NewStats: 3,263,801 , 8,181,442 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 12:13 AM 1s5s3b6z3e3g |
(1) (4) (of 4 pages)
![]() |
Nawaooh. Wahala be like Television shaa.
|
![]() |
Na this evening sef wey the SMS enter. I never validate my BVN yet shaa.
|
![]() |
Please give me two reasons why this is news? How wedding date take concern us? Abii you wan send invitation cards nii? Awon "i must trend".
|
![]() |
Chai. Na so their "work-chop" take collapse.
1 Like |
![]() |
Chai. Another huge loan again ooh. And wetin come dey pain me be say, na always in Billion Dollars. When them wan come pay the loans and debts finish? Maybe las las, na to sell the country go remain. Buhari don show us shege...E no go better for the son of a baztard Sudanese father...Iseeee. |
![]() |
22k ko, 22karat nii. The wristwatch follow come with receipt nii? Omo the bannie try but that's an exaggerated price. Haba bros, that stuff no go 3.5k. Don't you see how genuinely fake it is?
5 Likes |
![]() |
Ah ahn. This one loud gaan.
|
![]() |
Hahahahahaha. Bubu don cast. No be small cruise catching ooh.
|
![]() |
No be lie. Naija to the world.
1 Like |
![]() |
Daammmnnn! Such cruelty.
|
![]() |
Wow. Poor creature. I'm sure it later entered the pot.
|
![]() |
Na so. Dino Melaye, you reason koko. If na so them want make e play, no shaking tree. We Move.
|
![]() |
May his soul rest in peace. Condolences to the family.
|
![]() |
May his soul rest in [u] piece [\u] . Condolences to the family. 1 Like |
![]() |
KanuSE: Omo, even for real life sef, i dey observe them plenty. No be only for TV and Magazines them dey. |
![]() |
Oh, is that all? Well, i've seen fresher, plumpier and more succulent buttz than her's. But the bannie set shaa.
|
![]() |
Eiyaaah. The Lord is your strength Peruzzi. Get well soon. Blaze higher till you become the Most High.
1 Like |
![]() |
Na cruise.
|
![]() |
Chai. See shape nah. At 43 ooh.
|
![]() |
Omo mehn. The way i dey look this BBNaija of a thing, its like i go try my luck for the thing ooh. Because all these gifts wey them dey gift "Ex-BBN" contestants, e get as e dey be. As I dey so, i dey look my stepping stone for that BBN stuff gaan. Nice breasts LILO. |
![]() |
Hey NairaLanders. Got a Facebook for sale. From; 2014 till date. Quite affordable. me; 08103573070
|
![]() |
cayorday89: Gbam!!! The matter don solve e self. |
![]() |
Nawaooh. No be lie shaa. Its a welcome development. Na remain to set up better stardards. But as the Education system for Naija get k-leg, i pity the school in advance.
1 Like |
![]() |
osamz007: Hmmmmmm. Omo mehn. You now wey be man, wetin you don achieve from your own "HARDER HARDER"? |
![]() |
Nice one. Congrats to her. Seems her 'hustle' has paid off.
6 Likes 1 Share |
![]() |
Omo mehn. Congrats to her. She's thick and quite bangable...Wonder the niggaa who dey 'shine her congo' sef.
|
![]() |
Fabulous35: This one na back to the era of Adam and Eve abi na wetin we go call am? |
![]() |
Omo mehn. This country na cruise guy.
|
![]() |
Omo mehn. If na joke, make FG comport themselves ooh. But if na true, na their fada!!! Which kind wahala be this wey be like G-stringz nah? Me don tire for Naija ooh.
1 Like |
![]() |
Omo mehn.
|
![]() |
Omo mehn. Wetin i go call this one now? Up NEPA abi na Full Current? Nawaooh.
|
(1) (4) (of 4 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 24 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |