NewStats: 3,263,762 , 8,181,313 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 07:14 PM 2k67y

6z3e3g

Mathew1999's Posts 645a36

Mathew1999's Posts

(1) (4) (of 4 pages)

Mathew1999(m): 7:26am On Dec 24, 2022
See all this
Iyawo Pablo wey all of una dey date sef, ehn I just dey laugh abeg, who be the devil wey wan drink oil wey dem use fry egg,
Guy u dey try e show say u sef no Sabi cook.
And u wey dey talk are u a virgin b4 u start looking whether she's not or she is
Well u got what u deserve tho
A disvirgined guy + a babe wey no fit fry egg.
Mathew1999(m): 7:21am On Dec 24, 2022
Yeah
Lol e show say the baby na one stubborn preeq he be.
Mathew1999(m): 7:18am On Dec 24, 2022
Guy shey this think wey u wan try so no go kill u like this, like the pain breakfast own oooo, later u go con turn angry bird for house.
Mathew1999(m): 2:31pm On Jun 15, 2022
Abeg I no understand again o what is Russian police doing at uk airport

1 Like

Mathew1999(m): 2:29pm On Jun 15, 2022
Make una leave righteousness2 alone o he's not a pervert he's just interested in the clit pix that's all
Mathew1999(m): 2:24pm On Jun 15, 2022
Op
No come here cone dey oppress us with fake love jare m sure u're a lonely n single guy
Mathew1999(m): 8:06pm On Jun 13, 2022
Happy birthday babe
22this year n u don see shege for relationship
All is well
Age with mercy and grace

2 Likes

Mathew1999(m): 8:05pm On Jun 13, 2022
Bwess is life
Esp round shaped medium sized bwess
Mathew1999(m): 8:02pm On Jun 13, 2022
saintbillion:
I know u wish to have such. grin grin
If u have such how u wan take survive Nigeria
Mathew1999(m): 7:57pm On Jun 13, 2022
virginprincess:
I mean i feel so much pain during my period.
Oh now I understand, isn't there any medicine or tablet that works on the pain, that during the period the person won't experience any pain
Mathew1999(m): 10:52am On Jun 10, 2022
virginprincess:
Wow,op thanks,i hope this helps because i usually through hell during my period.
Hell bawo I don't understand
Mathew1999(m): 10:44am On Jun 10, 2022
Op
Boss howfar about the money has it drop
Mathew1999(m): 8:48am On Jun 09, 2022
Op
I hear say Na egusi dem dey call am o
Mathew1999(m): 5:57pm On Jun 08, 2022
Person wey never see money to chop dey buy cream this OP
Continue jare na ur type dey old before before dem see good person marry
Mathew1999(m): 11:11am On Jun 08, 2022
Wait guys am I the only one that noticed that this OP no too well e con be like say too much sun don dey affect his thinking n reasoning,
Can u just imagine ontop ordinary accommodation u don dey dream say u knack the innocent girl op u no do well o,
All u Kno is to dey chuck chuck ur prickson for anything wey get hold
Op repent turn back to Jesus he is the only light without him na inside darkness u dey o na why u dey have bad dream be that o repent.
Mathew1999(m): 11:04am On Jun 08, 2022
Op
Boss
Make I just clear u for just one thing as someone don already talk am say anything wey no go give u rest of mind n peace of mind discard it

N guy it will be advisable to leave the girl in a simple way just like this "babe can we take a break or let's go our separate ways" I think that should do, because if u no leave her na part 2 torture be that o, being in this Nigeria is already enough to call torture.

1 Like

Mathew1999(m): 5:11pm On Jun 07, 2022
The weerey don use him life savings play bet finish all is lost but abeg help me tell him Incase he's thinking of commiting suicide make he go hospital and donate his Organs to those wey need am thank you
Mathew1999(m): 5:06pm On Jun 07, 2022
Some people don suffer o am sure no be only APC dey dere some people wey be say because of 2k dem come, if dem reach house wetin dey wan talk say e happen to them wey make there eyes red.

The writer sef na something dem Tear gas a whole leader of tomorrow for Nigeria because now youths are not leading anything na old men be leaders of tomorrow o
Mathew1999(m): 9:07am On Jun 07, 2022
Bwess is the best

She no get bwess

She no fine kankan

7 Likes

Mathew1999(m): 8:12pm On Jun 06, 2022
Assuming all mother's can be doing this some ladies won't have turn out to become Olosho,Lowkey prostitute, or highway prostitute, kudos to that woman��

2 Likes

Mathew1999(m): 10:09am On Jun 06, 2022
Mad people everywhere

Una no sell kidney again na thumb una dey sell now Kai,
Just when I tot ave seen it all

1 Like

Mathew1999(m): 10:01am On Jun 06, 2022
Local man cannot can on his own
He's just an asshole nothing more why will u just be using old skul style to be touching or molesting a lady with small body
But still the guy Bleep na both hand he suppose use crab the breast and come receive proper beating the guys na weerey if to say na somewhere private than that now he fit rape the girl sef dem suppose beat am like person wey loot money for market.
Mathew1999(m): 9:54am On Jun 06, 2022
Nice one jare Apostle tiwa
Mathew1999(m): 9:52am On Jun 06, 2022
M outta words
Mathew1999(m): 12:05am On Jun 05, 2022
Abeg food is food which one is frog eater, n snake eater bayi coz I no understand una again o
Mathew1999(m): 12:03am On Jun 05, 2022
Boss abeg no shoot anything oo,
I don't have much to say but bro no shoot just throway the gun and keep the hustle moving, shoot ke abeg no try am no be say u wan marry her na to just dey Bleep Bleep the underaged girl, just leave her may God be with u.
Mathew1999(m): 11:52pm On Jun 04, 2022
Walahi apart from Twitter na nairaland next o
U talk anyhow dem go jam u anyhow

19 Likes 3 Shares

Mathew1999(m): 11:48pm On Jun 04, 2022
sammycipher:


I won't lie the subject post was catchy, I thought it was a real problem.... Little did I know it was a case of an underaged boy with 2 confused creatures
It is as if u are the one who is more confused sef
Comerade u too like vawulence

6 Likes 1 Share

(1) (4) (of 4 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.