NewStats: 3,263,952 , 8,182,064 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 01:48 AM 4q2u536z3e3g |
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
wetin dey wan talk abeg
|
![]() |
I tire for this Governors in Eastern States, have they not been collecting Federal allocations from the Federation to fix their roads? what a disaster am seeing.
|
![]() |
Them come wear the same shoes
|
![]() |
why the president no change Lai mohammed, Ameachi Rotimi?
|
![]() |
him for tell people the same day that him dey Nnewi, why be say na after him don come back to lagos him dey post the pictures?
|
![]() |
FFK want soft landing, he wants to APC
|
![]() |
So this guy remove him prick?
|
![]() |
The Doctors na children? DSS are fond of denying their Bleep up. the same thing with Channels presenters.
|
![]() |
Maybe the Man no sabi Kerewa well, and the woman na sex machine she be, he needs medication in his subsequent marriage so that women no go cheat am.
1 Like |
![]() |
When we tell the President to proscribe these people as terrorist he refused. if him like make him call them boys scout.
1 Like |
![]() |
KAI!, THIS IS MORE THAN A SLAP IN OUR SECURITY ARCHITECTURE, NDA? THE BEST FORMATION IN AFRICA BEEN ATTACK BY BANDITS. WITH THIS, I BELIEVE THIS BANDIT CAN BENETRATE ASO ROCK. 2 Likes |
![]() |
Mehn, Timaya missed fresh Pussy oh.....this chic too fine
|
![]() |
we dey Kaduna till now no rain, lie lie people.
|
![]() |
15 to 18 courses in one semester, why headache no go kill her. Nigerian University courses are too much
5 Likes |
![]() |
Olosho like her, see her flat breast, i don't know what does guys ire in her that they want to Bleep her.
1 Like |
![]() |
each time i see this man with cap like basket, i asked myself who proffer Professor to him.
|
![]() |
it is not the talking oh.... let them move to those banks and engage them. the remuneration nothing to write home about.
|
![]() |
I think the two fake House mates are: Cross and Princess
|
![]() |
70k
1 Like |
![]() |
Na boy or girl?
1 Like |
![]() |
The guy get G-wagon and prado Jeep sef. na poor people dey die for them oh....
1 Like |
![]() |
Now na Adis ababa we hear again oh... some say Kenya, some say Czech others say Brazil.... hmmmmmm journalist
1 Like |
![]() |
we were told that Nnamdi Kanu was arrested in Czech republic, some said in Brazil, while some said that he was lured with a lady. which one we go accept?
1 Like |
![]() |
Taahhh, make una go sit down, empty threat Mazi Nnamdi Kanu go regret why him declare IPOB or Biafra. Kuje prison don get new visitor
1 Like |
![]() |
This scenario reminds me of how Umar Dikko was smuggled into Nigeria in a Coffin through the ship
1 Like |
![]() |
The President said he will teach the IPOB guys in the language they understand, The president kept to his promise.
4 Likes |
![]() |
May God save us from Harder harder ladies, i always tell my friends this scenario, that women hole no go ever full, Bleep and release for one year nothing
1 Like |
![]() |
That thing they called Prick, no dey hear preaching oh.....
1 Like |
![]() |
NA SOSO SUPER EAGLES PLAYERS DEY VISIT THIS MAN? WETIN HIM WAN ACHIEVE
5 Likes |
![]() |
i like this Man with the whole of my heart
3 Likes |
![]() |
Maybe the prick small like candle, him wan make am big, so that him go come back full force, make him cain her harder! harder!! harder!!! as the women always do for bed.
1 Like |
![]() |
I wonder how this man got his Professorship. fanatic to the core.
1 Like |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 18 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |