NewStats: 3,264,647 , 8,184,325 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 08:37 PM 6x191f6z3e3g |
(5) (6) (of 6 pages)
![]() |
Kulas:Oga make we hear word abeg.. Neymar assisted 2 goals in the first leg, which were crucial to their qualification yesterday,( I don't know how PSG would have had 2 goals if he didn't assist).. hit the woodwork twice yesterday thus making good attempts (That isn't squandering pls) Squandering is playing d ball off target on numerous occasions. He had a good game pls. Just talk say you no like am. Also don't forget this same Mbappe SQUANDERED chances in their UCL final loss to Bayern. 2 Likes |
![]() |
Mkelv0106: I thought the aim of winning matches like dis na to win league.. Wer dis Una own dey end na?? Enlighten me pls |
![]() |
Kingcalls:And when was the last time Ronaldo performed dis magic you are talking about because according to statistics, he has been bundled out of the UCL for the past three years by u15 players.. Abi are you talking about another Ronaldo?? 1 Like |
![]() |
AsherAmari:I don talk my own finish.. Because say we no know 2Moro no mean say make you no plan and invest. Enough is a word for the wise. Good evening to you! |
![]() |
AsherAmari: He still made a valid point abeg.. we all know unforseen circumstances can overtake anyone at anytime but e no mean say person no go still plan and invest wisely. Abi you wan tell me say you no dey save money for bank?? See as you talk like say dey man dey talk total nonsense! 1 Like 1 Share |
![]() |
Hintona:I don't understand..how can you proudly say you harass girls sexually but you want us to crucify someone else for doing the same thing you do without remorse?? Isn't that hypocrisy?? 3 Likes |
![]() |
.
1 Like |
![]() |
richmond500:I OR over means either home team wins say 1-0 2-0etc or the game ends with more than 2 goals..like 2-1 , 3-0, 2-2, etc.. while 1 AND over means that the home team MUST win and at the same time the game should end with more than 2 goals.. like 3-0, 4-1, 5-0 etc So a draw means the ticket is invalid even if its 5-5 draw.. Shey you get? |
![]() |
.
|
![]() |
PhilipReigns:Which one be cousin sister again na? Shey its either cousin or sister...explain abeg 1 Like |
![]() |
Lightangel65:guy, good morning..abeg just try dm dat guy ur aza ( I know its hard bro, but abeg just try. I'm broke badly pls) but if you ni go fit den you fit help me with 2k abeg. I'll appreciate it!! |
![]() |
[quote author=Thecreatorx post=97646582] ![]() ![]() . |
![]() |
Dididrumz:sorry for d late reply pls..07084907240 |
![]() |
If person vex me seriously, I fit slap am, or we fight as e dey hot..or any kind thing like dat. But to say I go put u for mind, come go boil water den come carry am pour my fellow human! I no fit do dat one abeg. I never wicked reach dat kind level. Some people get mind sha 5 Likes |
![]() |
Dididrumz:Bro, Good evening.. Abeg put me on make I follow balance small abeg!! I'm very much willing to learn bro |
![]() |
.
|
![]() |
.
|
(5) (6) (of 6 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 25 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |