NewStats: 3,264,144 , 8,182,757 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 08:48 PM j43x6z3e3g |
(1) (4) (of 4 pages)
![]() |
My guy na dirty b dat tin wey dey ur chest... Carry sponch scrub ur chest very well... D dirty go clear.....
1 Like |
![]() |
Story for the gods
1 Like |
![]() |
Cubalabloo:n that's y u will continue to reason like a less privileged |
![]() |
Abeg go n rest oooo.. this is election time
|
![]() |
Pls guys has anyone drink this particular liquor called COCO SAMBA b4 ... I just one no, because reaction wey I dey get for body including my pimpim ... I rest my y case
|
![]() |
Hmmm naira Land... No dey post wetin u no no... That road no good at all... Trailer almost clear me.. for that road.. when I was riding bicycle[color=#000099][/color]
|
![]() |
Hmmm naira Land... No dey post wetin u no no... That road no good at all... Trailer almost clear me.. for that road.. when I was riding bicycle
|
![]() |
Na waooo ... Wetin b dis now eh... Dis killing don too much now for this country... 50 people no be 50 rat oooo.. even 50 rat to easy to kill for 2 weeks
1 Like |
![]() |
Na WA ooo guy u get bad mouth oooo
DoggoneDogg: |
![]() |
meth candidate
|
![]() |
Wow I so much love this news..... The light is about to shine my my state ( abia state) |
![]() |
War don end b dat...hurraaaahhh
|
![]() |
2008
|
![]() |
because we guys believe that along the lines the lady will change his character for good ..but it doesn't work like that...
|
![]() |
[quote author=YinkaOlusesi16 post=110434516] your tithes to GOD is different from the money u give to the poor, obedient is better than sacrifice. [/Rubbish comment ] |
![]() |
Iberiberism
|
![]() |
Finally thank God .. trailer almost clear me ..for this road that year when I go visit my babe for MOUA
|
![]() |
Nonsense write up....after wey all dis girls don spoil ground finish..n there Tito...gasket don wear out finish..then one gentle man go come marry her..abi..1 year ,2years,3yyears...........no bellee no piking...then the gentle guy go dey run up down....
1 Like |
![]() |
My guy me n u b d same oooooo I swear.... Some times I wake up early I relax pressing my phone ...laslas I go still go work late....infact my own na inborn.. starting from secondary school I no dey ever attend early morning assembly..na after school assembly I dey enter school.infact the School flog me tire back then..infact I no even no my school anthem ,because na for assembly we dey sing the School anthem.. Even when I wrote my G.C E is still went late to exam center..but the good tin about me b say I dey brilliant then..so even when I go school late or exam late ...I still know what to right..because I on a daily baises I read my books at least three to four hours every day..so I know what I am doing.....o.p......infact me n LATE we b 5 and 6 2 Likes |
![]() |
Rest in peace sir.... Iwhen I dey primary school back..then I no dey miss there family week program every year....because rice , turkey n fish go full every where ...back then I use to eat 3 to 4 plate of rice ...in that special program |
![]() |
Hjahahah those guys (v.I.o) are bastard..
|
![]() |
I guest some of those guys have arrested...
|
![]() |
Abegi d Nigeria police police should go after those Hausa okada riders that committed the crime n leave innocent people alone .....that's y education matters a lot ..y on earth will those okada riders kill a police officer....
|
![]() |
R.I.p to d girl...they killed her ..n her organ was harvested
|
![]() |
jesus wept because igbos too like money...haba how many ipob faction...hmmmm all because of money
|
![]() |
I DON TALK TIME WITHOUT NUMBER THIS MTN NIGHT BROWSING NA SCAM OOooo....
1 Like |
![]() |
i dont y many nairalanders fail to know the difference between fatal and ghastly accident... fatal accident mean accident that involve death. i.e death accident while ghastly accident means ,an accident that does not invove death....... |
![]() |
[font=Lucida Sans Unicode][/font]shakau had been padded by isis and isil[b]shakau had been padded by isis and isil[/b]shakau had been padded by isis and isil
|
![]() |
na so
|
![]() |
lets c who knows this nollywood actor very well.
|
(1) (4) (of 4 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 17 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |