NewStats: 3,263,663 , 8,180,934 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 07:16 AM 335c4h6z3e3g |
(22) (of 26 pages)
![]() |
1 Like |
![]() |
[quote author=texannaija post=123958732] The Op just wan show “unnecessary” stubbornness for police inside their station ooo |
![]() |
Incase of next time. No dey show civil right infront of police nt to talk of station.. Many hav been killed/exchanged just because dey wanna show right.. Even u feel say u sabi right,dem go still counter u wit deeper ones,u only knw litu. 2 Likes |
![]() |
Did u pay her dowry in full? If yes,d biz should be dissolved wit immediate effect. You ar d man here. My bd,what tribe are u and ur woman?
|
![]() |
Shakojiya
|
![]() |
4get any other things but this is one of the most successful pictures i've seen so far......none in penury. Dats y I respect TINUBU as well.he has a successful pix also. |
![]() |
Get ur place, e no concern anybody even if u no sleep house for 3weeks...u will understand well when u get a woman and pikin
|
![]() |
LeftAlone: I frm oke-ogun... Okeho 1 Like |
![]() |
my mom died when i was 4yrs and a day nov 14 '98 afta giving birth to my bro. But he later died sha [6mnths]..... I've walked far to the extent i was told i can see and talk with her,dats d research i'm onto, i was told its a 50/50 i might nt come bk...just wanna converse wit her like moda and son cos we neva did and no motherly affection.. 'Mama y did u go,u didnt tell me u would leave so soon...everytin is very hard,nobody to pour my heart burden to,nobody to defend me, i've been forsaken,nobody to comfort me,MOM why?..... Thought a yoruba adage says 'a dead mother don't sleep' 5 Likes |
![]() |
Shalommy:Mabinu maami |
![]() |
I just came to realise smtin Even when JESUS CHRIST was here not everyone believed him as well as MOHAMMED(PBUH) GOD got so many beings,messengers,prophets and lots Have u ever imagined why GOD is the SUPREME BEING? 1 Like 1 Share |
![]() |
Shalommy:I no typ again jare,i don taya If to say VN dey NL. Na very long tory |
![]() |
U tink say na child's play dem do u 21 'gbere' for back and head, dey fire u better gun bullet no enta Dem do u 'gbere' round ur wrist,dey say make u punch a very big cow,u punch am dat one fall yakata......... E be like say i dey talk much,u tink say na play g-boys dey collect money steady from whites?. Nt rituals dis tym oo. Dey tie im head,nt a small tin o... A friend of mine don chop concortion here wey be say na dat american sh#t am..bro tins dey shele.. E dey pain me say some people go stil dey dis life wey dem no still blive in dis tins..... I no talk again tnyt 5 Likes |
![]() |
Shalommy: I've always been a stubborn,stronghead and rascal since i was a kid,anytin dey tell us not to do, I do......until dat fateful day I almost lost my life...... Its a story for anoda day. Ire o 2 Likes |
![]() |
One more tin NA WE HUMAN GET DAY,NA OTHER CREATURES GET NIGHT,NA GOD SET AM LYK DAT..EVEN UP TO PLANTS AND ANIMALS.. I no dey force anybody to believe.may u neva learn in a hard way...Sky up u na anoda kingdom,sea na anoda kingdom,inside earth u step on everyday na anoda one.....even dat ur house no be only u dey live dia.. We hav good and bad JYN/GYN. If dey tell pregnant woman not walk for 1pm,e get y o..no take am play 6 Likes 2 Shares |
![]() |
My brothers and sistas. Tins dey happen oo. I swear to ALMIGHTY GOD.. No dey take anyone's belief for granted oo. May u guys never learn in a hard way. U can check YOUTUBE for some freaky weird things,pottergeist,reincarnations,ghosts,supernatural,mermaids and lots more.... U knw why dey have all dat? Dey are more advanced and civilized,to get CCTV no be dia wahala. Dey have everytin on tape... Afta i learnt my lesson,even if person use hand draw line on d ground and tell me nt to ,my bro i no dey ..nt to talk say im forefadas neva do sometin. ahhh, me no go do am oo 3 Likes |
![]() |
Kontiniu
|
![]() |
Anybody wey dem use im head break coconut no dey follow dem chop am. Knw dis and knw vawulence
1 Like |
![]() |
Bck den dey say 'an accident happened at d express,four people and one aboki died'. In summary,d way we treat dis hausa guys isn't okay,dey hav dia origin too. Dey got family
1 Like |
![]() |
Y lust con dey everywhere lyk dis?
22 Likes 1 Share |
![]() |
Almost all the states in NAIJA got slum.
|
![]() |
E pain me
|
![]() |
Tryagain77:May GOD bless u bro 2 Likes |
![]() |
2k per kg multiplied by total kg
|
![]() |
Bro, just tryagain77 times
8 Likes 1 Share |
![]() |
This ain't MEMORY LOSS... When asked,'what is your name'. Whats always ur response?.. Atleast you knw ur address,have you entered another house? whats ur phone number?... You take it from there as ML.
|
![]() |
Jennyclay: Do you really think at all? 1 Like |
![]() |
AIT or AID road?
|
![]() |
D both of u sud be u20. Amarait?
|
![]() |
I'm 79kg
|
![]() |
I fear who no fear telegram
|
(22) (of 26 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 25 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |