NewStats: 3,263,130 , 8,179,206 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 07:25 PM 5f6f4b6z3e3g |
(1) (8) (of 8 pages)
![]() |
Na Somalia I know say Mogadishu dey na I was like it’s normalcy in Somalia until I saw Abuja |
![]() |
Well….. Well deserved |
![]() |
Adonbilivit😂😂😂 $1bn Money na water true true😂😂😂 2 Likes |
![]() |
Good….. People nowadays turn bridges into dumping spot.. One bridge is closer to my street and they’ve littered the side that you’ll have to be careful when walking on it cuz you’re almost walking on the busy road itself 1 Like |
![]() |
MILF🤗🤗
5 Likes |
![]() |
Believe anything you read online at your own peril
12 Likes 3 Shares |
![]() |
May Nigeria not happen to us oooo🤲🏽🤲🏽🤲🏽
4 Likes |
![]() |
Mightymanna: Yeah,where raiding of farms and villages is a way of life Where killing and kidnapping people is a way of life I spit on your way of life 3 Likes 1 Share |
![]() |
Na the mental slavery wey bob marley singed about be dz….. Tueh,how your religion mixes things up ehn…. 4 Likes 1 Share |
![]() |
![]() |
Some people too dey overdo
1 Like |
![]() |
Mention their names if e sure for you!!! Enuff is enuff abeg 16 Likes 3 Shares |
![]() |
Ahhhhhh See as my body dey shiver!!! Shey na crime to charge neighbor fone again ni Omo!!!!!! 6 Likes |
![]() |
Will they return the ones they’ve been debiting??
|
![]() |
Came in too hard from my point of view The speed it was descending from was much You could see when it came back and it was smooth and much slower when landing 1 Like |
![]() |
![]() |
Ain’t nothing like natural cause They just want to cover it up,imagine since 2022 and now, we’re in 2024 and nothing is being heard again Similar issue to mohbad’s death, nothing is being heard again, Nawa ooooo In this Nigeria, just have money 1 Like |
![]() |
Tueh What’s the meaning of these cybersecurity fee Ahhhhh I’m overwhelmed 3 Likes |
![]() |
Na una be d people wey no wan let it work Wetin concern the masses 3 Likes |
![]() |
Wait oo Let’s get this straight, efcc operatives were in that street and they saw him drive this so called person away and those operatives couldn’t do anything Habaa na |
![]() |
Toor Since it’s expensive than rice Make we kukuma Dey chop rice dey go na 16 Likes 1 Share |
![]() |
Make una Dey whine una sef
|
![]() |
Let him rot in jail then
|
![]() |
May the souls that departed rest in peace
10 Likes |
![]() |
Jennyclay: Just like your dad and brothers 1 Like |
![]() |
Might sound funny That’s just the plain truth Just imagine what is coming out from the mouth of the people meant to protect us 20 Likes 2 Shares |
![]() |
Una don start oooooo Abi una don divert the transport of crude oil saying na issues with pipeline Tufiakwa |
![]() |
Inukwa.. All the clowns will say anything just to stay trendy Shior!!!! |
![]() |
![]() |
No peace for the wicked E go kukuma better make Iran no try am oo Cuz Israel go come with full force 11 Likes |
![]() |
Went to shoot another scene at “The other side”… Phyno once said in his songs that “ Uwa nka bu pot of beans “ Damn😔😔 |
(1) (8) (of 8 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 17 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |