NewStats: 3,259,368 , 8,169,929 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 07:30 PM 4e5e1v

6z3e3g

Kalashnikov102's Posts 4sd3m

Kalashnikov102's Posts

(14) (of 79 pages)

Kalashnikov102(m): 12:09am On Feb 09, 2020
I knew fetish things was in existance.. But mine ad to God be all the Glory! I out grew them!!! So this is my testimony--->

While in Jss3 so much intimidation was coming from rivalry schools which we engaged in football matches.. Fine babes go come and guys wet get style go show upp!! Naso sometimes fight go burst cos of lossessad so on one Christmas I travel naso I complain give my cousin broda wey be SVC naso him laugh me say see wetin children of primary school take dey run matter here! Naso e assure me say before I travel go back him go ogume tight me!

So the night before I travel naso e call me go back yard..carry razor cut my hand rub something say mk I no quick dey fight until dem provoke ME! Bt iffa retaliate I go see the action! Den e come givevme ring say any babe I touch go follow me!! Omoh mehn I go back mehn wan try me naso I kpos 2guys better slap naso dem begin find grass to chop!! I turn small hero up too SS3...BT am so greatful to God Almighty cos he alone is the greatest of all!!

21 Likes 1 Share

Kalashnikov102(m): 10:52am On Feb 08, 2020
Riele:
smiley

I love this woman . My role model .

The fact that she's souring high with all the hate being thrown at her by frustrated mofons is incredible .

Baby girl ! . Our attention this year will be expensive to get .



So shall it be dear!
Kalashnikov102(m): 11:44pm On Feb 07, 2020
Now that's a gad dem lie!!

Kalashnikov102(m): 11:34pm On Feb 07, 2020
Infinix and Techno na 5/6 this na infinix S5
Kalashnikov102(m): 11:30pm On Feb 07, 2020
Sometimes dem dey play hard to fall..jus keep tryinnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnng!!!!
Once e nack 5:00am my broad lock upp..you no fit kii ya self
Kalashnikov102(m): 11:18pm On Feb 07, 2020
Mine was back then in Kano! Idris Abdulkareem was a close pal to DJ Snow so he often comes to the studio regularly and was a boy to DJ Snow who swept ad cleaned his studio! When Idris shows upp ad Snow is not around he usually smokes fat blunt @d generator side ad when he comes bk he be like DJ Snow too like woman because e too fine uptill now e never show!! Ah be like bros calm e go soon show! Naso him go begin play beat dey say make we freestyle and naso e go dey use rap dey insult government and olasho me go am dey rap cos I good too!!!! Next thing we go laf together say my lines good too! Him go buy big calypso ad packet of cigar wey e send me go buy..one day one day naso e tell DJ Snow for my front say him wan nack enter Lagos. My broad enter Lagos God con bless I'm music nationwide we begin to hear bros Idris matter! BT the nutshell we still maintain relationship if we hook upp ad some of my lyrics then him kpake am BT I no worry since na Kano City to the world!

11 Likes

Kalashnikov102(m): 3:07pm On Feb 07, 2020
Look @this wan she want to trend..keke wey reach 700k!!

3 Likes

Kalashnikov102(m): 3:01pm On Feb 07, 2020
Papa jide no let her teach jide the homework for night.


Papa jide con coza mama jide for night.


Morning reach papa jide go work.


Mama jide baf ad dress jide for school.


She con to do jide home work on top bike.


Now that is jide's family!

4 Likes 1 Share

Kalashnikov102(m): 2:56pm On Feb 07, 2020
Lord save us all! #Psalm91
Kalashnikov102(m): 12:39am On Feb 07, 2020
Shibaraba:
That wrapper.... Natural bedspread. Bed spread everywhere you go. Even on the floor. Only real legends will understand my direction




You see beyond my broadgrin
Kalashnikov102(m): 12:04pm On Feb 06, 2020
.
Kalashnikov102(m): 10:24am On Feb 06, 2020
If not for Coronavirus my IBO brodas don dey warm upp to go China to get the chinko version grin
Kalashnikov102(m): 11:10am On Feb 05, 2020
I see some wisdom in his saying BT not all wife's or girlfriends are the same!
Kalashnikov102(m): 10:12am On Feb 04, 2020
Tacha and Mercy combined: (
Kalashnikov102(m): 10:10am On Feb 04, 2020
madridguy:
Dead body still hold gun. Naija police grin


Dem even put that oda one nyash off gun inside tro..I greet the gallant mehn grin
Kalashnikov102(m): 8:16am On Feb 03, 2020
kilojoDesigns:

You be baba grin



I greet you chairmangrin

4 Likes

Kalashnikov102(m): 7:49am On Feb 03, 2020
Longer throat dey kill person..dem tell me dis wen I small. This na typical example

1 Like

Kalashnikov102(m): 7:43am On Feb 03, 2020
This babe na she act Pirates porn movie na


Revenge of Stagnetti grin

4 Likes

Kalashnikov102(m): 9:50pm On Feb 02, 2020
Wee jus busy dey catch dey chop!! One day One day na story books our children go read all this things by then when our children wee be like daddy what is a python, giant cat fish, and the rest of them ah wee jus look @ dem and smile because hunger jus make people of my time chop am finish??

12 Likes 2 Shares

Kalashnikov102(m): 9:43pm On Feb 02, 2020
Nairaobserver:
When you think you've seen it, this Nigerian couple Pre-Wedding photoshoot will make you laugh.

See Uncover Photos Below
https://www.nairafame.com/2020/02/rare-this-pre-wedding-photoshoot-will.html



That awkward moment you want to trend on social mediagrin
Kalashnikov102(m): 9:37pm On Feb 02, 2020
BlackBigBlog:


My Brother Hustle oooooooo , Make you no allow poverty make you type Rubbish for Social media !!!


Ah swear bro..when person dey suffer the world no complain say you too suffer but when grace picket your call and dey show off! Dem be hating..am inspired joor!!

2 Likes 2 Shares

Kalashnikov102(m): 7:57pm On Jan 30, 2020
Blu03:
undecided
From '...their puna go smell mad mad...'
To '...abeg wu go carry me go that place ooo...make i even visit lyk 10 families...'

Abeg ah no fit shout..those of us wey wan go make we gather here make we know how many we dey gringrin

2 Likes 1 Share

Kalashnikov102(m): 7:46pm On Jan 30, 2020
GODPUNISHALABI:
you Dey craze grin apart from west of mines where fresh olosho Dey for jtown abeg??

Back of Zenith bank..use your OT oo grinwink
Kalashnikov102(m): 5:12pm On Jan 30, 2020
Efe don carry men go dagger okpo for west of mines for jos..now money no dey men don gbaga sadgrin

2 Likes

Kalashnikov102(m): 9:37am On Jan 30, 2020
Faspen:
he looks like those apocalypse



Kwakwakwa grin
Kalashnikov102(m): 1:10am On Jan 30, 2020
Still waiting for that cow to die because he has mocked God a thousands way by the blood of innocent people who lost their lives sad
Kalashnikov102(m): 10:24pm On Jan 29, 2020
Mstick:
Nairaland Alfa mails and Kemi right now


Jus pwess that bwess and milk wee be flowing like tearsgrin
Kalashnikov102(m): 7:26pm On Jan 29, 2020
The police are trying to cover their tracks..don't be surprised that this boys dey send returns go give DPO sad

68 Likes

Kalashnikov102(m): 6:51pm On Jan 29, 2020
See davido well for ear

10 Likes 5 Shares

Kalashnikov102(m): 6:49pm On Jan 29, 2020
Lord save us all sad

23 Likes 2 Shares

Kalashnikov102(m): 10:07am On Jan 29, 2020
Sure! I lost my elder brother through excessive reading.. He never did drugs or alcohol books were addiction to him which started making him mentally imbalance till we lost him through the cold hands of death sad

2 Likes

(14) (of 79 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.