NewStats: 3,263,871 , 8,181,680 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 12:31 PM 3l1c2f6z3e3g |
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
Bros watin naaa🤦‍♂️
|
![]() |
how about d one inec forged, dem certify am na
|
![]() |
they don’t even av yansh
|
![]() |
U sure say e no like dat!
|
![]() |
Hon. Sherif do face like person wey go loot moni
1 Like |
![]() |
Very wicked goat
|
![]() |
Our politicians na big boys to d law
|
![]() |
U had ur chances, just leave the office abeg
1 Like |
![]() |
Dynamicboss:Nor b juju b dat 1 Like |
![]() |
With d presidential jet?
|
![]() |
I pray their eyes go blind as they look into it. We don't have fuel & they are looking
|
![]() |
Enerhen junction~~p.t.i road, not very far.
1 Like |
![]() |
Warri~benin, the driver did 200km/h. It was this new hilux 2022, we spent 48 minute
|
![]() |
We go who is who 4 ballot box.
|
![]() |
Na so okowa convoy nearly jam okowa enemy not i.
|
![]() |
I vote for jungle justice. Maybe they'll learn d hard way.
|
![]() |
People dey loot us Dem dey shoot us Untop d kind suffer dem put us.
|
![]() |
This world get unsafer as technology advances.
1 Like |
![]() |
Why does my mind automatically think of ned
|
![]() |
To become a politician is to become a thief, not only in nigeria but everywhere else.
|
![]() |
Awa president & travel is like pant & yansh
|
![]() |
Political purpose
|
![]() |
There is a first time to everything
1 Like |
![]() |
Because a particular document was not properly place to be tendered to court, this govt. Na scam,nothing makes sense.
|
![]() |
Tell us the names of top officials involve. And check other govt. Portals.
|
![]() |
What's the need for fighting for something that is not yours
|
![]() |
Let them build, sorfar him leave the chair
|
![]() |
Make police officers wey fuckup face jungle justice.
|
![]() |
Buhari nor value dis awa country atall, mayb na money him dey go hide 4 diff. Countries
1 Like |
![]() |
The man has failed us in everything.
|
![]() |
Yansh still get value 4 dis country 9ja
|
![]() |
It's a shame that after all these years nigeria still suffer poor electricity supply.
|
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 12 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |