NewStats: 3,264,408 , 8,183,638 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 11:06 PM 4e3i3l6z3e3g |
(3) (of 3 pages)
![]() |
Criminals calling themselves leaders in Nigeria. Make dem jail am there make e no come back. Minus 1
20 Likes 2 Shares |
![]() |
Obi kererenke Obi
2 Likes |
![]() |
Nice step. Kudos to you Soludo
1 Like |
![]() |
E clear say una go remain for opposition tey well well
|
![]() |
E don set.
|
![]() |
The 2 persons I know amongst dem are Dr. Maduka Godwin and Olakunle Churchill. Nice selection though
|
![]() |
Nigeria Politicians are Reactor.
5 Likes |
![]() |
RIP to him. But this COVID no wan hear o
|
![]() |
E no go still get head until Bubu comot 4 there
2 Likes |
![]() |
Power drunk soldier
8 Likes |
![]() |
Bye bye Princess. D girl no just get vibes at all
13 Likes 1 Share |
![]() |
Jose the Special One. No matter what pple say about you, I still see you as one of d best in d history of football coaches all over the world.
|
![]() |
I don't know what to call you pple(Nigeria Politicians) anymore. Let me just say all d negative names on earth are your attributes
|
![]() |
Another nonsense that matters only to the political class n not the plight of the people's problem
|
![]() |
This Buhari istration na plague wey worse d one wey happen for Egypt o. 8 yrs plague
2 Likes |
![]() |
The way events are being unveiled in NIGERIA, na for the country to divide make everybody protect it's territory against this Jihadists plan of Uthman Dan Fodio in 9ja. There is pure Islamization agenda going on in 9ja.
1 Like |
![]() |
This is a case of seeking help from your enemies. May we not be in situation of running to our enemies for help
7 Likes |
![]() |
After Dem don invite satan finish Dem go come.say it's d work of the devil
|
![]() |
Congratulations
|
![]() |
Buhari is a CLOWN
|
![]() |
Happy birthday to d wife of Mr. 10/10
2 Likes |
![]() |
PH city. One of d most beautiful cities in West Africa. I do enjoy it's nite life back in 2005
13 Likes |
![]() |
And the wickedness of the wicked junta of Buhari's istration continues. One day you all will sleep n not wake.
2 Likes |
![]() |
At times this man head dey well. Truth is bitter. 1 Like |
![]() |
'Say no to Godfatherism' under my foot. The same pple chanting 'say no to Godfatherism' will later want to be a Godfather. Una dey deceive the once wey no wan wise.
8 Likes 1 Share |
![]() |
Another conspiracy theory in preparatory stage. Who has done this to us?
|
![]() |
This is d greatest plague that has befallen d people of Kogi in history. The people are helpless
2 Likes |
![]() |
Electronic Money
1 Like 1 Share |
![]() |
We Dey discuss something beta una Dey give us bbnaija
14 Likes 2 Shares |
![]() |
E pain me say we no even need any of their entertainers here self. Dem be zero for everything compare to 9ja
8 Likes |
![]() |
What about *440*161# 6g for N1500. Last for 30 days. Dis is d real deal
1 Like |
![]() |
Cute Boy just like ur father
|
(3) (of 3 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 15 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |