NewStats: 3,263,647 , 8,180,891 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 03:07 AM 372p3z6z3e3g |
(3) (4) (of 4 pages)
![]() |
Lol!!! Haahaa oga ooo, sheey nha person talk say make goodluck ebele jonathan no get child ni? Haaaba leave this small girl make she enjoy her father tenure na....if say nha you walahi you go do this. ![]() |
![]() |
I'm impeachable, I'm impeachable, I'm impeachable.....who is fayose? Is he that guy wey no fit differentiate between impeachable and unimpeachable abi?.....continue. ![]() |
![]() |
Go home go home....you guys no dey hear word nii ![]() 2 Likes |
![]() |
Ki oluwa sanu fun awa omo ree.
|
![]() |
Enough of this Apc and pdp, we need another party with different people entirely..apc and pdp are all the same, this current apc government is full of many ex pdp and if pdp win in 2019 some of this apc member will still decamp to pdp....may God help us in this country...
|
![]() |
![]() ![]() ![]() |
![]() |
:oChai this guy can chop anything oo, he no ever fear if them give him poision.
|
![]() |
Who be this one? I pity you oo, why can't you mind your business? you want to waste your parent money abi? You better carry your own cross...
|
![]() |
07062650307
|
![]() |
Okay but me no dey use ham before. None of my business
|
![]() |
Prayfornigeria. ![]() |
![]() |
Chai!! May God help us in this country of ours ooo..
|
![]() |
Okay oooo..mosquitoe wipers.
|
![]() |
Carry this go front page aabeg.
|
![]() |
Aabeg sheey edo or benin nha part of nigeria then be? Coz I never hear the name before, are they from peru or haiti? Only benin wey I know nha benin republic ![]() ![]() ![]() ![]() 2 Likes 1 Share |
![]() |
Okay
|
![]() |
Nha so I dey always pray say...oluwa bless me today cos I don't know tomorrow, as I dey work I dey pray lord show me love ![]() ![]() |
![]() |
![]() 1 Like |
![]() |
;DAnother scam alert....beware oo nigerian
|
![]() |
Omo!! I just say make I go urinate make I come back ni...see how comment don plenty...ee get as e b.
1 Like |
![]() |
;Dbangalee
|
![]() |
Wetin concern me? ![]() |
![]() |
End time..may God help us.
1 Like |
![]() |
I rep unilorin..better by far.
|
![]() |
Baddest..
|
(3) (4) (of 4 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 20 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |