NewStats: 3,259,536 , 8,170,457 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 01:58 PM 6jr6t6z3e3g |
(1) (10) (of 14 pages)
![]() |
Scam There’s approximately 2.5 billion Christians in the world so how do you come about with that figure ![]() |
![]() |
So na only Ogun and Lagos state people dey go your church? What about other states
|
![]() |
revolt: I tire, person wey nor get house for naija go buy house for LA, interesting |
![]() |
I wish other state’s security is like this
1 Like 1 Share |
![]() |
patorial: You spoke my mind, they blame Satan for everything ![]() 1 Like |
![]() |
Walewestt: Na ur father na be fool, can’t u make ur point without insult big Ode U wey dey do US WhatsApp number for yahoo boys for the price of 2k still dey talk 1 Like |
![]() |
Timileyin1234: Best response so far Modified: ‘’na who nor get money to buy beer dey say beer dey bitter’’ 3 Likes |
![]() |
1 billion?? Nah that’s fake news
|
![]() |
Hope this is true coz I find out all the videos been circulated are old videos, bloggers would do anything to trend
6 Likes |
![]() |
In as much I don’t AKA I think this post is just to tarnish his image in Nigeria more lol coz he had already pleaded for both countries to move on. I hope a Nigerian is not behind this Well What can I say, na he luck, na wetin he deserve Ode |
![]() |
God bless u sis, if u leave your marriage coz of say your man cheat na oturugbeke u be coz every richmen out there is a cheater you haven’t seen him yet doesn’t mean he doesn’t cheat. Only 95% are faithful. Na poor man be faithful man just try get money first and see if you won’t cheat |
![]() |
This OP is not a member of winners, this one na arranging chat just to redicule the church
1 Like 1 Share |
![]() |
So you still have choice? Nor do make dem treat you dey there dey form don
|
![]() |
![]() |
yhansome: See as this one just copy all daddy freeze post just for few likes and shares on nairaland typical example of lazy youth. But you guys will say it’s his life so I wish him well ![]() |
![]() |
Richdad50: As in eh, na oversabi full nairaland and actually dem nor know anything |
![]() |
eni4real: The only reasonable comment here 1 Like |
![]() |
Bros work on your English @blog
|
![]() |
You rejected money and SUV but if it’s one Politician you will receive and pray for them. Hypocrite. Who’s the bigger fraudster here
|
![]() |
NPComplete: The same drug smokers and gandsters are the of the church. Hypocrites everywhere you go, make holy holy nor kill uner 1 Like 1 Share |
![]() |
Micheezy7: True talk God bless u 3 Likes |
![]() |
nairalanduseles: Bam 1 Like |
![]() |
kgpharoah: You spoke my mind exactly what I’ve been telling my Christian friends. We need more freethinkers in this country |
![]() |
Thumbs up OP you are right ![]() |
![]() |
...
|
![]() |
Please if you are into Piggery it would be nice to see photos of your farm too
|
![]() |
.
|
![]() |
Larie88: Very true. ion first, pig farming can be very challenging and tasking sometimes but actually it’s very profitable but a lot of patience is needed. Before I employed someone to take care of my farm I used to park my car one corner and feed my pigs myself I have ion for animal farming thinking of going into fish farming I’ve got large space and borehole in my farm. |
![]() |
Basher8583: Very true 1 Like |
(1) (10) (of 14 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 28 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |