NewStats: 3,263,797 , 8,181,436 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 11:50 PM 4n395b

6z3e3g

Jeroba1's Posts 6m533

Jeroba1's Posts

(1) (8) (of 8 pages)

jeroba1(m): 9:25pm On Jul 05, 2021
Moferere:
My Governor, I am proud of you
I sight u omo logun.
jeroba1(m): 12:46pm On Jun 18, 2021
Wicked world
jeroba1(m): 5:44pm On Jun 12, 2021
Where are the former girls that they kidnapped
jeroba1(m): 5:42pm On Jun 12, 2021
Hunger is real,so all these big girls can be bought with 1k.

7 Likes

jeroba1(m): 5:41pm On Jun 12, 2021
APC na fraud.

4 Likes

jeroba1(m): 5:40pm On Jun 12, 2021
Naija problem na red and green chamber fools.

2 Likes

jeroba1(m): 10:29pm On Jun 04, 2021
This guy mumu wear sneakers.
jeroba1(m): 9:43pm On Jun 01, 2021
Na wash.
jeroba1(m): 9:29pm On May 25, 2021
Then be two guy wey dey drag d girl,but the second don carry omo japa.
jeroba1(m): 10:13am On May 24, 2021
The land that produce"Lord luggard" shall be destroy.
jeroba1(m): 8:43pm On May 23, 2021
Tinubu will soon be relegate like oshopikin.

8 Likes 1 Share

jeroba1(m): 8:42pm On May 23, 2021
O God of elijah let your hand of destruction be upon the land that produce"Lord luggard"
jeroba1(m): 6:04pm On May 11, 2021
In widowhood is plus 1,Rip to d lost soul.
jeroba1(m): 8:48pm On Apr 08, 2021
me i no mumu oooooo bekus me no say dis ona na arrangee to deceive us say dem don dey repent...APC ntoooor.
jeroba1(m): 9:51pm On Apr 01, 2021
make hin go check niger republic

1 Like

jeroba1(m): 1:45pm On Mar 30, 2021
who is representing baba now.
jeroba1(m): 1:15pm On Feb 24, 2021
why then know fit pick person from south east and south west to end the efcc abi na corrupt people full there.
jeroba1(m): 1:51pm On Nov 11, 2020
[quote author=DSoj post=95910524]Very weak watery lazy rap.
This guy has become a Desperate Clout chaser.... when Nigeria go better,ur space no go dey there.

1 Like

jeroba1(m): 9:08am On Nov 09, 2020
O God my father,let all northern politicians fall into the evil hand of Boko Haram in Jesus name.
jeroba1(m): 9:04am On Nov 09, 2020
O God my father,let all northern politicians fall into the evil hand of Boko Haram in Jesus name.
jeroba1(m): 10:14pm On Oct 16, 2020
BafanaBafana:
Why didn't Sahara reporters report how sowore was sent away from the endsars protests
ur mumu still dey ur brain

2 Likes

jeroba1(m): 10:19pm On Oct 13, 2020
swat..... SARS with Another Title.....
jeroba1(m): 9:07pm On Aug 13, 2020
boko haram fundee

1 Like

jeroba1(m): 12:00pm On Jul 17, 2020
God go judge issa hayatou

2 Likes

jeroba1(m): 3:06pm On Jan 21, 2020
Tinubu is the one behind it.

2 Likes

jeroba1(m): 9:32pm On Jan 18, 2020
this OP na Hausa. cheetah is owawa...tiger is ekun or ogidan..... leopard is AMOTEKUN...

1 Like

jeroba1(m): 9:56pm On Jun 24, 2019
No yahoo guys for north.
jeroba1(m): 9:52pm On Jun 22, 2019
God i thank you on her behalf
jeroba1(m): 9:37pm On Jun 22, 2019
yahoo boys no dey north ni,abi hausa and fulani no dey enter net market?
jeroba1(m): 7:26am On Jun 22, 2019
Nastradamus the man who saw tomorrow
jeroba1(m): 10:23pm On May 21, 2019
okoroawusa

(1) (8) (of 8 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.