NewStats: 3,264,681 , 8,184,401 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 01:15 AM 302q5f6z3e3g |
(18) (of 26 pages)
![]() |
Oluwatyna: Am a Biology education graduate,though its a little bit tasking with d practicals nd all, its a very interesting course. I think biology education is better. aunty mi i cite u o... |
![]() |
olumbha: bros the both of them good. Both biology dey more activity-based and adventurous. U dey offer courses wey many pure sciences dey offer for biology |
![]() |
brownsoldier: As in eh? 72hrs straight light mehn, fear still dey catch me cos reprisal fit dey bloody na d same fear wey hold u don dey hold me o..... Dem fit just para now 1 Like |
![]() |
Keketu: bro say good buy to fresh skin . your hair is too thick ... chei see advice |
![]() |
Kagarko: eh 2015 na abi u no get d gist, when e tenure dey end |
![]() |
SuperMartins: lime save u ,d way I saved myself...u can do did with or own hand and a clipper or shaving stick... I would av to PM u o..no think say I wan ask for money,Nah! Its jxt dat d procedure is crazy i dey wait thanks |
![]() |
Afritop: iba, ojo l.g.a lagos state |
![]() |
berem: All these stories you get from your neighbors,it seems you're the only sane person living in your neighborhood. There's no day you won't open a thread saying "my neighbor did this,my neighbor did that". lol, turn to the next person and say, Neighbour! |
![]() |
hiroz: no sign of electricity in mgbuoba along nta/choba road in port harcourt.nysc just carry me go casted location,coming from an area in benin city where we have 18-20hours daily to 3 straĆght days of electricity supply.it has been a huge change for me.now i dey manage my phone like life and death anytime i charge...God dey... u get mind o!, u dey come online, dey even post. Na d same tin do me wen i go my own state. I nealy charge fone with firewood. Lol |
![]() |
luvlyoracle: and so?, make una see me o |
![]() |
Is his handwriting ok, is it elligible, how does he express himself when writing? When u access dat, u wud b helping. Intelligent pple tend to write badly. Inspire him with dis words, if writin is d p wit him |
![]() |
I am a biology education student, men dat course no easy, ready for countless pratical.
1 Like |
![]() |
But why na? Why bumps after shaving with stick and none when being shaved with an electronic clipper.... As i dey hear now eh, i just dey swear for my self, u want try as d tin dey do me now... |
![]() |
egift: i believe if the wife refuse to buy he won't sell, moreover he can't just come and sell sometin in one's land witout the permission or awareness of the occupant.... Shey u grab?.. Dem sell my property to me #JustImagine |
![]() |
Smilelo: shiiiiiiiiii... Na wa for u o.... No dey shout up nepa, dem dey sabi vex easily, inshort immediately wey i create dis thread na so dem take the lyt.... Now i dey seriously bone, to c if dem go bring am again.... Oh! I don forget rain dey fall self 10 Likes 1 Share |
![]() |
egift: Trans-Ekulu, Enugu - It is generator and it is a regular situation. Light comes once in a while. Not any regular partern. haba but enugu is my area, e b like na chime una go hold o? 1 Like |
![]() |
Sincerely, make i no lie, the way the power sector dey go now eh, e come be like wetin Gej talk na true, base on that 65% increase of power generation.... Phcn come dey embarass me with light for my area(iba,lagos), chai see light, if dem take am 2 minutes e don return.... How e be for una area? No lie o. Buh anyway sha, Gej till '2015'. 23 Likes |
![]() |
I am a guy, is it a must that i have to marry and start bringing forth little ones... Well dia are orphanages around jare, na adoption sure .... Marriage no dey my dictionary at all, n i knw i av a female counterpart out there too. 20 Likes 2 Shares |
![]() |
Oya make i swear for myself.... No matter how wealthy i am, my children must learn and speak igbo... AMEN... During there formattive years children are at the most sensitive n receptive stage, dey pick up languages easily, but wen e don d stage omo na wahala o 1 Like |
![]() |
Chai!... How i wish say dat guy papa na my own papa, at dat age eh my papa go just use bottle, stick, iron, stone, destroy all ur body.... You want beat am? Ready to go face umunna for beating ur father... My papa no dey swear for person at all at all. 5 Likes |
![]() |
ROTFL.... U know add people wey dey give pple card make dem help dem withdraw.... People wey dey book space go chop and shit only to come back dey tell you 'ask dis brother i am standing in his back'.... My strategy na to first dey crack joke anybody wey just respond na e i codedly gv my card, e dey work die. But no try am for HOT afternooon o! U are warned. 38 Likes 1 Share |
![]() |
roser97: ok can you drop your whatsapp no. Tnx no o i sent u pm instead check ur mail box |
![]() |
Yea, as far it is lasu ojo campus, which faculty are u in?, level And department? N.b> na ur money kill am o |
![]() |
The sight of young girls giving birth outsyd wedlock nauseate me, d children are at d receiving end. The young fadas would ever claim d most ridiculous ''I am busy'' excuse.. Before i wud even think abt impregnating any one, i wud av initiated a life-long plan. 1 Like |
![]() |
![]() |
5 steps to be productive: 1. Get a degree/diploma/skill 2. Get employed 3. Go into savings. 4. Start investing productively. 5. Be a philantropist this is the approach i am currently using, many pple think i am mad, tried entrepreneuship 4 sometym, came out with stories dat touches d heart, before u become a master it is advisable u first serve, hence u wud just be a struggling master. 6 Likes 2 Shares |
![]() |
immortalcrown: Please, be sincere. Is it that he assigns you to 'genuine but difficult duties' OR forces you into sin? difficult duties? I av no issue with that, i am easy to handle. He insist i continue and probably die in the catholic church, and can't work for me. I prefer make i no dey go church again which is my former habit. |
![]() |
I am begining to understand it doesn't pay to be good, i mean pure and total abstinence 4rm negative live style..... It looks as though it pays to be weird, nerd.
|
![]() |
justmag: I believe we should respect our parents and try to understand thier wishes for your well being, especially when you reside under their roofs. With that being said, I think you should follow your heart and if you feel switching churches will give you some comfort and fulfillment spiritual then do that, If he truly loves you, he should respect you decision...especially when it's something about religion and preference. i love and respect dem alot, he knows i dont disobey him atleast i am doing 99% of d tins he wants, but just this one he won't let me be.... They should not be surprise at d outcome. |
![]() |
immortalcrown: I am not a member of Catholic church but I can't give you a reasonable advice until you reveal why and how worshiping in Catholic church makes makes you 'the devil's errand boy'. i won't be active and fervent anymore. I am telling u who i am. Worse is dat i am undergrad n he treats me like a sec. Sku guy. A guy for dat matter. Well its my lot. #cool |
(18) (of 26 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 27 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |