NewStats: 3,259,836 , 8,170,949 topics. Date: Monday, 26 May 2025 at 05:42 AM 58173x6z3e3g |
(10) (of 10 pages)
![]() |
Oh everywhere don full @flakky i dey follow follow u like twitter.
|
![]() |
Oga Sammy Weldon!
1 Like |
![]() |
#bringbackourAishat# Tdan more update abeg oh.
|
![]() |
Terry u again.... Am sure u're going 2 pay dearly 4 ur stupidity dis time around. @Tiffany Weldon!
1 Like |
![]() |
Am really happy 4 Rebbecca.....@flakky may God increase ur creativity!
|
![]() |
Henry u better take care of Ruth nd Sandra be4 is too late. @Tiffany 1000 like 4 u.
1 Like |
![]() |
I dey follow u like bee dey follow honey?
|
![]() |
Oh! Kogi u go die 4 prison.
|
![]() |
Oga dom no updated, hope u're ok.
|
![]() |
Foolish kogi u will know no peace in ur life. @flakky more update pls
|
![]() |
Foolish kogi u will know no peace in ur life. @flakky more update pls
|
![]() |
Sandra nd Ruth will surely pay 4 there foolishness? @Tiffany ur ink will never run dry.
|
![]() |
I nor sure say dis Henry of a man go change. Tiffany weldone....
1 Like |
![]() |
Oga Sammy i dey follow u like twitter!
|
![]() |
@flakky e b like say kogi dey used juju 4 Rebecca oh, i nor sure say dis 1 na empty hand.
|
![]() |
SammyHoe: THIS THREAD IS SUSPENDED TILL SEPTEMBER 1. PLS BEAR WITH ME.wetin cum happen na? |
![]() |
Kogi make u nor worry ur cup go soon full...@flakky more ideas 2 d brain.
|
![]() |
What God has together let no terry put asunder. @tiffany dis ur story make sense nor b small.
1 Like |
![]() |
Gud morning nd happy Sunday 2 all ebiag family! Oga Sammy hope food go dey after church.
|
![]() |
Following bumper 2 bumper
|
![]() |
Mama P..... May ur river of creativity never run dry.
|
![]() |
Tdan u 2 much!
|
![]() |
Tiffanyj 1000 like 4 u!
1 Like |
![]() |
Oga Sammy gud morning, hope henry nd ted will make back 4rm dat horrible land!
|
![]() |
EBIAG family una Weldon oh?
1 Like |
![]() |
Harmonyemerald don't worry continue with d writing d Lord is ur strength.
2 Likes |
![]() |
Henry u don overcome professor Aaron!
|
![]() |
Happy Sunday everyone in d house! Tiffanyj u're one in a million.
|
![]() |
udison: IF I BECOME NIGERIA'Si will vote 4 u! U wan kill person with laugh. 1 Like |
![]() |
Linda don't worry d man u will call ur own will come at d right time!
|
![]() |
Following bumper 2 bumper
1 Like |
![]() |
Following till d end!
1 Like |
(10) (of 10 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 16 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |