NewStats: 3,259,585 , 8,170,562 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 04:26 PM 5b5b596z3e3g |
(1) (10) (of 111 pages)
![]() |
Neoteny:Oga Na lie!! |
![]() |
Elidrisy20:It doesn't matter.. have you forgotten about Zidane? |
![]() |
Any device wey I dey always buy, I dey always drain the battery to zero before charging them and I never regret any ![]() 5 Likes |
![]() |
![]() I dey go 🚶🏼♂️file a lawsuit for one were guy wey snap me without my permission con still post me for en WhatsApp status like this How much make I sue am ![]() 1 Like |
![]() |
![]() E go reach station go tell em colleagues sey "People nor like us oo" 16 Likes |
![]() |
![]() Konji Na bastard.. E nor know gender ![]() 1 Like |
![]() |
![]() ![]() E good like that |
![]() |
Anytime I have my family in my car, I don't accelerate beyond 100kmH let alone going against traffic rules. The man, knowing fully well that he has his kid in the car, and still going against traffic rules to the extent of running from Police. That man killed his son on behalf of a stupid police officer RIP Innocent son |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() ![]() |
![]() |
Dogalmighty17:Endorsement I guess |
![]() |
nwakibie3:It's everywhere bro.. that's how thugs behaves. Don't forget, he's also Omo Mushin ![]() |
![]() |
Make I never call you Tẹwo-tẹwo Aminu sha ![]() Wetin make your girlfriend no get your pictures again? Reason am Na! Don't send her the picture. Tell her to use from the one she has on her phone Abi you wan go do photoshoot Ni ![]() |
![]() |
This is very bad from the Thugs in my home town. I don't know what led to this but it's very very bad. We all know Alhaji Pasuma to be a very peaceful and very kind person. So, why they attack him still baffles me. I am thinking maybe those touts are of caucus and Pasuma crew settled one gang, unknowingly to him that they are two or more. Because, what could have led to this stupid attack on an entertainer? 2 Likes |
![]() |
Educationalserv:Don't mind them!! He is saying the fact. If a civil servant should acquire a car of 500meter, where e get the money Na the question wey we go ask This Serikin Mota still dey sell civil servant cars oo |
![]() |
I have seen many of your videos on tiktok. Where, whenever you want to start to talk, you praise Allah and leave no recognition for His prophet Muhammad, yet you are under the guise of Islam. I know knowledge is power and not against RMQK, but is it a religion on its own? Do you believe in Prophet Muhammad as the messenger of Allah? Do you believe in Jesus Christ and his coming back? As a Muslim member among you, do you perform Solar (5 daily prayer)? As a Christian member among you, do you believe in the holy trinity? Do you go to Hajj? When Ramadan comes, does your Wisdom says you should fast like every other Muslims? Do you believe in the Qur'an, Bible and Ifa? Or which one do you use as word of Almighty God to guide you? Please I need answer to this questions! And the most important of of my questions is Do you believe in the existence of GOd? 🙏🏼💯 1 Like |
![]() |
Lekki go sink one day... Na me know wetin I dey talk.
1 Like 1 Share |
![]() |
He cannot stay with you ooo 😞!!! E don show you how e be, make you move on oo. That's how stars do!!! 2 Likes |
![]() |
I hope they address this allegations
|
![]() |
![]() SmartProf:Na "I too know" dey worry you!! Who tell you sey developed world nor dey show case fast cars also? Even Nairaland don showcase one Nigerian talent wey dey build fast cars from scratch for this front page today. Na people like you go still talk bad about am. If you no fit afford better fast car wey you go show off no mean sey make people wey get am.no rev am ![]() 7 Likes |
![]() |
OkpaNsukkaisBae:Yinmu!! Those they have been seeing on tiktok all these while nko ![]() 6 Likes 1 Share |
![]() |
I bn dey think sey this governor get sense before until this statement oo. Bring a reference where fasting and prayer don solve insecurity problem before. Na so one Osama bin Laden talk sey Na people with dreadlock be terrorist for en state ![]() |
![]() |
Emeskhalifa:Una no just get sense ![]() So you think sey Na Davido go post that kain video on his gram? Because of how much wey e give am. That's pure love ❤️!! We all know Davido to be very kind, so stop the hate and help the less privileged in your street also |
![]() |
![]() |
![]() 1 Like |
![]() |
AntiChristian:So Okoya pikin nor need flogging ![]() 1 Like |
![]() |
All these guys go still make money out of the placard dey carried ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
whippersnapper:Wetin carry Ronaldo enter here now? You no fit live Ronaldo reach me but make una dey use sense once in a while now. Which player nor dey get injury? Some people go just Wurugbon lẹnu dey yarn dust ![]() 6 Likes |
![]() |
jojo1415:Awoniyi situation was not the reason why he was furious at Nuno. It's because the whole team was playing rubbish and they needed the match because Newcastle already defeated Chelsea 2 nil that day. And the owner is a chronic gambler ![]() 15 Likes |
![]() |
Omo!! A family's bread winner... I wish you a very quick recovery ooo
33 Likes 1 Share |
(1) (10) (of 111 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 29 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |