NewStats: 3,261,536 , 8,174,288 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 02:52 PM 6w58256z3e3g |
(14) (of 43 pages)
![]() |
He should av sued ur stupid gay ass
|
![]() |
Oga go & make money....no let frustration & poverty end ur life like this ooo. KillMNKnow: |
![]() |
Baba dash am to person nah...nothing wey u dey use am do
1 Like |
![]() |
No one assaulted anyone here abi to read dey hard you ? They were peacefully protesting or u think its nigeria ? Go & arrest them nau...online bandit [quote author=chukwuibuipob post=103861141][/quote] |
![]() |
Lolz....see painment, go epp dem arrest them nah. You think it's ur lawless Nigeria. Take a cold bathe make u no die of pains chukwuibuipob: 2 Likes |
![]() |
If u get money...leave relationship...or kuku date girl wey get money
|
![]() |
U get waste time to quote dat APC stooge...he is an old man from benue state. He doesn't comment on herdsmen ravishing his town he relocated to rivers state a PDP state buh he hates PDP Dantedasz: |
![]() |
OP u sef get time to create thread for the misrable poor bastards...they will continue to wail while ibos continue to do more. This na just genesis....ah go do Cubana sef 7 Likes |
![]() |
Oga go & hustle....make other people dey inquire about the source of ur wealth. Ur envy too much...e dey smell reach this side OwenJesse27: |
![]() |
You get time to dey reply fools who are filled with envy & jealousy...u dey try ooo Muna4real: |
![]() |
Who send ur rating....no go hustle ur own money. Siddon dia dey rate who no send you... Awon Rater 1 Like |
![]() |
See jealousy & envy Hahaha....go & hustle make u no dey envy ur fellow man OwenJesse27: 1 Like |
![]() |
See painment....oga go & hustle oo Aliyu007: 1 Like |
![]() |
Those affected by the killings should burn down that factory...how can you kill People for protesting peacefully? Who does that ?? SenatePresdo: |
![]() |
Do you hope to get girls with this simp talk ? Tbh you don't even look like someone who can take care of a woman....its not by showing flat chest sir |
![]() |
6gb × 1.5k weekly = 6k monthly courtesy of MTN Aritme...dem no dey check dat one |
![]() |
Hehehe
|
![]() |
He should take heart
|
![]() |
See painment....chai How u survive daily with the amount of hatred is wonderful. No let ur hate for SE kill you ooo. Tinubuadvocate: 1 Like |
![]() |
E b like u new to this forum....wia were you when both FG & mbaka were mud slinging at each other about how mbaka wanted contracts 4rm FG & how he was denied those contracts now he comes out to confess about how he was approached with slots which he rejected. E sure me say u be one of his asslickers...abeg all dis na damage control. Why is he criticizing the much touted messiah ? Cuz of MNK whom him no dey b4 Or cuz he was used & dumped by Apc. You wey watch the video....what do you think ? Stallione: |
![]() |
Seniorman ah don check am 4rm ur angle...if u can recall its same FG that accused mbaka of asking 4 contracts 4rm FG which mbaka debunked. Now he confesses that he was approached with slots but he choose to demand 4 more. Now ask urself this....why would a Man of God demand 4 slots in Goverment? Of what purpose is that to him ? Everyday we cry about how nepotism is destroying this country but a so called Man of God is demanding for slots for his friends & relations. What happens to people who are more qualified for those positions ? Now if he was granted those slots he won't dare criticize this istration but las Las na use & dump dem do am. SmartPolician: |
![]() |
Nansame boat we dey like this mastertek: 1 Like |
![]() |
Since after the war...abi ur just finding out ? SpecialAdviser: |
![]() |
Government wey never provide basic amenities finish. Omo 9ja hard...leave talk Plenty of our guys dey travel to those african countries to make money that they can't make here...e no tell u something? Am not saying there is no money in Nigeria ooo. Monogamy: |
![]() |
Monogamy:You think females think like that ? Abeg na wedding dey shack dem not financial freedom. |
![]() |
A typical man always wants to impress...na nature, u can't fight it. If u check am 4rm humans down to fowl sef the urge to impress the female gender is always dia. In the case of a wedding...I think it's to impress wife, her family & the crowd. Wetin society dey expect 4 man hand in this Nigeria eh....its a miracle if most men get to the age of 70...cuz wahala plenty. Monogamy: |
![]() |
Na women & dia parents get wedding ooo not even the groom. U are replying a typical Nigerian woman who can't contribute to her wedding but will want best wedding ever. Entitled pricks...if 2mao the man starts facing financial problems...next thing na broken marriage. Monogamy: |
![]() |
Who do this man like this ? So all the vigorous campaigns 4 Buhari & how he was the best thing after sliced bread was all 4 slots ?? All These Men of God....dey are no different 4rm ur typical Nigerian politicians. 32 Likes 4 Shares |
![]() |
Oga focus on your banditry ravaged North nau. Kanu has been arrested but insecurity is still at an all time high in the north. U leave ur house wey dey burn dey pursue rats like Kanu & ipob...isn't that foolishness ?? Oga you are the hypocrite here...incase u don't know Ibkhaleel: 2 Likes |
![]() |
You sound so pained because she was rejected...take some weed & u will feel alright sir. Why not focus on your bandit,kidnapping & bokoharam ravaged north that your Mr Integrity has failed woefully to fix. Are you waiting till you or ur family is kidnapped before your speak out on that ? All these head slammers that think they smart by half...if it was a president of southern extraction nominating his aide/party member for Inec commissioner u guys would begin to vibrate but cuz its bubu doing it..an asslicker like you would always endorse it. Oh & FYI....the old fools called Ohaneze has debunked that rumor of visiting Malami on NK case. Get ur facts right & stop hating you this hypocrite. Seriously I wonder how you survive with all the hate in ut heart. |
![]() |
APC Bandit....why u wan travel ? I thought u loved Nigeria 16 Likes |
![]() |
1month Chokhmah: |
(14) (of 43 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 46 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |