣🤣🤣🤣 |
![]() |
Delightsome2023:Everton all the way. If leicester no relegate mk I knw wetin cause am 🤣🤣🤣 |
![]() |
komekn:they will loan him to a championship club then. I just pray Osho does well in the epl next season to attract a call up to the super eagles for more quality and depth to our defense |
![]() |
Marjoribanks:the Uzbek boys good ooo. E be like u never watch them for this competition |
![]() |
Marjoribanks:South Americans Dey cheat for age too |
![]() |
komekn:what position em dey play? People Abi pepple? |
![]() |
AndSunGorilla:Aniagbaoso is good |
![]() |
gatecrash123:oga england no Dey play anything. No be the same england wey I don watch their 2 matches? I will prefer playing England than Argentina |
![]() |
daveP:if we meet US dem fit win us but if na England we fit win them The English team no Dey play anything |
![]() |
M7even:and getting a tougher opponent in the next round |
![]() |
ChrisKels:Bamiyi na confirm Timothy 🤣 |
![]() |
chuks404:person wey suppose dey kogi Dey offload cement 🤣🤣🤣🤣 1 Like |
![]() |
AmehTsaev:that guy na confirm prick |
![]() |
AmehTsaev:3 players. A striker,winger and cb 1 Like |
![]() |
Luton town promoted to the epl
1 Like |
![]() |
Bameyi is one of the worst CBs I hv ever seen. Ogwuche is tracking the Brazilian attacker with the ball but the tozo stood still to let Maquinho free to score 🤣
|
![]() |
2-0 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
|
![]() |
oloriooko:him no see ball play |
![]() |
See Bameyi 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
|
![]() |
This Bameyi na confirm grave digger 🤣🤣🤣
|
![]() |
This Njoku is good
|
![]() |
Joebie:I don’t think so |
![]() |
Joebie:chai, it’s well |
![]() |
William Troost-Ekong gets his first Serie A goal! 💪🏽 A last-minute winner for Salernitina against former club Udinese
|
![]() |
Coventry done equalize
|
(14) (of 44 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 23 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |