NewStats: 3,264,567 , 8,184,117 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 02:56 PM 396j4g6z3e3g |
(1) (10) (of 69 pages)
![]() |
Viicfuntop: Sure, anyone can be King Kong online na... Olodo!!! ![]() ![]() 3 Likes |
![]() |
Viicfuntop: Gerrrarrrriahhhh Mehn... You're not even that intelligent to start exchanging words with in the first place... ![]() ![]()
|
![]() |
Viicfuntop: ![]() ![]() Hahahaha, pot calling kettle kettle black... Na Nairaland dey give una liver sha, call me that for real life maybe ah no go knack sense enter that your empty skull... ![]() Simpleton with single digit IQ...!! ![]() ![]() 2 Likes |
![]() |
saintkeppy: Lol, the matter just tire me jawe... Make person dey hit 'em small small na... ![]() ![]() 5 - 10 odds will suffice sha... ![]() |
![]() |
saintkeppy: Lol, Yeah Bro... That looks like the only affordable option right now... ![]() And I'd be glad if you can help with the odds so... Let's hit this bookies hard together Bro whilst we still can, we don't have to be waiting for that "1 day" that may not even come anytime sooner sef... ![]() |
![]() |
DonroxyII: Omoh, the girl matter tire me walahitalahi... Na all these girls with archaic thinking faculty say Man's gats dey apologize for any little stuffs... You be "Omo Mama olowo" and ah talk am as ah see am, so I'd need to apologize for saying the truth and how I feel about you?? Na small pikin reasoning be that na... ![]() @TheBolded... That's exactly why person shouldn't be apologizing for little shîts that happens between you guys... Small time now you'd still have to apologize for her waking up later or even start to dey apologize about something wey no concern her... ![]() 2 Likes |
![]() |
Viicfuntop:
|
![]() |
Viicfuntop:
|
![]() |
saintkeppy: Lol, money don finish for my bet9ja online today Bruv... Ah play like 10 tickets, everything cast and some even overcast sef... Make ah no lie you Bruv, the thing tire me... Ah bin dey reason make ah go sabbatical leave small sef, ah don too ruin money for that shît this month alone... ![]() But ah go try find one betshop play this your game in the morning sha maybe whenever I'm chanced and I might not even bother to play sef... You suppose understand, Bruv... ![]() |
![]() |
Viicfuntop: Which kind small pikin reasoning be this?? Some ladies sef.. Well ah no blame you sha, na the guy wey dey seek for your epp ah blame... ![]() "Better to remain silent and be thought a fool than to speak and to remove all doubt".... I think you should make this your watchword henceforth... Mtcheeeeew!!! ![]() 1 Like |
![]() |
saintkeppy: Yeah, Bruv... We can only hope for the best (greens) but still expecting the worst (red)... ![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
amani63:Nice tits... ![]() |
![]() |
Who you epp?? ![]() |
![]() |
Wey the pic?? ![]() |
![]() |
saintkeppy: 6KRL2XK I edited one of the 2 games cos I noticed some similarities between 'em... Na the booking dey up there, shey ah try?? |
![]() |
saintkeppy:
|
![]() |
saintkeppy: OK, Bruv... Thanks ![]() Ah don rebet that one.. I made some changes though similar to the original one you gave me, here is the booking code; 6KQY9FS |
![]() |
saintkeppy: Alright, gonna rebet that now... The game still ain't showing, Bruv... Maybe you should epp rebook and resend if it's still showing for your own side... |
![]() |
daddio: Yep... Encountered some ish at first though but it later turned out successful.. ![]() |
![]() |
![]() |
saintkeppy: Lol... I didn't even bother to check that.. I woulda changed it to over 1.5 before staking it.. Lord knows sha... The both booking numbers don expire, Bruv... Check am again... |
![]() |
freshkpomo:Lol... Shey ah try?? ![]() |
![]() |
saintkeppy: 6KQ6LZV The edited version of the first one, Bruv... I added Broendby cos the odd don start to dey reduce as ah dey edit am... |
![]() |
freshkpomo:6KPLSRV Edited version... ![]() 1 Like 2 Shares |
![]() |
So?? ![]() |
![]() |
Lol... I kinda believe your story sha maybe cos I don hear this kind storyline wella sha but I'm still finding it hard to fathom the amount of exaggeration you added sha... ![]() Nice write-up anyways.. You get talent sha... ![]() |
(1) (10) (of 69 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 43 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |