NewStats: 3,259,841 , 8,170,952 topics. Date: Monday, 26 May 2025 at 05:53 AM 1g5f736z3e3g |
(1) (10) (of 288 pages)
![]() |
Bring Neymar back ![]() |
![]() |
Old news She go old for there ![]() Format dn cast ![]() 9 Likes 1 Share |
![]() |
WhoDeyHause: He plays for Chelsea. |
![]() |
36 ![]() 3 Likes |
![]() |
Nawa o We still dy import ![]() 3 Likes |
![]() |
dyera: Oga that one na your business. |
![]() |
Omo naija sha See as the cup resemble Sec School own ![]() 7 Likes |
![]() |
This guy and his rubbish songs ![]() 3 Likes 2 Shares |
![]() |
Na iphone 18 i go buy
8 Likes |
![]() |
![]() |
Eweleke ![]() |
![]() |
Principal's Cup ![]() |
![]() |
![]() |
WhoDeyHause: You're more concerned about Barca than Chelsea ![]() Prodigal Fan |
![]() |
andrewbaba44: You dy mind the werey |
![]() |
madridguy: Like they stole yours abi?? |
![]() |
Op sabi am sef
4 Likes 2 Shares |
![]() |
Ihebu4chelsea: Na your headache be that. We dy celebrate Pep ![]() 1 Like |
![]() |
Ihebu4chelsea: Pep ![]() You didn't want him to win. |
![]() |
Updateking dy find how e wan take trend since Lowbudget Tosin ![]() |
![]() |
![]() |
Ihebu4chelsea: Pep |
![]() |
Ihebu4chelsea: Why e dy pain you?? |
![]() |
1 Like |
![]() |
2 Likes |
![]() |
Trevor012: Did you beat us?? 3 Likes |
![]() |
Trevor012: I know say you dy naturally slow. Nor make am obvious. 3 Likes |
![]() |
Trevor012: You won once and that was in 2008 ![]() Nor dy post irrelavant stats Who be this guy sef ![]() 2 Likes |
![]() |
Trevor012: Oga you've nothing to say as usual. ![]() 3 Likes |
![]() |
Trevor012: Wetin you get barca? ![]() 2 Likes |
![]() |
Man Yoo fans just dy cry since 10pm ![]() 3 Likes |
![]() |
Trevor012: The only thing when you sabi, na to hate on Messi. And you nr still sabi ![]() |
(1) (10) (of 288 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 19 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |