NewStats: 3,265,167 , 8,185,867 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 05:46 PM z6s1w6z3e3g |
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
Good day to you, please what is your take on Elantra 2011 Limited Naija used. Thanks
|
![]() |
Afriqan: I think Russel walked away without taking a dime. Legally $22 million was his if he wanted to but the guy nor collect |
![]() |
Jeddo-Ughoton road in Okpe LGA, please don't include this road because na big lie. Road wey me dey drive to Obodo before Okowa enter office. This is poo
1 Like |
![]() |
dangoteinlaw: See the way you yarn dust full ground? Guy u fall your hand Awilo malle bobi. Bongo pidgin wey be like Nnewi pidgin, nor voice that thing again make we nor go call Calabar for you to treat your Mara. I rep Agbassa, strong warri pikin |
![]() |
Dammyzeal007: You call this poo brilliant? I be lyk say na downtown Okere weed you smoke. Nonsense 1 Like |
![]() |
finest0007: Carabao Cup |
![]() |
G1ms: Staked |
![]() |
Chiefheywhy: Staked 1 Like |
![]() |
ecoeco: Na Only U waka come? ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
LOL.... See Uppercut!! ![]() |
![]() |
kaakumme: What is this one saying? |
![]() |
Turn Off: LOTS of stretch marks ![]() Bleaching Flat Chest Dull n Dumb Lazy Cant cook Nagging (I prefer stretch mark than a nagging type) ![]() Dirty Turn on: Opposite of my turn offs |
![]() |
Seculent: Eya... as you dey clueless so, make he nor be like say you relate to Jona oh ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Seculent: She said that because she knew your kind of monkey wey you be nor worth her banana. Guy rest your case the lady is married, why you dey prove to her say you be really MONKEY with no banana? Oya Oga Titus, tell me your Turn Offs |
![]() |
Seculent: Guy na only format i talk oh, why d insult na? All it takes to format a dead brain is just a rugged SLAP and beside, i have read all your conversation. |
![]() |
Seculent: Guy how can someone be a Virgin when she already told you so many times that she is happily married? Your brain need special formatting oh 1 Like |
![]() |
Yemi please
|
![]() |
lefulefu: You wan kill me with laugh abi? ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
ProfessorPeter: 1 GHC = 51 NGN E NOR BETTER OUR NAIRA? |
![]() |
Raymondenyi: 1 Like |
![]() |
EZEIGBO1OFIMO: Op you can lie oh http://www.bbc.co.uk/programmes/p03891wc 1 Like |
![]() |
OP you be bad belle Biafra abi? This is BBC UK and a voice interview with DR. ENOCH asking him HOW HE WILL SPEND HIS $1M http://www.bbc.co.uk/programmes/p03891wc 3 Likes 1 Share |
![]() |
Buddhists Living with Hindus = NO PROBLEM Hindus Living with Christians = NO PROBLEM Christians Living with Shinto = NO PROBLEM Shinto Living with Confucians = NO PROBLEM Confucians Living with Bahai’s = NO PROBLEM Bahai’s Living with Jews = NO PROBLEM Jews Living with Atheists = NO PROBLEM Atheists Living with Buddhists = NO PROBLEM Buddhists Living with Sikhs = NO PROBLEM Sikhs Living with Hindus = NO PROBLEM Hindus Living with Bahai’s = NO PROBLEM Bahai’s Living with Christians = NO PROBLEM Christians Living with Jews = NO PROBLEM Jews Living with Buddhists = NO PROBLEM Buddhists Living with Shinto = NO PROBLEM Shinto Living with Atheists = NO PROBLEM Atheists Living with Confucians = NO PROBLEM Confucians Living with Atheists = NO PROBLEM But... Muslims living with Hindus = Problem Muslims living with Buddhists = Problem Muslims living with Christians = Problem Muslims living with Jews = Problem Muslims living with Sikhs = Problem Muslims living with Bahai = Problem Muslims living with Shinto = Problem Muslims living with Atheists = Problem SUNNI MUSLIMS LIVING IN EUROPE BIGGEST PROBLEM! Why are Muslims always blaming other religion for their problems and downfalls? When will they (Muslims) start taking responsibilities for the cause of their misfortune? I urge our Muslim brothers to wise up before other religions start having suicide bombers ![]() ![]() ![]() |
![]() |
![]() |
fratermathy: This means that INEC does not have the capacity to screen anyone. |
![]() |
Ebimablog: Thanks |
![]() |
bedfordng: My street in not included in nipost website, what will i do next in other for me to receive my parcel? |
![]() |
Make the Emir come marry una sisters wey dey reach 32yrs abi? If na 20yrs he marry sef, una go still complain. See all of una "ur DAD" wey dey go against this marriage, make una continue dey wail till she don give birth to a prince. What about the old ibo babalawo man for Enugu wey marry more than 30 wives and the youngest is 18? una nor wail oh abi? Na here we dey (NL) wey they post a warri boy of about 23yrs wey marry a lady of about too old to acertian her age and all we talked about was he was too desperate to have a good life, why this Sanusi case be different? 18yrs na adult according to Nigeria constitution |
![]() |
1 Like |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 35 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |