NewStats: 3,259,814 , 8,170,938 topics. Date: Monday, 26 May 2025 at 04:46 AM 3o6s4z

6z3e3g

Johngwain's Posts g1119

Johngwain's Posts

(1) (4) (of 4 pages)

johngwain: 9:47pm On May 24
You cannot be a pastor and politician at the same time in Nigeria, it can never work, the wuruwuru in you go over shadow the little humanity wey dey in you,.. take a look at Akwa ibom and Benue state...if u oppose their governor they can even sponsor state hit on the person...

2 Likes 2 Shares

johngwain: 7:57am On May 01
Na ibori go tell u say u are needed in APC, not u the governor, ibori wey don discuss am with tinubu since last year

1 Like

johngwain: 10:43am On Apr 30
Meanwhile tilumbu is more preoccupied with how to win 2027 election.

2 Likes

johngwain: 3:55pm On Apr 22
Douye diri no go gree oh, of all people na George turnah them give chairman, wike has too many battle fronts,
johngwain: 12:18pm On Apr 22
I heard since last year the husband was always beating her, he is always suspecting she cheats because of her beauty men will always try to toast her, May her soul rest in peace
johngwain: 1:20pm On Apr 20
Only God knows wetin the wife whisper to the man ears wey trigger his blood pressure to rise

3 Likes

johngwain: 9:03am On Apr 16
May be the owner was even at Obi Cubana birthday flexing,. Lol ,This is well calculated organized scam.

5 Likes

johngwain: 9:20am On Apr 11
Very good, may Almighty God continue to bless and protect Israel, iseeee!!!

3 Likes

johngwain: 9:17am On Apr 11
Very good, May Almighty God continue to bless and protect Israel. Iseeeee!!

31 Likes 5 Shares

johngwain: 11:47am On Apr 09
No be steal she steal to buy those jewelries, abeg make she free those people jare

1 Like

johngwain: 8:19am On Apr 07
Baale dey spew rubbish because he didn't benefit from the money wey dey go round his community, but him no get some, if he had gotten like 3or4m, he will close his mouth.

1 Like

johngwain: 5:58pm On Apr 05
All this our kangaroo judiciary, wey wike dey control, honestly the way naija dey go now e go reach time wey be say if any judge give all these their useless judgement because of money, men go kpai them na for grave them go chop the money, judiciary is mes this country, they go see white them go swear say na purple, the judgment immediately to hell with every other person.

1 Like

johngwain: 10:20pm On Mar 26
Na wah, him village people still follow am travel go Canada, control him brain .

2 Likes

johngwain: 4:42pm On Mar 26
This one na serious mumu, him dey there army catch am others ran away, honestly him don enter serious gbese. By the time him go come out him fit loose one eye or leg I tell u
johngwain: 8:33am On Mar 23
This one don collect money sell his soul. The govt dey Weaponize poverty to achieve their aim.

1 Like

johngwain: 4:01pm On Mar 21
It seems our biggest problem in Nigeria na the the judiciary, very soon Nigerians will mob and kill all these stupid judges, what hope do we have again when tinubu and nyesom wike don pocket judiciary, someone held on to natl secretary go contest election,lost come back continue

2 Likes

johngwain: 11:21am On Mar 20
Wetin presidency want respond to, shaibu said the truth, who the gods want to destroy go first dey mad... Tilumbu and wike God dey cook very delicious ewedu, Amala and fishaman soup for two of una, the way the foods go appear for una front I swear una no go know. Blood sucking Occultic men

2 Likes

johngwain: 7:57pm On Mar 14
It can only be God's miracle, honestly and their time to die never reach

4 Likes

johngwain: 11:03am On Mar 06
Na be only 1b naira she for make am 10b naira,
johngwain: 8:04pm On Mar 01
GAC my foot, are they in the Nigerian constitution, bunch of old crooks, the law is above all, like say they will die and carry all that money and cars into their grave

31 Likes 1 Share

johngwain: 11:33am On Feb 25
And so, tinubu no trust u again
johngwain: 11:13am On Feb 25
Nigerian govt is not serious about tackling kidnapping and banditry, just give them the motorcycle and track it. This warfare na intelligence tech, when them dey serious we go know

4 Likes

johngwain: 9:43am On Feb 21
How is he an evil man oga

soil4soil:



Evil man so you are still alive. God will deal with you last last
johngwain: 2:58pm On Feb 19
And u and your fellow agbadorians love hunger, poverty and suffering

Saga16:
He loves funerals.
johngwain: 8:35am On Feb 19
They can hide plenty things under that hijab including bombs, hijab should be banned, little wonder and Australia banned it
johngwain: 9:46am On Feb 18
Congratulations na very very big achievement, olodo, body go tell u soon, IBB with all him money na one wife him marry..

2 Likes

johngwain: 10:52pm On Feb 15
Like say u win money


UzorIyke:
First to comment, glory be to God.

4 Likes

johngwain: 8:27am On Feb 14
U stole 20b, and u want to bribe me with only 2m, I no go gree nah, we should talking about, 1b or the least 500m.. na greed also ki dem

2 Likes

johngwain: 9:56am On Feb 06
Na wah.... why will Oba of Benin get involve in politics, these politicians go soon begin dey rubbish am oh!

3 Likes 1 Share

johngwain: 9:49am On Feb 06
Very selfish interest, any where belle face politicians, because they promised u Anioma state, it's not going to work

3 Likes

johngwain: 11:27pm On Feb 05
Heard the IGP got Intel that igweh dey some CSO, and activist like barrister Maxwell opara against him, he gat to Nack him out of NPF sharply.

3 Likes

johngwain: 9:01am On Jan 27
This is not new, most govt parastatals and agencies pay money to get their padded budget approved by national assembly, honestly Nigeria problem is national assembly and civil servants.

(1) (4) (of 4 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.