NewStats: 3,263,563 , 8,180,556 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 01:53 PM 15402r6z3e3g |
(1) (of 1 pages)
![]() |
I still dey on my bed, nah for this rubbish country I go follow NLC go protest ,no be me
|
![]() |
You don show that girl how weak you are,no girl fit get mind break my TV...dem no born her mama grandma well
|
![]() |
Op the thunder wey go fire you still dey heaven dey do press up
3 Likes |
![]() |
This man too mumu,you think say you fit beat osinbajo or tinubu
|
![]() |
Pls what about woman with two kids,can someone marry her if she is serious
|
![]() |
My brother you no gamble me,from what to dice,from dice to aja nsare,i jump to baby,virtual,I don use my sister 250k I was suppose to use help buy tires for her house play virtual,infact i don use my church money almost 15k play virtual...but to God be the glory this month make it a year and half that I stop gambling...Am perfectly down well now...I thank God o...you see that virtual nah big curse...believe you won't go back to gamble
8 Likes |
![]() |
Guy you be mumu,so you don forget elon musk be genius abi,you think someone will be able to hack his twitter down with that amount of money
|
![]() |
See his face like Dracula own,useless people
|
![]() |
Toto nah one kind dirty LovePeddler,imagine saying just because I open leg for u no mean say we dey the same level,why you open leg for person weh no dey ur level,abi pussy dey scratch her ni
1 Like |
![]() |
Nawa o,arsenal tu ti ze o
|
![]() |
Thunder Biko where ur slippers come see something,how is this a new for God sake... You get lock say you no jam another car... Some guys with a cockroach brain shaa
|
![]() |
Mr bubu just they fum..
|
![]() |
I never see the thunder weh go fire this people o
|
![]() |
Some guys here will still marry this girl for free, upon say all her gadget done expire
|
![]() |
What a wicked world,no one go oppress me shaa
|
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 11 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |